Di seguito il testo della canzone Collateral Damage , artista - Burna Boy con traduzione
Testo originale con traduzione
Burna Boy
No be for here wey dem born Jesus, ehee
My country problem e pass Jesus
Because na we be our own problem, ehee
Na who go come reason well?
Well well well
Oya dey there ooo
Ambassador go dey chop (dey there o)
And Governor go dey chop (dey there o)
And President go dey chop (dey there o)
When dem say make we jump we go jump (dey there o)
Some people go somersault
Dem get headache we go drink Panadol (dey there o)
Meanwhile president go dey chop (dey there o)
And Governor go dey chop (dey there o)
Na who, na who dey here?
Money dey here
The Thiefi thiefi come major
Wey make the suffer come dey here?
Suffer yapa mukutun, brukutum
Wey dey make people sukun
Tukutum, won ni inu won o dun
Brukutum, suffer yapa mutukum
The people do you well well
And dem dey laugh you well well
And dem dey see as e deh sele
Them sef dey flenjor well well
Yeah, yeah ooh
My people suffer well well
Police dey slap here well well
Hungry dey wire dem well well
Oluwa oluwa oluwa ooo
Oya dey there ooo
Ambassador go dey chop (dey there o)
And Governor go dey chop (Dey there o)
And President go dey chop
Dem dey say make we jump we go jump
Some people go somersault
Dem go dey get headache no go drink Panadol
Meanwhile president go dey chop
And Governor go dey chop
My people serve they fear too much
We fear the thing we no see
One day all of us go die
We always get reason to fear
Fight for your right o you go to fear
Police go slap you, you go to fear
Fight for your pikin dem no go to fear
You go to fear fear fear
Ambassador go dey chop (dey there o)
And Governor go dey chop
And President go dey chop
Dem dey say make we jump we go jump
Some people go somersault
Dem go dey get headache no go drink Panadol
Meanwhile president go dey chop (dey there o)
And Governor go dey chop (Oya dey there o)
No essere perché qui siamo nati Gesù, ehee
Il mio problema con il paese e passa Gesù
Perché na noi siamo il nostro problema, ehee
Na chi va vieni ragione bene?
Bene bene bene
Oya sono lì ooo
Ambasciatore go dey chop (dey there o)
E il governatore va dey chop (dey there o)
E il presidente va dey chop (dey there o)
Quando dem dire facciamo saltare, andiamo saltare (dey there o)
Alcune persone fanno una capriola
A loro viene il mal di testa, andiamo a bere Panadol (dey there o)
Nel frattempo il presidente va dey chop (dey there o)
E il governatore va dey chop (dey there o)
Na chi, na chi sono qui?
I soldi sono qui
Il ladro Thiefi diventa maggiore
Facciamo soffrire vieni qui?
Soffri yapa mukutun, brukutum
Facciamo in modo che le persone sukun
Tukutum, vinto ni inu vinto o dun
Brukutum, soffri yapa mutukum
Le persone ti fanno bene
E ti ridono bene
E dem dey vedono come e deh sele
Loro sef dey flenjor bene bene
Sì, sì ooh
La mia gente soffre bene
La polizia qui schiaffeggia bene
Hungry dey wire dem bene
Oluwa oluwa oluwa ooo
Oya sono lì ooo
Ambasciatore go dey chop (dey there o)
E il governatore va dey chop (Dey there o)
E il presidente va dey chop
Dicono che facciamo saltare andiamo saltare
Alcune persone fanno una capriola
Dem go dey hanno mal di testa, no go drink Panadol
Nel frattempo, il presidente va a braccetto
E il governatore va a braccetto
La mia gente serve, teme troppo
Temiamo ciò che non vediamo
Un giorno tutti noi moriremo
Abbiamo sempre motivo di avere paura
Combatti per il tuo diritto di andare alla paura
La polizia ti prende a schiaffi, tu vai a temere
Combatti per il tuo pikin dem no go to fear
Vai a paura paura paura
Ambasciatore go dey chop (dey there o)
E il governatore va a braccetto
E il presidente va dey chop
Dicono che facciamo saltare andiamo saltare
Alcune persone fanno una capriola
Dem go dey hanno mal di testa, no go drink Panadol
Nel frattempo il presidente va dey chop (dey there o)
E il governatore va dey chop (Oya dey there o)
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi