
Di seguito il testo della canzone Koré , artista - Kore con traduzione
Testo originale con traduzione
Kore
Hmmm
Shey na me be this
See my life don better
See the shame don waka
Dem no go know say you don suffer
Dem dey Cal you ajebutter
But you be real ajepako
See the levels don dey change
E makes me wanna give again
Wanna love again
No be today, e don tey
Na because I believe
Na because I believe, because I believe
Na because I believe, because I believe
Ohhhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Somebody wey believe go say
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Mummy no be you be this
Remember say Dem no believe say
You go marry
happily
You and daddy
Raise your pikin, raise your pikin_pikin
And all of them go be super-pikin, super-pikin, super-pikin
Just like me
Uhh ohhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Ohhhh uhhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
I believe in you (because you believe)
You believe in me
We believe in God o (because you believe)
Imagine say, you no dey play lotto
You still dey drive correct motor
Imagine say, you no do magomago
Take commot for ajepako
Imagine say, I go die one day
But my name go remain, reigning
So great yeah
In Jesus I believe, believe uhhh
Na because I believe, because I believe
Na because I believe, because I believe
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Yea yea uhhh
Sing with me
Na because you believe, because you believe
I believe in you, you believe in me
Na because I believe, because you believe
We believe in God o
Na because I believe, because you believe
Mummy believe, daddy believe, brother believe, sister believe (Na because you
believe, because you believe)
Igbagbo o gbogun, Igbagbo o ma gbogun o
What you believe you get, you get what you believe
Abegiiii, stop to vex o
I can’t repent o
Baa mi loni, loni
O ni kin woke, o ni kin woke
O fe somi doge
If I believe, o fe somi d’osha
Yes indeed
Laye ti mo wa
I believe, I will live, I’ll be rich
Yes indeed, I believe
Hmmm
Shey na me essere questo
Guarda la mia vita fare meglio
Vedi la vergogna don waka
Dem no vai sapere dì che non soffri
Dem dey Cal tu ajebutter
Ma tu sei un vero ajepako
Guarda i livelli non cambiano
E mi viene voglia di dare di nuovo
Voglio amare di nuovo
No essere oggi, e don tey
No perché io credo
No perché credo, perché credo
No perché credo, perché credo
Ohhhh
Na perché credi, perché credi
Na perché credi, perché credi
Qualcuno che crediamo vada a dire
Na perché credi, perché credi
Na perché credi, perché credi
Mamma, no, sii tu, questo
Ricorda di dire Dem no credere dire
Vai a sposarti
felicemente
Tu e papà
Alza il tuo pikin, alza il tuo pikin_pikin
E tutti loro diventano super-pikin, super-pikin, super-pikin
Proprio come me
Eh ohhh
Na perché credi, perché credi
Na perché credi, perché credi
Ohhhh uhhh
Na perché credi, perché credi
Na perché credi, perché credi
Io credo in te (perché tu credi)
Credi in me
Crediamo in Dio o (perché tu credi)
Immagina di dire che non giochi al lotto
Stai ancora guidando il motore corretto
Immagina di dire, non fai magomago
Prendi il commosso per ajepako
Immagina di dire, vado a morire un giorno
Ma il mio nome va rimane, regnante
Quindi fantastico sì
In Gesù credo, credo uhhh
No perché credo, perché credo
No perché credo, perché credo
Na perché credi, perché credi
Na perché credi, perché credi
Sì sì uhhh
Canta con me
Na perché credi, perché credi
Io credo in te, tu credi in me
Na perché io credo, perché tu credi
Crediamo in Dio o
Na perché io credo, perché tu credi
Mamma credi, papà credi, fratello credi, sorella credi (Na perché tu
credi, perché credi)
Igbagbo o gbogun, Igbagbo o ma gbogun o
Ciò in cui credi di ottenere, ottieni ciò in cui credi
Abegiiii, fermati a vex o
Non posso pentirmi o
Baa mi loni, loni
O ni kin si sono svegliati, o ni kin si sono svegliati
O fe qualche doge
Se credo, o fe somi d'osha
Si Certamente
Lay ti mo wa
Credo, vivrò, sarò ricco
Sì, davvero, credo
Рыночные Отношения, Kore • 2019
Рыночные Отношения, Дубас, Kore • 2019
Kery James, SKALP, Kore • 2016
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi