Bureau De Changer - Kcee

Bureau De Changer - Kcee

  • Anno di rilascio: 2016
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 3:29

Di seguito il testo della canzone Bureau De Changer , artista - Kcee con traduzione

Testo " Bureau De Changer "

Testo originale con traduzione

Bureau De Changer

Kcee

Testo originale

From today, I be bureau de changer

I get am for pound, I get am for Dollar

Spend the money eh, alhaji naira

And if e finish, we call e-money eh (e-money dey come) eh

As a bureau de changer (as a bureau de changer eh)

A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)

Number one bureau de changer (number one bureau de changer)

Standard bureau de changer (standard bureau de changer)

Oga (ehn) spray the Naira (ok)

After the Naira make you spray the dollar oh (No time) eh

Kcee, number one baller (very big boy)

And when I ball I dey spray the dollar oh

Na one life wey we dey live no another

As we dey ball make we still dey thank jehovah

Ngwa putawa putanu ntanu kaitawa ego (chop money)

Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (everybody let’s go)

From today, I be bureau de changer

I get am for pound, get am for dollar

Spend the money eh alhaji naira (alhaji damburuko)

And if e finish, we call e-money eh

As a bureau de changer (as a bureau de changer eh)

A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)

Number one bureau de changer (number one bureau de changer)

Standard bureau de changer (standard bureau de changer)

Asanwa (nne) do u remember (of course)

I been dey chike you na back in December

I send you WhatsApp nne you no dey answer.

(why na)

I pray to my God oh, e really answer

Na one life wey we dey live no another

As you dey ball make you still dey thank jehovah (common common eh)

From today, I be bureau de changer

I get am for pound, get am for dollar

Spend money eh, alhaji Naira

And if e finish we call e-money eh (e-money is coming) eh

As a bureau de changer (a bureau de changer eh)

A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)

Number one bureau de changer (number one bureau de changer)

Standard bureau de changer (standard bureau de chnager)

Bureau de changer (just take it and go)

Bureau de changer

Standard bureau de changer (standard ballers)

International bureau de changer

Na one life wey We dey live, no another

As we dey ball make we still dey thank jehovah

Ngwa putawa, putanu tanu kaitawa ego

Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (from today)

Traduzione del brano

Da oggi, sarò bureau de changer

Ottengo am per sterlina, ottengo am per dollaro

Spendi i soldi eh, alhaji naira

E se e finisce, chiamiamo e-money eh (e-money dey come) eh

Come bureau de changer (come bureau de changer eh)

Un mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)

Ufficio di cambio numero uno (ufficio di cambio numero uno)

Ufficio cambiavalute standard (ufficio cambiavalute standard)

Oga (ehn) spruzza la Naira (ok)

Dopo che la Naira ti ha fatto spruzzare il dollaro oh (non c'è tempo) eh

Kcee, baller numero uno (ragazzo molto grande)

E quando ballo, spruzzo il dollaro oh

Non c'è una vita in cui non viviamo un'altra

Mentre facciamo la palla, ancora ringraziamo Geova

Ngwa putawa putanu ntanu kaitawa ego (taglia i soldi)

Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (andiamo tutti)

Da oggi, sarò bureau de changer

Ottengo am per sterlina, ottengo am per dollaro

Spendi i soldi eh alhaji naira (alhaji damburuko)

E se e finisce, chiamiamo moneta elettronica eh

Come bureau de changer (come bureau de changer eh)

Un mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)

Ufficio di cambio numero uno (ufficio di cambio numero uno)

Ufficio cambiavalute standard (ufficio cambiavalute standard)

Asanwa (nne) ricordi (ovviamente)

Sono stato dey chike you na a dicembre

Ti mando WhatsApp e non hai risposta.

(perché na)

Prego il mio Dio oh, e rispondi davvero

Non c'è una vita in cui non viviamo un'altra

Mentre la tua palla ti fa ancora ringraziare Geova (comune comune eh)

Da oggi, sarò bureau de changer

Ottengo am per sterlina, ottengo am per dollaro

Spendi soldi eh, alhaji Naira

E se e finiamo chiamiamo e-money eh (e-money is coming) eh

Come bureau de changer (un bureau de changer eh)

Un mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)

Ufficio di cambio numero uno (ufficio di cambio numero uno)

Standard bureau de changer (standard bureau de chnager)

Bureau de changer (prendilo e vai)

Bureau de changer

Ufficio di cambio standard (baller standard)

Ufficio di cambio internazionale

Non c'è una vita in cui viviamo, non un'altra

Mentre facciamo la palla, ancora ringraziamo Geova

Ngwa putawa, putanu tanu kaitawa ego

Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (da oggi)

Altre canzoni dell'artista:

1

Komagbon

Sean Tizzle, Kcee • 2014

2

Limba

Kcee • 2015

3

Tele Mi

Harrysong, Kcee • 2014

Nuovi testi e traduzioni sul sito:

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi