Lya - Aṣa, Keziah Jones
С переводом

Lya - Aṣa, Keziah Jones

  • Альбом: Asa: Live in Paris

  • Год: 2009
  • Язык: Inglese
  • Длительность: 5:30

Di seguito il testo della canzone Lya , artista - Aṣa, Keziah Jones con traduzione

Testo " Lya "

Testo originale con traduzione

Lya

Aṣa, Keziah Jones

Оригинальный текст

We just dey die for nothing

too much disease for this land

Every day we go dey pray

God, help us save us

Too much money pass my eyes

All we dey do na smell am

Man must work and yet survive

Yet illusions plenty

K’omode ma seru lojo o

Iya ni, Iya ni oo

K’emi ma ru bata fegbe mi ooo

Iya ni, iya ti o da

Ai moye eyan loti segbe ee

Iya ni, iya ni oo

Ai mo ye eyan t’o rise se

Iya ni iya ti o da oo

Brothers dey kill eachother age sef dey fry our people

Corpse e just dey flow like water

In and out this fruitful nation

Brothers, sisters make we wake up

and see the way this world dey turn round

Waging war no be wetin we want

cuz peace na wetin we need

K’omode ma seru lojo o,

Iya ni, Iya ni oo

K’emi ma ru bata fegbe mi ooo

Iya ni, iya ti o da

Ai moye eyan loti segbe ee

Iya ni, iya ni oo

Ai mo ye eyan t’o o ri ise se

Iya ni oo

Ladies and gentlemen

i’ll like to invite a wonderful

hmm brother

on stage

I’ll let him speak for himself

are you there,

yeah yeah yeah

Mr

come, make them see you now

make them see you now

I dey here o Asa, i dey here o

I say i dey here, i dey here o, my sister

i dey here o, idey here o

Everybody say

yeah brother,

wetin i dey talk now, na serious business ypu know

serious business dey for town

serious business, e pass my power brother, tell them make dem hear

To ba fe se bo se fe si mi,

orun a wo oo ko le ya,

ko ya ko le dogun, ko dogun oojo pe ewe ikoko oh

ojo pe ewe ikoko

oh …

ko le ya ko ya, to ba tete ya ko ya

ojo pe we ikoko

people

you hear what im saying to you now

ojo pe we ikoko

ani ojo pe we ikoko …

Перевод песни

Moriamo semplicemente per niente

troppa malattia per questa terra

Ogni giorno andiamo a pregare

Dio, aiutaci a salvarci

Troppi soldi passano ai miei occhi

Tutto ciò che non sentiamo è

L'uomo deve lavorare e tuttavia sopravvivere

Eppure molte illusioni

K'omode ma seru lojo o

Iya ni, Iya ni oo

K'emi ma ru bata fegbe mi ooo

Iya ni, iya ti o da

Ai moye eyan loti segbe ee

Iya ni, iya ni oo

Ai mo ye eyan t'o rise se

Iya ni iya ti o da oo

I fratelli si uccidono a vicenda per friggere la nostra gente

Cadavere e scorrono come l'acqua

Dentro e fuori questa nazione fruttuosa

Fratelli, sorelle, ci svegliamo

e guarda come questo mondo gira

Fare la guerra non è cosa che vogliamo

perché la pace na wetin di cui abbiamo bisogno

K'omode ma seru lojo o,

Iya ni, Iya ni oo

K'emi ma ru bata fegbe mi ooo

Iya ni, iya ti o da

Ai moye eyan loti segbe ee

Iya ni, iya ni oo

Ai mo ye eyan t'o o ri ise se

Iya ni oo

Signore e signori

mi piacerebbe invitare un meraviglioso

ehm fratello

in scena

Lascerò che parli da solo

sei qui,

Si si si

Sig

vieni, fatti vedere adesso

fatti vedere adesso

Sono qui o Asa, sono qui o

Dico che sono qui, sono qui o, mia sorella

sono qui o, ecco qui o

Tutti dicono

si fratello,

Sto parlando ora, non sono affari seri, lo sai

affari seri per la città

affari seri, passa il mio potere fratello, digli di farli sentire

Per ba fe se bo se fe si mi,

orun a wo oo ko le ya,

ko ya ko le dogun, ko dogun oojo pe ewe ikoko oh

ojo pe ewe ikoko

oh …

ko le ya ko ya, a ba tete ya ko ya

ojo pe we ikoko

persone

senti cosa ti sto dicendo ora

ojo pe we ikoko

ani ojo pe we ikoko …

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi