Cruise - FQ

Cruise - FQ

  • Anno di rilascio: 2021
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 2:39

Di seguito il testo della canzone Cruise , artista - FQ con traduzione

Testo " Cruise "

Testo originale con traduzione

Cruise

FQ

Testo originale

TBA

Kingzzy on the beat ye

Let’s get it done

Hook:

•Giving up is a sin & you know

If you don’t know b4, now you know

Many don come, many don go

Who no go, no go know how e dey go

•Zombie no be mermaid

Mary k no be pancake

This life be like market

On how e dey go, you have to get senses

•I dey live my life

The way I think it’s fine

Yes I don’t deny

I know I’ll be alright

•So, Wetin man go do

Than to be feeling good

We only live once you know

So make we catch some cruis

•I dey liv my life on a low key

No bragging, no long story

Man dey flex, man no kpoli

This life yeah nobody holy

•everybody wanna try2know me

Young boi on the run for the money

All day, man pikin down praying

And I need God’s grace & glory

•patua, black rhymes warrido

I get it done anytime am in the mood

B4 you try putting me in your shoes

Just know I gat brain, yes times two

FQ level na times two

Bridge:

•I shaa tell my friend kole werk

That big yansh girl make she twerk

Everybody for the club don dey dance

We dey dance with the bad geng icholo deh

Interlude:

•Everybody gonna feel alright nigga when i get it

When I pull up in my Benz, y’all niggas gan feel me

If am chilling, you chilling, nigga that’s what am saying

Am not playing that’s why you see nigga kept praying

Hook:

•Giving up is a sin & you know

If you don’t know b4, now you know

Many don come, many don go

Who no go, no go know how e dey go

•I dey live my life

The way I think it’s fine

Yes I don’t deny

I know I’ll be alright

•So, Wetin man go do

Than to be feeling good

We only live once you know

So make we catch some cruise

•Man dey on his own, dem tap me

I no do anything but dem hack me

Dey grab my throat make e choke me

Now manna still rise up nokachi

•men dem, where dem dey, make dem come through

If I talk say fem, dem go humble

Na so I go dey dem go fumble

Na boys dem be, FQ na their uncle

Bridge:

•I shaa tell my friend kole werk

That big yansh girl make she twerk

Everybody for the club don dey dance

We dey dance with the bad geng icholo deh

•I dey live my life

The way I think it’s fine

Yes I don’t deny

I know I’ll be alright

•So, Wetin man go do

Than to be feeling good

We only live once you know

So make we catch some cruise

Traduzione del brano

TBA

Kingzzy al ritmo

Facciamolo

Gancio:

• Rinunciare è un peccato e lo sai

Se non conosci b4, ora lo sai

Molti non vengono, molti non vanno

Chi no go, no go sa come vanno

•Zombie no essere sirena

Mary k no be pancake

Questa vita è come il mercato

Su come vanno dey, devi prendere i sensi

• Vivo la mia vita

Il modo in cui penso che vada bene

Sì, non nego

So che starò bene

•Allora, Wetin man go do

Che sentirsi bene

Viviamo solo quando lo sai

Quindi facci prendere qualche cruis

•Vivo la mia vita in modo basso

Niente vanteria, niente storie lunghe

Man dey flex, man no kpoli

Questa vita sì nessuno santo

• tutti vogliono provare a conoscermi

Giovane ragazzo in fuga per i soldi

Tutto il giorno, l'uomo si mette a pregare

E ho bisogno della grazia e della gloria di Dio

•patua, rime nere warrido

Lo faccio ogni volta che sono dell'umore giusto

B4 provi a mettermi nei tuoi panni

Sappi solo che ho il cervello, sì per due

FQ livello na per due

Ponte:

•Lo dirò al mio amico Kole Werk

Quella grande ragazza yansh la fa twerkare

Tutti per il club don dey dance

Balliamo con il cattivo geng icholo deh

Interludio:

• Tutti si sentiranno bene negro quando lo capirò

Quando mi fermo con la mia Benz, tutti voi negri mi sentirete

Se mi sto rilassando, ti stai rilassando, negro, questo è quello che sto dicendo

Non sto giocando, ecco perché vedi che il negro continuava a pregare

Gancio:

• Rinunciare è un peccato e lo sai

Se non conosci b4, ora lo sai

Molti non vengono, molti non vanno

Chi no go, no go sa come vanno

• Vivo la mia vita

Il modo in cui penso che vada bene

Sì, non nego

So che starò bene

•Allora, Wetin man go do

Che sentirsi bene

Viviamo solo quando lo sai

Quindi facci fare un po' di crociera

•L'uomo è da solo, toccami

Non faccio altro che hackerarmi

Mi afferrano per la gola e mi fanno soffocare

Ora la manna sale ancora su nokachi

•men dem, dove dem dey, fa passare dem

Se parlo, dì fem, dem go umile

Na quindi vado dem go fumble

Na ragazzi dem be, FQ na loro zio

Ponte:

•Lo dirò al mio amico Kole Werk

Quella grande ragazza yansh la fa twerkare

Tutti per il club don dey dance

Balliamo con il cattivo geng icholo deh

• Vivo la mia vita

Il modo in cui penso che vada bene

Sì, non nego

So che starò bene

•Allora, Wetin man go do

Che sentirsi bene

Viviamo solo quando lo sai

Quindi facci fare un po' di crociera

Nuovi testi e traduzioni sul sito:

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi