Di seguito il testo della canzone Love Overdose , artista - May D con traduzione
Testo originale con traduzione
May D
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
When you sitting on me door, me I fit see the pain in your eyes
Sit don pon me and hands take ah, your body is so unstable
The way e dey do you, I wan make you tell me no lie
Have no fear, I go treat you right
You go sleep well till d daylight
Give you the medicine make your body no run down
When I finish with you, your body go calm down
Emergency emergency
This kin thing I never see
Emergency emergency
This kin thing I never see
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Omo na only God oh
Wey dey save person oh
But I go do my best
Abeg be my guest
You know say na experience
Na him dey teach person
And with some intimacy
No intricacy
Give you the medicine make your body no run down
When I finish with you, your body go calm down
Emergency emergency
This kin thing I never see
Emergency emergency
This kin thing I never see
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Love overdose oh
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Love overdose oh
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Quando sei seduto sulla mia porta, io mi vedo il dolore nei tuoi occhi
Siediti su di me e le mani prendono ah, il tuo corpo è così instabile
Come fai con te, voglio che tu non mi dica bugie
Non avere paura, vado a trattarti bene
Dormi bene fino all'alba
Darti la medicina per non far crollare il tuo corpo
Quando finisco con te, il tuo corpo si calma
Emergenza emergenza
Questa cosa dei parenti che non vedo mai
Emergenza emergenza
Questa cosa dei parenti che non vedo mai
Temperatura alta sull'amore
Se mi lasci ragazza
Vado a darti un'overdose d'amore
Temperatura alta sull'amore
Se mi lasci ragazza
Vado a darti un'overdose d'amore
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Omo na solo Dio oh
Wey dey salvare la persona oh
Ma farò del mio meglio
Abeg sii mio ospite
Sai dire na esperienza
Na him dey insegnano a una persona
E con una certa intimità
Nessuna complessità
Darti la medicina per non far crollare il tuo corpo
Quando finisco con te, il tuo corpo si calma
Emergenza emergenza
Questa cosa dei parenti che non vedo mai
Emergenza emergenza
Questa cosa dei parenti che non vedo mai
Temperatura alta sull'amore
Se mi lasci ragazza
Vado a darti un'overdose d'amore
Temperatura alta sull'amore
Se mi lasci ragazza
Vado a darti un'overdose d'amore
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Amore overdose oh
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Amore overdose oh
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi