Jaiye - Flavour

Jaiye - Flavour

  • Anno di rilascio: 2017
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 3:30

Di seguito il testo della canzone Jaiye , artista - Flavour con traduzione

Testo " Jaiye "

Testo originale con traduzione

Jaiye

Flavour

Testo originale

Keep whining on the dance floor, ya don know

Come on, okay, Come on, okay

Jaiye Jaiye Heh

Oyolima

My baby tomato o

I like the way you dey whine o baby

I like your sisqo dogado

I like the way you dey roll o baby

This your back make me dey hard o

Na which kind of loving be dat o baby o?

A dim sure I’m equal to the task o

A bi tu ka ukwu gi a to that oh baby

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Akirikata bounce bounce to my jaiye

A baby shake shake to my jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

A baby whine e whine e whine to ma Jaiye

Akirikata dance dance to my jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Egwe ji ya dance oh

She dey make me wan kolo eh eh

African woman shake baka eh

Akiririkita boys dey want to throway e

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Akirikata bounce bounce to my jaiye

A baby shake shake to my jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

A baby whine e whine e whine to ma Jaiye

Akirikata dance dance to my jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Na wetin dey your back o

Pancake or cucumber e baby o

Ngwanu relax your mind o

Mr. Flavour dey pon your case o baby

Del B kuba the beat iyo

A bi tu ka ukwu gi a to that oh baby

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Akirikata bounce bounce to my jaiye

A baby shake shake to my jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

A baby whine e whine e whine to ma Jaiye

Akirikata dance dance to my jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Akirikata bounce bounce to my jaiye

A baby shake shake to my jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

A baby whine e whine e whine to ma Jaiye

Akirikata dance dance to my jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Hehe

Traduzione del brano

Continua a lamentarti sulla pista da ballo, non lo sai

Dai, va bene, dai, va bene

Jaiye Jaiye Heh

Oyolima

Il mio pomodoro o

Mi piace il modo in cui piagnucoli, piccola

Mi piace il tuo sisqo dogado

Mi piace il modo in cui ti muovi piccola

Questa tua schiena mi rende duro

Na che tipo di amore essere dat o baby o?

Sono quasi certo di essere all'altezza del compito o

A bi tu ka ukwu gi a a quello oh piccola

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Oya Campione sì Campione sì Campione sì Campione sì

Oya Campione sì Campione sì Campione sì Campione sì

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Il rimbalzo di Akirikata rimbalza sul mio jaiye

Un frullato per il bambino al mio jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Un piagnucolone e piagnucolio e piagnucola a ma Jaiye

Akirikata danza danza al mio jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Egwe ji ya danza oh

Lei mi fa wan kolo eh eh

Donna africana scuotere baka eh

I ragazzi di Akiririkita vogliono andare in giro e

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Oya Campione sì Campione sì Campione sì Campione sì

Oya Campione sì Campione sì Campione sì Campione sì

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Il rimbalzo di Akirikata rimbalza sul mio jaiye

Un frullato per il bambino al mio jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Un piagnucolone e piagnucolio e piagnucola a ma Jaiye

Akirikata danza danza al mio jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Na wetin dey la schiena o

Pancake o cetriolo e baby o

Ngwanu rilassa la tua mente o

Mr. Flavour discuterà il tuo caso o piccola

Del B kuba il ritmo iyo

A bi tu ka ukwu gi a a quello oh piccola

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Oya Campione sì Campione sì Campione sì Campione sì

Oya Campione sì Campione sì Campione sì Campione sì

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Il rimbalzo di Akirikata rimbalza sul mio jaiye

Un frullato per il bambino al mio jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Un piagnucolone e piagnucolio e piagnucola a ma Jaiye

Akirikata danza danza al mio jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Il rimbalzo di Akirikata rimbalza sul mio jaiye

Un frullato per il bambino al mio jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Un piagnucolone e piagnucolio e piagnucola a ma Jaiye

Akirikata danza danza al mio jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Eheh

Altre canzoni dell'artista:

Nuovi testi e traduzioni sul sito:

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi