Way - Falz, Wande Coal
С переводом

Way - Falz, Wande Coal

Год
2017
Язык
`Inglese`
Длительность
188580

Di seguito il testo della canzone Way , artista - Falz, Wande Coal con traduzione

Testo " Way "

Testo originale con traduzione

Way

Falz, Wande Coal

Оригинальный текст

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe, gbagbe

No be everybody father lo kawe, lo kawe

Awa lomo way way, way way

Eni to mọ way lo mowe

Awa lomo to mọ way

Kowo ti pe kowo wole

No be everybody wey go school lo mowe (true)

No be everybody wey go (true)

No be everybody know book (true)

E no mean say me I be (fool)

Money dey me account like (full)

Don’t make me lose my (cool)

If you give me, make you give me like

If you give me, make you give me like

Mo ti mope mi o smart lati class one

Iwo nso oyinbo emi ń tabon

And I got a F9 in Maths gan-an

But I’m calculating hundred thousand (dollars)

Wey you hustle for one year

Me I made it on one endorsement

Five point GP from the onset

So you mean you still dey find employment?

That be nonsense but I’m the dumbest

Ta lo sọ bẹ?

See the numbers

I recorded

At the concept

Feel the pocket

How you go dey ask me say wetin be budget?

I’m insulted!

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe gbagbe

No be everybody father lo kawe, wa

Awa lomo way way, way way

Eni to mọ way lo mowe

Awa lomo to mọ way

Kowo ti pe kowo wole

No be everybody wey go school lo mowe (true)

No be everybody wey go school

Who dey hustle na hin know the real way oo

Everything we do is all about the ego

Ogbeni check oo

No be who score hundred percent oo

Many men don make it at the ghetto

And if you check, dem no pass NECO (is that so?)

No dey form say you get sense

Na how you dey measure your intelligence?

But we still no dey fit see the extent

If you no dey get cheque, what’s the essence

When boys no dey fit feel your presence?

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe gbagbe

No be everybody father lo kawe, wa

Awa lomo way way, way way

Eni to mọ way lo mowe

Awa lomo to mọ way

Kowo ti pe kowo wole

No be everybody wey go school lo mowe

Перевод песни

Awon baba alaye a lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe, gbagbe

No essere tutti padre lo kawe, lo kawe

Awa lomo modo, modo, modo

Eni a mọ way lo mowe

Awa lomo a mọ modo

Kowo ti pe kowo wole

No essere tutti andiamo a scuola lo falciare (vero)

No essere tutti andiamo (vero)

No be tutti conoscono il libro (vero)

E no significa dimmi io sono (sciocco)

Money dey me account come (pieno)

Non farmi perdere il mio (cool)

Se mi dai, fammi dare mi piace

Se mi dai, fammi dare mi piace

Mo ti mope mi o smart lati classe uno

Iwo nso oyinbo emi ń tabon

E ho ottenuto un F9 in matematica gan-an

Ma sto calcolando centomila (dollari)

Ehi, ti dai da fare per un anno

Me l'ho fatto su un'approvazione

Cinque punti GP dall'inizio

Quindi vuoi dire che trovi ancora lavoro?

Non ha senso, ma io sono il più stupido

Ta lo sọ bẹ?

Vedi i numeri

Ho registrato

Al concetto

Senti la tasca

Come va, mi chiedono di dire wetin be budget?

sono insultato!

Awon baba alaye a lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe gbagbe

No essere tutti padre lo kawe, wa

Awa lomo modo, modo, modo

Eni a mọ way lo mowe

Awa lomo a mọ modo

Kowo ti pe kowo wole

No essere tutti andiamo a scuola lo falciare (vero)

Non essere tutti quelli che vanno a scuola

Chi non fa fretta conosce il vero modo oo

Tutto ciò che facciamo riguarda l'ego

Ogbeni controlla oo

Nessun essere che segna il cento per cento oo

Molti uomini non ce la fanno al ghetto

E se controlli, dem no pass NECO (è così?)

Nessuna forma dice che hai buon senso

Na come misuri la tua intelligenza?

Ma non siamo ancora in grado di vedere la portata

Se non ricevi un assegno, qual è l'essenza

Quando i ragazzi non si adattano sentono la tua presenza?

Awon baba alaye a lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe gbagbe

No essere tutti padre lo kawe, wa

Awa lomo via, via

Eni a mọ way lo mowe

Awa lomo a mọ modo

Kowo ti pe kowo wole

Non essere tutti quelli che vanno a scuola a falciare

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi