Anwuli -

Anwuli -

  • Anno di rilascio: 2006
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 4:58

Di seguito il testo della canzone Anwuli , artista - con traduzione

Testo " Anwuli "

Testo originale con traduzione

Anwuli

Testo originale

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

ehn ehn e bin get dis girl wen I know before before

we bin dey gbam gbam two plus two equal to four

hmm you need to see am to get the gist

dis babe correct no be small vital statistics

attacke defence set like no tomorrow

I look for her no know say I look for sorrow

her name na Anwuli

just like for the dis babe take me well well she take me porous

before now no babe don make me Halla

dis one man big wa

big big wa big big wa big big wahala

as I dey yarn wen we first see

you give me good good loving I give you security

Na so I tell am and she no disagree

she become my babe me sef come become her gee

together together naso we come dey Waka

till she Kaka for table the whole matter scatter enh

(una see dis kind tin Anwuli do?)

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

ehn ehn we just dey

me and am kak

we both agree so we too we come dey rak

ehn dis babe na die she know Wetin dey

she understand my gist no need for me to translate

we just dey flow no yawa like Naija benue

for lokoja we just dey roll like railway

her heart and my heart together dey for court

na for there we go join up

no need to abort

like unwanted pregnancy

I been know dis girl Nancy

but now we don scatter

who dey my mind Anwuli

Naso we dey Naso we blend Naso we see

but like run away Anwuli run away

soldier go soldier come Barack remain

as onyibo talk if no pain then no gain

but my eyes open and tears come dey fall

Wen I check my money Anwuli don barb all

see me see wahala see me see palaver

I look left look right no way

na him I halla chei

(Anwuli don finish me)

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

panya love na him dis girl show die

I see ayanya as if na hammer bulldozer

na oba grandfather remain for me to see

(onyoshi) dis kind woman sef I never see (at all)

wherever you go

wherever you be

Anwuli Anwuli Anwuli

this jam is for thee wherever u be

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

Traduzione del brano

Anwuli mi tagli i soldi, vai

Anwuli mi tagli i soldi, vai

Anwuli mi tagli i soldi

taglia la mia taglia la mia taglia i miei soldi vanno

ehn ehn e bin prendi questa ragazza se lo so prima

noi bin dey gbam gbam due più due uguale a quattro

hmm devi vedere am per capire il succo

dis babe corretto non essere piccole statistiche vitali

la difesa dell'attacco è impostata come no domani

La cerco non lo so dire che cerco il dolore

il suo nome na Anwuli

proprio come per il dis babe prendimi bene bene lei mi prende poroso

prima d'ora nessuna bambina mi ha fatto Halla

questo è un uomo grande wa

grande grande wa grande grande wa grande grande wahala

come ho dey filato quando lo vediamo per la prima volta

tu mi dai bene, amorevole, io ti do sicurezza

Na così dico che sono e lei non non è d'accordo

lei è diventata la mia bambina me sef è diventata la sua ragazza

insieme insieme naso arriviamo dey Waka

finché lei Kakà per tavola l'intera faccenda si disperde

(una see dis kind tin Anwuli do?)

Anwuli mi tagli i soldi, vai

Anwuli mi tagli i soldi, vai

Anwuli mi tagli i soldi

taglia la mia taglia la mia taglia i miei soldi vanno

ehn ehn noi solo dey

io e sono kak

siamo entrambi d'accordo quindi anche noi veniamo dey rak

ehn dis babe na die she know Wetin dey

lei capisce il mio succo, non c'è bisogno che io traduca

noi semplicemente fluiamo senza yawa come Naija benue

per lokoja noi semplicemente rotoliamo come una ferrovia

il suo cuore e il mio cuore insieme vanno in tribunale

na perché ci andiamo a unirci

non è necessario interrompere

come una gravidanza indesiderata

Conosco la ragazza Nancy

ma ora non ci disperdiamo

che dey la mia mente Anwuli

Naso we dey Naso we blend Naso we see

ma come scappare Anwuli scappa

soldato vai soldato vieni Barack resta

come onyibo parla se nessun dolore allora nessun guadagno

ma i miei occhi si aprono e le lacrime scendono

Quando controllo i miei soldi Anwuli don barb all

guardami vedi wahala guardami vedi chiacchiere

Guardo a sinistra, guardo a destra in nessun modo

na lui io halla chei

(Anwuli don finiscimi)

Anwuli mi tagli i soldi, vai

Anwuli mi tagli i soldi, vai

Anwuli mi tagli i soldi

taglia la mia taglia la mia taglia i miei soldi vanno

panya love na him dis girl show die

Vedo ayanya come se fosse un bulldozer a martello

na oba nonno resta per me da vedere

(onyoshi) dis gentile donna sef non vedo mai (per niente)

ovunque tu vada

ovunque tu sia

Anwuli Anwuli Anwuli

questa marmellata è per te ovunque tu sia

Anwuli mi tagli i soldi, vai

Anwuli mi tagli i soldi, vai

Anwuli mi tagli i soldi

taglia la mia taglia la mia taglia i miei soldi vanno

Nuovi testi e traduzioni sul sito:

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi