Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid) - Mavins

Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid) - Mavins

Год
2014
Язык
`ceco`
Длительность
234480

Di seguito il testo della canzone Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid) , artista - Mavins con traduzione

Testo " Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid) "

Testo originale con traduzione

Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid)

Mavins

Dr. Sid, Don Jazzy

Ego dikwa beautiful

Oyoyo

Oh yea

Kawa kawa

I say now is the time to know the people who got the money

Izi gbonti money

The don dorobucci money, not ordinary money

1 (Don Jazzy)

Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh

Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh

Don Jazzy you get big money, you be dorobucci oh eh

Igho Sanomi, oh my God, you be dorobucci oh eh

Okofemala Igidiriza, you be dorobucci oh, good man

Niyi Oguntoyinbo, chai, you be dorobucci oh, chairman

Tuale for the man they call don one, you be dorobucci oh eh

The dorobucci of dorobuccis, biggest dorobucci oh eh

(Dr. Sid)

Dorobucci no dey carry last

Dorobucci over everything

Dorobucci na the oga

Dorobucci na the baba oh

Dorobucci no dey carry last

Dorobucci na the heavyweight

Dorobucci over everything

Dorobucci na the oga oh

(Don Jazzy)

Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, /

Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /

Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/

Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times

2 (Dr. Sid)

Pause to think of some dorobuccis

The dorobuccis wey dey reign for the streets

When they enter the place, they be feeling their p

Oya put up your hand say dorobucci

Ayiri na dorobucci

Ahmadu na dorobucci

Dangote na dorobucci

And Otedola na dorobucci

Oh my God, oh my God is dorobucci

That woman of steel is dorobucci

Mummy Aladura na dorobucci

Lady Don Dada dorobucci

Jim Ovia na dorobucci

Dr Sid na dorobucci

Tunde Folawiyo na dorobucci

With God the father dorobucci

(Dr. Sid)

Dorobucci no dey carry last

Dorobucci over everything

Dorobucci na the oga

Dorobucci na the baba oh

Dorobucci no dey carry last

Dorobucci na the heavyweight

Dorobucci over everything

Dorobucci na the oga oh

(Don Jazzy)

Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, /

Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /

Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/

Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi