Di seguito il testo della canzone Pablo Alakori , artista - adekunle gold con traduzione
Testo originale con traduzione
adekunle gold
Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya
Person why get ambition no dey wait for manner
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Ireje osi nu foto (Take a photo as you are)
Oun o se lomagba (And that’s what you get)
You no do anything
But you want to hammer
I’m sorry for you
I’m sorry for you my brother
No play yourself
Time dey run o
Away
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Dem no nato me con cucchiaio d'argento
Il mio inizio rude o chale
Non mi piace per niente la mia vita con gli altri bambini
Cresco me stesso
Mi affretto a taya
Persona, perché ottenere ambizione senza aspettare le buone maniere
Wuru wuru alla risposta
(Wuru wuru alla risposta)
Mago mango non essere il modo
Wayo no essere la risposta
Smettila di perdere tempo
Non gioca con il tuo futuro
Tutti gli uomini per hin sef o
Nessuna scorciatoia o abeg
Abeg
Siddon per casa
Chiedo l'elemosina
Pablo alakori padi jawo fine bara
Nessuna fretta
Qualcosa richiede tempo
Essere un uomo mio fratello è facile
Wuru wuru alla risposta
(Wuru wuru alla risposta)
Mago mango non essere il modo
Wayo no essere la risposta
Smettila di perdere tempo
Non gioca con il tuo futuro
Tutti gli uomini per hin sef o
Nessuna scorciatoia o abeg
Abeg
Ireje osi nu foto (scatta una foto come sei)
Oun o se lomagba (ed è quello che ottieni)
Non fai niente
Ma tu vuoi martellare
Mi dispiace per te
Mi dispiace per te mio fratello
No gioca da solo
Il tempo è scaduto
Via
Wuru wuru alla risposta
(Wuru wuru alla risposta)
Mago mango non essere il modo
Wayo no essere la risposta
Smettila di perdere tempo
Non gioca con il tuo futuro
Tutti gli uomini per hin sef o
Nessuna scorciatoia o abeg
Abeg
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi