
Di seguito il testo della canzone 4 Instance , artista - VIP, 2face Idibia con traduzione
Testo originale con traduzione
VIP, 2face Idibia
Na who?
Wetin dem talk?
Eh eh?
Wetin dem talk?
Eh!
Chineke me!
Eew!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
See
For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That’s why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai
Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord!
Oh mah God!
Ala Oyi e!
The thing what I’m feeling
Is a feeling of love
And you know say it so
Ala Oyi e!
In your house o
Or you in a motor
And you dey a go slow
Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And its killing your soul
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh for the thing wey we see
Dey make you want to dey
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey
Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
For the thing wey you see wey make you
Ala Oyi e!
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey
Dey play pranks
On top the people
Wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so
So… Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow so… Ala
Oyi e!
Feel like This thing is
Affecting your being
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e…
Make we dey give chance…
Instead of gather money dey
France…
Ai!
hmnn Not to dey come
Dance…
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e!
No chi?
Wetin dem parlare?
Eh eh?
Wetin dem parlare?
Ehi!
Chineke me!
Ehi!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Vedere
Per esempio
Di 'na me essere uno che danno una possibilità
Di 'na me essere uno che fanno progetti
Affinché tutti gli uomini traggano beneficio da abi
Per non essere d'accordo
Accettare di creare opportunità
Ma ora non sono importante
Perché ora sto guardando da lontano
Ecco perché dai loro la possibilità
Per farci e trasformarci in vittima delle circostanze
Loro semplicemente ignorano la nostra esistenza
Ci fanno usare scusa per comprare la possibilità
Ai
Loro non lo sanno dire che dey
Ci usano per giocare
Tutto ciò che otteniamo è uno sguardo incerto
Ogni volta che rappresentiamo resistenza
Quando sono in atto di sfruttamento
Abi stiamo solo vivendo in trance
Signore!
Oh mah Dio!
Ala Oyi e!
La cosa che provo
È un sentimento di amore
E sai dirlo così
Ala Oyi e!
A casa tua o
O tu in un motore
E vai piano
Ala Oyi e!
Questa cosa sta influenzando il tuo essere
E sta uccidendo la tua anima
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh per quello che vediamo
Ti fanno venire voglia di dey
Guarda questo tipo di cose che noi proviamo
Mi fanno venire voglia di farlo
Ala Oyi e!
Anche se voglio imbrogliare
Vado ancora non voglio farlo
Ala Oyi e!
Stai in piedi e guardati intorno
Scommetto che te ne vai che vogliono
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Per la cosa che vedi, ti creiamo
Ala Oyi e!
Per esempio
Dì emi ni Baale dei nigeriani
Shey, vado a rispettare la tua stessa posizione
Shey, vado a creare lo scenario
Per meglio abbondare
Per fare in modo che diamo una possibilità
Invece di fare le valigie, vai in Francia
Fanno soffrire fino in abbondanza
Mi fanno per correre via
In un posto dove potremmo dire
Vado, hanno voglia di break dance
Dove vanno, rispetta le mie capacità, per esempio
Where dem go no go just dey
Fanno scherzi
In cima alle persone
Lavoriamo in questo modo
Diamo loro la chiave
Verso la porta della sostanza
Wey dem semplicemente usano con freelance
Il loro saccheggio non ci dà sicurezza
Pentimento no dei loro piani eh
Crea fastidio per il mio cuore
Quindi Ala Oyi e!
Guarda cosa provo
È un sentimento di amore
E poi sai dire che è così
Quindi... Ala Oyi e!
A casa tua così
O tu in una moto
E vai piano, quindi... Ala
Oyi e!
Senti come questa cosa è
Colpisce il tuo essere
E sta uccidendo la tua anima... Ala
Oyi e!
Ala oyi e per la cosa wey you
Vedere
Ti facciamo Ala oyi e
Ala oyi e
Guarda questo tipo di cose che noi abbiamo
Sentimento
Mi fanno desiderare a
Ehi... Ala Oyi e!
Anche se voglio imbrogliare
Vado ancora a non volerlo
Ehi... Ala Oyi e!
Stai in piedi e guardati intorno
E scommetto che lo vuoi
Dey to dey... Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
per quello che sei tu
Ci vediamo, ti facciamo Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e e!
Ala Oyi e e e e…
Facciamo in modo che diamo una possibilità...
Invece di raccogliere soldi
Francia…
Ai!
hmnn Non dey venire
Danza…
Ei, balla di nigeriani
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e... Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e e!
2face Idibia • 2004
2face Idibia • 2019
2face Idibia • 2017
2face Idibia • 2004
2face Idibia, Free Style • 2004
2face Idibia • 2004
2face Idibia, Natives, Lil Seal • 2004
2face Idibia • 2004
Larry Gaaga, 2face Idibia • 2019
2face Idibia, M.I • 2017
2face Idibia • 2006
2face Idibia • 2018
2face Idibia • 2017
Will Black, VIP • 2019
Joel Corry, VIP, Mabel • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi