Di seguito il testo della canzone Disaster , artista - Shatta Wale con traduzione
Testo originale con traduzione
Shatta Wale
Insta blog 9ja
Send letter to your people for me eh!
Me I just speak my mind
I no insult
ahhh…
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi.
Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi.
Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
For twitter pepo dey argue eh
Facebook pepo dey fight e eh
If you leave me and wizkid alooone
I go scatter am oo
Maybe you never heard of me
My name be Shatta Wale o
All who dey talk, make Dem shut up
Shatta movement, me na carry back up
Any boy try diss Shatta wale
I go loss
If wizkid???
So 9ja make una stop the rush
One on one I go kill am one touch
Tissue paper na him I go flush
Dis kind race your boy e go crush
If any boy try Shatta wale
Shatta wale your face I go wash
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi.
Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi.
Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Write by: blackhollywood
Insta blog 9ja
Invia una lettera alla tua gente per me eh!
Io dico solo la mia mente
Io nessun insulto
ahhh…
Io entro in Nigeria con la connessione Wi-Fi gratuita.
Wi-Fi (ah)
Dico che inserisco 9ja con Wi-Fi gratuito.
Wi-Fi (ride...)
Charli3, io non mi sento un mago
Né b dire io né mi piace un mago
Ma se mi ballo, vado a mostrare Wizkid
Né essere solo musica, combattiamo e ci rilassiamo (ah)
oga dimentica quel barattolo di superstar
La tua superstar morbida come triste
Se wizkid essere il tuo Dio, io non lo so
Vedi dis oloshi, anche loro lo fanno sapere
Nessuno va semplicemente a confrontarmi
Charli3 me ho ottenuto il mio territorio
dici che Wiz è la tua superstar
Io io né palla o
Ma io io né sono un mago
Come superstar superstar ah!
Uno contro uno io e Wizkid
Vai a vedere un disastro disastro ah
Vado a essere il tuo oyin3po
Vai chiamami tuo padrone, o maestro ah
Guardami prendere il controllo dell'Africa
Vai chiamami tuo padrone, o maestro ah
Per twitter pepo dey discutono eh
Facebook pepo combattono e eh
Se mi lasci e wizkid alooone
Vado a disperdermi oo
Forse non hai mai sentito parlare di me
Mi chiamo Shatta Wale o
Tutti quelli che parlano, fanno tacere Dem
Movimento Shatta, me na riportare indietro
Qualsiasi ragazzo provi a diss Shatta Wale
Vado in perdita
Se wizkid???
Quindi 9ja non fermare la corsa
Uno contro uno vado a uccidere un tocco
Carta velina na lui vado a filo
Disgentili gareggia il tuo ragazzo e vai a schiacciarti
Se qualche ragazzo prova Shatta Wale
Shatta waled your face io vado a lavarmi
Ma io io né sono un mago
Come superstar superstar ah!
Uno contro uno io e Wizkid
Vai a vedere un disastro disastro ah
Vado a essere il tuo oyin3po
Vai chiamami tuo padrone, o maestro ah
Guardami prendere il controllo dell'Africa
Vai chiamami tuo padrone, o maestro ah
Io entro in Nigeria con la connessione Wi-Fi gratuita.
Wi-Fi (ah)
Dico che inserisco 9ja con Wi-Fi gratuito.
Wi-Fi (ride...)
Charli3, io non mi sento un mago
Né b dire io né mi piace un mago
Ma se mi ballo, vado a mostrare Wizkid
Né essere solo musica, combattiamo e ci rilassiamo (ah)
oga dimentica quel barattolo di superstar
La tua superstar morbida come triste
Se wizkid essere il tuo Dio, io non lo so
Vedi dis oloshi, anche loro lo fanno sapere
Nessuno va semplicemente a confrontarmi
Charli3 me ho ottenuto il mio territorio
dici che Wiz è la tua superstar
Io io né palla o
Ma io io né sono un mago
Come superstar superstar ah!
Uno contro uno io e Wizkid
Vai a vedere un disastro disastro ah
Vado a essere il tuo oyin3po
Vai chiamami tuo padrone, o maestro ah
Guardami prendere il controllo dell'Africa
Vai chiamami tuo padrone, o maestro ah
Ma io io né sono un mago
Come superstar superstar ah!
Uno contro uno io e Wizkid
Vai a vedere un disastro disastro ah
Vado a essere il tuo oyin3po
Vai chiamami tuo padrone, o maestro ah
Guardami prendere il controllo dell'Africa
Vai chiamami tuo padrone, o maestro ah
Scritto da: blackhollywood
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi