
Di seguito il testo della canzone Show Me , artista - Mantey, Schedule con traduzione
Testo originale con traduzione
Mantey, Schedule
Show me how to get the money, show me how to get the money
Show me how to get the money, show me how to get the money
Show me how to get the money, show me how to get the money
Schedule
We dey grind so sey mommy go eat, first banger dj put on repeat
Call me hero miami with the heat, its whole new level my nigga im on fleek
Then things bi disgrace if you want be like m you for get pace
Wo b3 di amkyi b3ma menni backspace, i feel so compressed like a pancake
And my girl looks like Hillary Barnes, and im trying to put a millie in the
bank if you no dey like me nigga make you bounce, no plan b i dont even ve a
plan ei, so many girls in my dm
Pacific ocean but sey ano dey see them, We searching for the benz and the range
and the bm make dem take the W tsw no dey need them
Sprayze
Money money money money money, obiaa p3 sika nanso the way they work is funny
Once upon a time all i wanted was a grammy, im still chasing it they nevER
thought ill be here when its sunny (huh)
Ano dey kai when i last got broke, but adey kai when my paddies used to see me
as a joke
Lotto numbers adey stake pass 2−4-7 that number be fake pass, if i tell you say
a broke then i lie bad, the monies wey aget you no fit count sef
SPRAYZE TO THE WORLD, dem no nor who i be, making paer counting money that be all
I see. If im not your next feature dont text me again, forgeeti obiaa omo ada
Mantey
Show me how to make this pounds, show me how to make this cooounttt
You tell me say ano go fit to conquer, you tell me say a never go fit turn this
roooundd
Swear walahi ado, na who the fuck be you, still adey sweat for my circle,
we dey splash
Everywhere till its purple, still you dey talk ago jie my eye, only money talks
and they dont lie, paper bags got me looking head die, me ano dey trip ago chop
life
Searching for money ano dey go any where wey ano fit to afford oh
I just want a rover maybe a benz or a 4 by 4
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi