Socor - D'Banj

Socor - D'Banj

Альбом
No Long Thing
Год
2015
Длительность
257720

Di seguito il testo della canzone Socor , artista - D'Banj con traduzione

Testo " Socor "

Testo originale con traduzione

Socor

D'Banj

Enyi bobos this is faji time\nEnyi babies this is dancing time\nMake una come to the dancing floor\nMake I teach una how to socor\nDbanj don come again o\nWith a different style again o\nAll the guys better grab a girl o\nMake I teach una how to socor\nAnd I no want make you dey dance to the coordination\nI just want make you dey watch my demonstration\nI no want make you dey dance to the coordination\nI just want make you dey watch my demonstration\nTi n ba ni ke socor ke socor, socor ke socor (socor ke socor)\nTi n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)\nTi n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)\nTi n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)\nIf you want to get fine omo\nJust show the girls say you sabi socor\nShe go recognise say you no be moi-moi\nShe go dance still you stand the gboin-gboin\nI no want make you start dey make yanga\nPay your money come club come dey tanda\nAll the girls just dey dance dey shake their kaka\nIf you no wan dance make you waka\nAnd I no want make you dey dance to the coordination\nI just want make you dey watch my demonstration\nI no want make you dey dance to the coordination\nI just want make you dey watch my demonstration\nTi n ba ni ke soko ke socor, socor ke socor (socor ke socor)\nTi n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)\nTi n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)\nTi n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)\nOya, one, two, three\nTi n ba ni ke socor ke socor, socor ke socor (socor ke socor)\nTi n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)\nTi n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)\nTi n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)\nTi n ba ni ke socor ke socor, socor ke socor (socor ke socor)\nTi n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)\nTi n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)\nTi n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi