Di seguito il testo della canzone Life of a Star , artista - Lil Kesh, adekunle gold con traduzione
Testo originale con traduzione
Lil Kesh, adekunle gold
Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh
Yeah!
If I start to yan you… If I start to yan you how the thing dey go
And if you’re feelin what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
Ha!
Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke, Omo no be joke
Ha!
I remember then when I use to crave the fame
Dey happy like pikin wey dem buy new game
Only if I knew the price that I have to pay
That the people will forget we are still the same
I may be looking fly
But my pocket dry
But the boys don’t care
You gas give them bar
Shebi you be kesh
And you drive a benz
Abeg drop something now
Make we flex
And sometimes I am backstage
Feeling down cos I kinda had a bad day
And I still turn up when I climb stage
It’s the life of a Star what will I say
What will I say.
Woo igbamii O re body o
But the fans still wanna take a Selfie o
Most of y’all don’t know what we go through
Its the life of a Star what will I do
What will I do… If I start to yan you…
If I start to yan you how the thing dey go
And you’re feeling what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
Ha!
Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh
MO fe dogun mo fe dogbon
MO fe dolokiki laye
I no know say it takes a lot to be a star
Them no tell me
Say e no easy o
Them go vex you for social network
Because you be star you no fit respond
Won ti gbagbe pe me self be human being oo
Them no tell me, Say e no easy o
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
Ha!
Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh
Ha!
Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh oh
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
Pheelz Mr. Produttore oh oh oh oh oh
Sì!
Se comincio a yanderti... Se comincio a yanderti come vanno le cose
E se senti quello che provo io nella mia anima
Vivo la vita di una stella
Omo ko facile rara
Ma Imma continua a marciare e andare con il flusso
Ah!
Shebi na me Wan colpo
Shebi Voglio l'impasto
Ma il prezzo che pago
Omo no be joke, Omo no be joke
Ah!
Ricordo allora quando desideravo la fama
Sono felice come Pikin Wey dem compra un nuovo gioco
Solo se sapessi il prezzo che devo pagare
Che la gente dimenticherà che siamo sempre gli stessi
Potrei sembrare una mosca
Ma la mia tasca è asciutta
Ma ai ragazzi non interessa
Tu gas dai loro la barra
Shebi sii kesh
E tu guidi una benz
Abeg lascia cadere qualcosa ora
Flettiamoci
E a volte sono nel backstage
Mi sento giù perché ho avuto una brutta giornata
E mi presento ancora quando salgo sul palco
È la vita di una stella cosa dirò
Cosa dirò.
Woo igbamii O re body o
Ma i fan vogliono ancora farsi un selfie o
La maggior parte di voi non sa cosa stiamo passando
È la vita di una stella cosa farò
Cosa farò... Se comincio a prenderti in giro...
Se comincio a tirarti come vanno le cose
E tu senti quello che provo io nell'anima
Vivo la vita di una stella
Omo ko facile rara
Ma Imma continua a marciare e andare con il flusso
Ah!
Shebi na me Wan colpo
Shebi Voglio l'impasto
Ma il prezzo che pago
Omo non essere scherzo
Omo no be scherzo oh oh oh oh oh
MO fe dogun mo fe dogbon
MO fe dolokiki lay
Non so dire che ci vuole molto per essere una star
Loro no dimmi
Dì e no facile o
Ti irritano per i social network
Perché sei una star, non puoi rispondere
Won ti gbagbe pe me self be essere umano oo
Loro no dimmi, Say e no easy o
Se comincio a dirti come vanno le cose
Vai a sentire quello che provo io nell'anima
Vivo la vita di una stella
Omo ko facile rara
Continuerò a marciare e seguirò il flusso
Ah!
Shebi na me Wan colpo
Shebi Voglio l'impasto
Ma il prezzo che pago
Omo non essere scherzo
Omo no be scherzo oh
Ah!
Shebi na me Wan colpo
Shebi Voglio l'impasto
Ma il prezzo che pago
Omo non essere scherzo
Omo no be scherzo oh oh oh oh oh oh
Se comincio a dirti come vanno le cose
Vai a sentire quello che provo io nell'anima
Vivo la vita di una stella
Omo ko facile rara
Continuerò a marciare e seguirò il flusso
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi