One Trouser - Falz
С переводом

One Trouser - Falz

Год
2020
Язык
`Inglese`
Длительность
226820

Di seguito il testo della canzone One Trouser , artista - Falz con traduzione

Testo " One Trouser "

Testo originale con traduzione

One Trouser

Falz

Оригинальный текст

Jimi wa motor, biggy biggy motor

Jimi olowo, he just win the lotto

So, he put a brand new range on the titi

But on that same day

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here (You never see anything)

E for better make dem hold us, oh

E for better make dem hold us

Somebody stop us

Maybe call police and try to report us

Some people stop, but dem just want focus

I no know say person fit kolo like this, oh (Baba yi ni were gan)

Na this person wey drive this Jeep, oh (Hey o ga o!)

Na when this Danfo dey commot my street, oh (Kurombe)

Wey he just take speed enter that Jeep, oh

Yepa!

He don buy market

Instead to relax make he try quiet

He want still dey show that he have madness

He don’t know madness e pass madness (O ma shey o)

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Перевод песни

Jimi wa motor, biggy biggy motor

Jimi Olowo, ha appena vinto la lotteria

Quindi, ha messo una gamma nuova di zecca sulla titi

Ma lo stesso giorno

Qualcosa è successo per Lagos

Per Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don scoppio

Nessuno va in forma fermati

Qualcosa è successo per Lagos

Per Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don scoppio

Nessuno va in forma fermati

Un uomo al contrario gli ha commosso la maglietta

Gli in forma e i duri che vanno a stabilirsi

Dem solo dey para dem dey maledicono se stessi

La tua bocca non ti odora e non ti percepisce

Nessuno vicino ci lascia a flettere

Ehi, vuoi metterti alla prova, vai ad imparare la tua lezione

Tieni la mia camicia che vuoi flettere?

Chi ti è nato?

Dimmi chi è pazzo adesso

Oggi, oggi andiamo a fare lo smackdown

Shebi andiamo kuku entra in un pantalone

Ehi, dici che non vai a terra

Omo, vai a dirmi chi sono matti adesso

Oggi, oggi andiamo a fare lo smackdown

Shebi andiamo kuku entra in un pantalone

Ehi, dici che non vai a terra

Stringimi, oh, stringimi, oh

Stringimi, oh, stringimi, oh

Sono adatto a Shey sono stati gan per qui (non vedi mai niente)

E per fare in modo che ci tengano meglio, oh

E per fare in modo che ci tengano meglio

Qualcuno ci fermi

Magari chiama la polizia e prova a denunciarci

Alcune persone si fermano, ma vogliono solo concentrarsi

Non so dire che una persona si adatta a kolo in questo modo, oh (Baba yi ni erano gan)

Na questa persona guidiamo questa jeep, oh (Hey o ga o!)

Na quando questo Danfo va in giro per la mia strada, oh (Kurombe)

Ehi, ha solo preso velocità, entra in quella Jeep, oh

Sì!

Non compra mercato

Invece di rilassarsi, fallo provare tranquillo

Vuole ancora mostrare che ha la follia

Non conosce la follia e passa la follia (O ma shey o)

Qualcosa è successo per Lagos

Per Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don scoppio

Nessuno va in forma fermati

Qualcosa è successo per Lagos

Per Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don scoppio

Nessuno va in forma fermati

Un uomo al contrario gli ha commosso la maglietta

Gli in forma e i duri che vanno a stabilirsi

Dem solo dey para dem dey maledicono se stessi

La tua bocca non ti odora e non ti percepisce

Nessuno vicino ci lascia a flettere

Ehi, vuoi metterti alla prova, vai ad imparare la tua lezione

Tieni la mia camicia che vuoi flettere?

Chi ti è nato?

Dimmi chi è pazzo adesso

Oggi, oggi andiamo a fare lo smackdown

Shebi andiamo kuku entra in un pantalone

Ehi, dici che non vai a terra

Omo, vai a dirmi chi sono matti adesso

Oggi, oggi andiamo a fare lo smackdown

Shebi andiamo kuku entra in un pantalone

Ehi, dici che non vai a terra

Stringimi, oh, stringimi, oh

Stringimi, oh, stringimi, oh

Sono adatto a Shey sono stati gan per qui

Stringimi, oh, stringimi, oh

Stringimi, oh, stringimi, oh

Sono adatto a Shey sono stati gan per qui

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi