Mama Born Dem - Duncan Mighty
С переводом

Mama Born Dem - Duncan Mighty

Год
2016
Язык
`Inglese`
Длительность
252650

Di seguito il testo della canzone Mama Born Dem , artista - Duncan Mighty con traduzione

Testo " Mama Born Dem "

Testo originale con traduzione

Mama Born Dem

Duncan Mighty

Оригинальный текст

Spiritual

E ye e yo!

The Don kolokuzo

The makaveli

Number one on the kilamity

Okobu kene o ah

Spiritual

Young wealth

Lionel Messi, I say na mama born oh

Born am!

Barack Obama, I say na mama born oh

Born am!

Benedict peter, I say na mama born eh

Born am!

Aliko dangote, I say na mama born oh

Born am!

Nyesom wike wene mighty, my guy na mama

am oh.

Born am!

Bola tinubo Wey you see, my guy na mama

born oh.

Born am!

Wene mighty ifianyi uba, I say na mama born

am eh.

Born am!

Sokiprikriem Douglas, I say na mama born am oh

Born am!

Chris Air Wey you see my guy na mama born am oh.

Born am!

So tell me why I no go blow?

I go blow.

Why I no go make am,

So why I no go dey for Port Harcourt still dey timbolo the whole world ehh

Oh no no no!

Anything you want to become for life put am for God hand eh.

Because God no go fit fail

E no go fail!

Cus that’s the God I am serving.

Jesus came dieing minute eh, o Wey!

Deing minute le ah!

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your

name,

halla your name, halla your name!

Reagea Tune!

Ah rode boy bounce with your dream, never let the to bring gya dawn, gya dawn.

Becareful for the people Wey dey laugh for ya front and em stab for ya back ya,

Lord have mercy.

Ah me I mash up the place dem no reach,

Dem ma circle dem fit hate, no level.

Ajukaru ayomae,

Ajukuru ayomae ah!

No matter what dem do Ajukaru ayomay,

Ajukaru ayomae ah!

Wene mighty cause melogi, onye nne du

Wene mighty Na the Eze pitakwa, ngwanu cause melogi,

Onye ne du!

Melo Melo Melo gi gi gi!!!

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your name,

halla your name, halla your name!

Weh Jesus batara, when e papa get the house wen enter oh.

Weh Jesu batara akuwushi all of them go die,

Weh Jesus batara for your business!

Weh Jesus batara for career!

Weh Jesus batara for the Hustle,

Everything go turn around eh!

Papa God that bad friend Wey pretend a good friend disgrace am oh,

Disgrace am oh!

Papa God that witchcraft Wey pretend a good one kill am oh!

Papa Kill am oh!

You do am for Mike obi babalawo no stop am oh,

e no stop am oh!

You do am for Jay Jay okocha, haters dem no think am oh,

dem no think am oh!

Baba God as you dey do for me, I say dem no go fit stop am oh.

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your name,

halla your name, halla your name!

Ah Duncan Mighty Production.

End…

Перевод песни

Spirituale

E ye e yo!

Il Don Kolokuzo

Il makaveli

Numero uno sulla kilamity

Okobu kene o ah

Spirituale

Ricchezza giovane

Lionel Messi, dico na mamma nata oh

Sono nato!

Barack Obama, dico na mamma nata oh

Sono nato!

Benedict peter, dico na mamma nata eh

Sono nato!

Aliko dangote, dico na mamma nata oh

Sono nato!

Nyesom wike wene potente, mio ragazzo na mamma

sono oh.

Sono nato!

Bola tinubo Ehi, vedi, mio ragazzo na mamma

nato oh.

Sono nato!

Wene potente ifianyi uba, dico na mamma nata

sono eh.

Sono nato!

Sokiprikriem Douglas, dico na mamma nata sono oh

Sono nato!

Chris Air Wey, vedi il mio ragazzo na mamma nata am oh.

Sono nato!

Quindi dimmi perché non faccio colpo?

Vado a soffiare.

Perché non vado a farmi,

Quindi, perché io non vado a Port Harcourt, ancora timbolo il mondo intero ehh

Oh no no no!

Qualunque cosa tu voglia diventare per la vita, mettila per mano di Dio eh.

Perché Dio non va in forma fallisce

E no fallisci!

Perché quello è il Dio che sto servendo.

Gesù è venuto morendo minuto eh, o Wey!

Deing minute le ah!

Il mio ragazzo e Don meglio per la famiglia

Famiglia di famiglia!

Non importa quanto sia cattiva la gelosia di Belle

Gelosia gelosia!

La mia musica va dey halla da naija all'estero

Oltremare oltremare!

Abobi cool un giorno dice che Hustle va a pagare.

Hustle vai a pagare oh, e vai a pagare!

Tutti loro vanno a iniziare a salutarti

nome,

ciao il tuo nome, ciao il tuo nome!

Reagea Tune!

Ah, ragazzo cavalcato, rimbalza con il tuo sogno, non lasciare mai che ti porti l'alba gya, l'alba gya.

Attento alle persone che ridono per te davanti e ti pugnalano dietro,

Signore, abbi pietà.

Ah, io faccio a pezzi il posto che non c'è,

Dem ma circle dem fit odio, nessun livello.

Ajukaru ayomae,

Ajukuru ayomae ah!

Non importa cosa facciano Ajukaru ayomay,

Ajukaru ayomae ah!

Wene potente causa melogi, onye nne du

Wene potente Na the Eze pitakwa, ngwanu causa melogi,

Onye ne du!

Melo Melo Melo gi gi gi!!!

Il mio ragazzo e Don meglio per la famiglia

Famiglia di famiglia!

Non importa quanto sia cattiva la gelosia di Belle

Gelosia gelosia!

La mia musica va dey halla da naija all'estero

Oltremare oltremare!

Abobi cool un giorno dice che Hustle va a pagare.

Hustle vai a pagare oh, e vai a pagare!

Tutti loro vanno cominciano a chiamare il tuo nome,

ciao il tuo nome, ciao il tuo nome!

Weh Jesus batara, quando e papà prende la casa, entra oh.

Weh Jesu batara akuwushi tutti loro vanno a morire,

Weh Jesus batara per i tuoi affari!

Weh Jesus batara per la carriera!

Weh Jesus batara per il trambusto,

Tutto gira intorno eh!

Papà Dio quel cattivo amico Wey fa finta di essere un buon amico disgraziato oh,

Vergogna am oh!

Papà Dio che la stregoneria Wey finge che sia buona, uccidila oh!

Papà, uccidimi oh!

Tu sei per Mike obi babalawo no stop am oh,

e no stop am oh!

Lo sei per Jay Jay okocha, haters dem no think am oh,

dem no think am oh!

Baba Dio, come fai tu per me, io dico dem no go fit stop am oh.

Il mio ragazzo e Don meglio per la famiglia

Famiglia di famiglia!

Non importa quanto sia cattiva la gelosia di Belle

Gelosia gelosia!

La mia musica va dey halla da naija all'estero

Oltremare oltremare!

Abobi cool un giorno dice che Hustle va a pagare.

Hustle vai a pagare oh, e vai a pagare!

Tutti loro vanno cominciano a chiamare il tuo nome,

ciao il tuo nome, ciao il tuo nome!

Ah Duncan Mighty Production.

Fine…

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi