Di seguito il testo della canzone Odogwu , artista - Burna Boy con traduzione
Testo originale con traduzione
Burna Boy
Make I remind you as e dey go
Bounce to the sound
When I bounce with the doe
Serve yourself na the matter we dey do
Omo you dey slow
Move make I move
I go slide
Then you go sink like a boat
Me I just dey laugh like say life is a joke
I like Igbo girls
Wey dey clean
Wey dey cook
If their boyfriend no get money then they can’t cope
Kuronbe
When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)
And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
Oh my God
What a symphony
Ahan
So tell me
What has gotten into me?
I step in real ride
Pull up in a Bentley
And with the
The diamond shinning on every ring you see
Lights on
Lights on
I be commodore
The girls dem
Dem want to touch pon my kponornor
And if you nor get work you be jantara
Abegi
So make you go sit down for one corner
You con dey border me
I go need my apology
You know I wanna see
All the fine girls wey dey totori
Make I kolobi
Hmmm
When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)
And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
Say na who they draw the map eho (Odogwu)
You are looking at the champion (Odogwu)
Where they girls na shaky nyansh eho (Odogwu)
Wey the person, wey the cash e ooo (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Champion
Fai in modo che te lo ricordi mentre vanno
Rimbalza al suono
Quando rimbalzo con la cerva
Serviti na le cose che facciamo noi
Omo sei lento
Muovi fai muovere io
Vado a diapositiva
Poi vai a sprofondare come una barca
Io io rido solo come dire che la vita è uno scherzo
Mi piacciono le ragazze Igbo
Siamo puliti
Ehi, cuciniamo
Se il loro ragazzo non ottiene soldi, non possono farcela
Kuronbe
Quando raggiungo Igbo, mi chiamano Odogwu (Odogwu)
E mentre entro nella città, metto am per agu (Odogwu)
E nessuno può fermarti, na quindi noi voliamo oltrepassando oh
Oltre ogni ostacolo e be Odogwu (Odogwu)
Dio mio
Che sinfonia
Ahan
Allora dimmi
Cosa mi è preso?
Salgo in sella a una vera corsa
Sali su una Bentley
E con il
Il diamante che brilla su ogni anello che vedi
Luci accese
Luci accese
Sarò il Commodoro
Le ragazze dem
Vogliono toccare il mio kponornor
E se né trovi lavoro, sei jantara
Abegi
Quindi fai metterti a sedere in un angolo
Mi stai confinando
Vado, ho bisogno delle mie scuse
Sai che voglio vedere
Tutte le belle ragazze wey dey totori
Fai i kolobi
Hmmm
Quando raggiungo Igbo, mi chiamano Odogwu (Odogwu)
E mentre entro nella città, metto am per agu (Odogwu)
E nessuno può fermarti, na quindi noi voliamo oltrepassando oh
Oltre ogni ostacolo e be Odogwu (Odogwu)
Dì na chi disegnano la mappa eho (Odogwu)
Stai guardando il campione (Odogwu)
Dove loro ragazze na traballante nyansh eho (Odogwu)
Wey la persona, wey i contanti e ooo (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Campione
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi