Di seguito il testo della canzone Defender , artista - Frank Edwards con traduzione
Testo originale con traduzione
Frank Edwards
Defender
Na you be my defender
I go sing my song you go raise my music
Oh nanana nene, defender
T’ojo ba ro na you dey cover me
When I pray na you dey answer me o
Age to age you no dey koba me o
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Na you be my defender /2x
Them say with your name I no go sell my music
I tell am say why I no go call my jesus
But everywhere them don dey play my music o e e
Na you be my defender
Your love for me still dey make me wonder
Hale hale glory glory to your name
Everyday na you dey mark me correct o baba
Na you be my defender
From glory to glory
You don change my story oh
Goodness and mercy dey follow me o
Na the thing wey my God dey do
Na you cover me cover me cover me
From when I was a little boy, baba
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Repeat chorus and verse 2
Difensore
Na tu sii il mio difensore
Io vado a cantare la mia canzone tu vai ad alzare la mia musica
Oh nanana nene, difensore
T'ojo ba ro na tu mi copri
Quando prego na tu mi rispondi o
Da età a età no dey koba me o
Na tu sii il mio difensore
Il mio amore per te dem no dey talk am finire
Quando si raccolgono e tu li disperdi
Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na tu sii il mio difensore
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Na tu sei il mio difensore /2x
Dicono che con il tuo nome non vengo vendere la mia musica
Io dico perché non vo chiamare il mio gesù
Ma ovunque non suonano la mia musica o e e
Na tu sii il mio difensore
Il tuo amore per me ancora mi fa meravigliare
Hale hale gloria gloria al tuo nome
Ogni giorno na mi contrassegni corretto o baba
Na tu sii il mio difensore
Di gloria in gloria
Non cambi la mia storia oh
Bontà e misericordia mi seguono o
Na la cosa che fanno il mio Dio
Na mi copri coprimi coprimi
Da quando ero un ragazzino, baba
Na tu sii il mio difensore
Il mio amore per te dem no dey talk am finire
Quando si raccolgono e tu li disperdi
Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na tu sii il mio difensore
Ripeti il ritornello e la strofa 2
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi