Skit 2 (Cause Trouble) - Lil Kesh
С переводом

Skit 2 (Cause Trouble) - Lil Kesh

Год
2016
Язык
`Inglese`
Длительность
34280

Di seguito il testo della canzone Skit 2 (Cause Trouble) , artista - Lil Kesh con traduzione

Testo " Skit 2 (Cause Trouble) "

Testo originale con traduzione

Skit 2 (Cause Trouble)

Lil Kesh

Оригинальный текст

Gbeke there

Who be that talk say he won get pwoblem

Wetin dey worry you

You dey won cause trouble for me abi

Dem never tell you who I be

The last time wey we show for the final background

Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation

Them dey yan say them go gimme pwoblem

Naim I look down I say yeey

All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn

I give dem my last warning

If una try me I go give una pwoblem

I say if una show anyhow I go giv una doggy

Dem say which dog again una get dog for house

I say we no get dog na

If una burst bottle u no wetin I go do for here

You know wetin I go do for here

I go just pull my shoe run

Una dey craze

Na me una won kill

Перевод песни

Gbeke lì

Chi è quel discorso dice che ha vinto ottenere pwoblem

Wetin ti preoccupano

Hai vinto a causarmi problemi abi

Dem non ti dirà mai chi sono

L'ultima volta che abbiamo mostrato lo sfondo finale

Na lui scopriamo dire alcuni ragazzi wey dem dey per l'osservazione

Loro dicono loro di andare dammi pwoblem

Naim, guardo in basso, dico yeey

Tutti i dem dese ragazzi che hanno vinto causano problemi alla zona ehn

Do loro il mio ultimo avvertimento

Se una prova con me vado a dare un problema

Dico che se una mostra comunque vado a dare un cagnolino

Dem dice quale cane ancora una volta ha un cane per casa

Io dico che non prendiamo il cane na

Se una bottiglia scoppiata non non bagnato, vado a fare per qui

Sai che cosa vado a fare per qui

Io vado solo tirando la mia corsa con le scarpe

Una dey mania

Na me una won kill

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi