Buga - Kida Kudz, Falz, Joey B
С переводом

Buga - Kida Kudz, Falz, Joey B

  • Anno di rilascio: 2020
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 3:29

Di seguito il testo della canzone Buga , artista - Kida Kudz, Falz, Joey B con traduzione

Testo " Buga "

Testo originale con traduzione

Buga

Kida Kudz, Falz, Joey B

Оригинальный текст

Jiggy

E so fun won ko lo sempe

Who dem be

Wetin dem weight

Wetin i do

Wetin dem say

I gat frenemies but mama don pray

No bad belle wey go come my way

And the blessing make e fall my way

I need long life, that is all I pray

Been a long road but I will find my way

Zero competition wey dey pon my way

Who be that girl belly dancing

Girl put it on me

Got the fantasy

Baby girl tell me what’s your fantasy

And no dey waste

No dey give me konji

Je kin ma je ise yen, like a junky

Fi won le kan ma wo, like a dundi

After the club tell me what it’s gon be

And she want my blood just like a Zombie

Who dem be

Wetin dem weight

Wetin i do

Wetin dem say

I gat frenemies but mama don pray

No bad belle wey go come my way

And the blessing make e fall my way

I need long life, that is all I pray

Been a long road but I will find my way

Zero competition wey dey pon my way

Buga ko Buga

Buga ko Buga

When you get money, just Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

When you get money, just Buga

Buga ko Buga

See nobody go Buga me

Oga the jealousy no let them fit stand me (Buga)

No let your people dey tweet at me

Please pass me ???

Ahan wetin happen now

I pull up in Maserati

I no dey hear there voice from inside the taxi

O fe femi ooo, she see me in the Versace

Okunrin meta that will be polyandry

Abeg, tell the bartender to bring 5 Hennessy

E no go better for the bagger

With the bad energy

Tell am, motor go jam am if e try anything

You no know my baby gèle e dey blind enemies

You can’t tell me shit

Your swag never reach

So you can’t share from our amenities

Where real gees gathers no you can’t fellowship

If you say get werey we have medicine

Buga ko Buga

Buga ko Buga

When you get money, just Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

When you get money, just Buga

Buga ko Buga

Baby girl what’s your fantasy

I no say you fine pass me

Your body no be counterfeit

Can you come and pamper me

I’m jiggy

First class ticket

Fly you to Ghana from Lasgidi

International you bum bigi

You’re the one even tho I’m taken

Jiggy

Wetin dem go do

Wetin dem go say

You dey make my heart go tingaligalin

When it’s a party bring her with her friends

Like a cookie jar, my finger in her thing

Hmm your back is thicker than a milkshake

About lift her like a suitcase

Up slam kick her like I’m Bruce lee

Kidakudz and Joey man a top slick

Перевод песни

Jiggy

E così divertimento ha vinto ko lo sempe

Chi devo essere

Wetin dem peso

Wetin lo faccio

Wetin dem dire

Ho incontrato dei nemici ma mamma non prega

Nessuna cattiva bella, vieni a modo mio

E la benedizione fa cadere a modo mio

Ho bisogno di lunga vita, questo è tutto ciò che prego

È stata una lunga strada ma troverò la mia strada

Zero concorrenza a modo mio

Chi essere quella ragazza che balla il ventre

Ragazza, mettimelo addosso

Ho la fantasia

Bambina dimmi qual è la tua fantasia

E nessuno spreco

No dammi konji

Je kin ma je ise yen, come un drogato

Fi ha vinto le kan ma wo, come un dundi

Dopo che il club mi dica cosa accadrà

E lei vuole il mio sangue proprio come uno Zombie

Chi devo essere

Wetin dem peso

Wetin lo faccio

Wetin dem dire

Ho incontrato dei nemici ma mamma non prega

Nessuna cattiva bella, vieni a modo mio

E la benedizione fa cadere a modo mio

Ho bisogno di lunga vita, questo è tutto ciò che prego

È stata una lunga strada ma troverò la mia strada

Zero concorrenza a modo mio

Buga ko Buga

Buga ko Buga

Quando ottieni soldi, solo Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

Quando ottieni soldi, solo Buga

Buga ko Buga

Non vedo nessuno che vada a Buga me

Oga la gelosia non lascia che si adattino a me (Buga)

No lascia che la tua gente mi twitti

Per favore passami???

Ahan Wetin succede ora

Mi fermo a Maserati

Non sento la voce dall'interno del taxi

O fe femi ooo, mi vede nel Versace

Okunrin meta che sarà poliandria

Abeg, dì al barista di portare 5 Hennessy

E no vai meglio per il bagger

Con la cattiva energia

Dillo a me, il motore si blocca se provi qualcosa

Non conosci il mio bambino gèle e i nemici ciechi

Non puoi dirmi merda

Il tuo malloppo non arriva mai

Quindi non puoi condividere dai nostri servizi

Dove i veri gees si riuniscono non non puoi fare amicizia

Se dici "Get werey", abbiamo la medicina

Buga ko Buga

Buga ko Buga

Quando ottieni soldi, solo Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

Quando ottieni soldi, solo Buga

Buga ko Buga

Bambina qual è la tua fantasia

Non dico che mi passi bene

Il tuo corpo non deve essere contraffatto

Puoi venire a coccolarmi

Sono jiggy

Biglietto di prima classe

Ti porta in Ghana da Lasgidi

Internazionale si bum bigi

Tu sei l'unico anche se sono preso

Jiggy

Wetin dem go do

Wetin dem go diciamo

Mi fai tingaligalin dal cuore

Quando è una festa, portala con i suoi amici

Come un barattolo di biscotti, il mio dito nella sua cosa

Hmm, la tua schiena è più spessa di un frullato

A proposito di sollevarla come una valigia

Prendila a calci come se fossi Bruce Lee

Kidakudz e Joey sono bravissimi

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi