Leg Over - Mr Eazi
С переводом

Leg Over - Mr Eazi

  • Год: 2018
  • Язык: Inglese
  • Длительность: 3:18

Di seguito il testo della canzone Leg Over , artista - Mr Eazi con traduzione

Testo " Leg Over "

Testo originale con traduzione

Leg Over

Mr Eazi

Оригинальный текст

Zagadat

Dem come, body tan tan

It’s your boy Eazi

It’s E Kelly

My baby dey confuse me o with her bum bum

Wey she get a guy wey dey send her money from London

She dey see me like a «Johnny Just Come» (Zagadat)

When monkey dey work eh

Baboon e just dey chop

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Eh eh

I dey confuse

I dey confuse

When you turn around

Baby you dey make I confuse ooo

You Douala like a, a Cameroon

Mesmerize the boy and baby make I confuse

Commando, you be commando

You dey command the boy with overload

Yeh yeh I no fit stand alone

I must call my guy before rendezvous

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Ah

It’s your boy Eazi

My baby dey distract me o with her bum bum

Wey she get a guy wey dey send her money from London

She dey see me like a «Johnny Just Come» (Zagadat)

When monkey dey work eh

Baboon e just dey chop

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Eh eh

I dey confuse oh oh oh

I dey confuse

When you turn around

Baby you dey make I confuse ooo

You Douala like a, a Cameroon

Mesmerize the boy and baby make I confuse

Commando, you be commando

You dey command the boy with overload

Yeh yeh I no fit stand alone

I must call my guy before rendezvous

Перевод песни

Zagadat

Dem vieni, abbronzatura corporale

È il tuo ragazzo Eazi

Sono E Kelly

La mia piccola mi confonde o con il suo bum bum

Se prende un ragazzo, le manda i soldi da Londra

Mi vede come un «Johnny Just Come» (Zagadat)

Quando le scimmie funzionano eh

Babbuino e solo tagliato a pezzi

Io vado a tagliare tutto il bucato eh

Finché mi dai la mia porzione

Tesoro, non farti correre da me

Abeg fammi trattare con cautela

Ah, ah, aaahhh

Gamba sopra

Il mio piccolo dammi la gamba sopra ahn ahn

(Mxm)

Postumi della sbornia

E be lei dey dey appendere su eh eh

Gamba sopra

Mia mamma dammi la gamba eh eh

Game Over

Lei deve venire, dammi la fine del gioco

Eh eh

Non mi confondo

Non mi confondo

Quando ti giri

Tesoro, mi fai confondere ooo

Ti piace un, un Camerun

Ipnotizzare il ragazzo e il bambino mi fanno confondere

Commando, stai comando

Sei tu a comandare il ragazzo con il sovraccarico

Sì, non sono in grado di stare da solo

Devo chiamare il mio ragazzo prima dell'appuntamento

Io vado a tagliare tutto il bucato eh

Finché mi dai la mia porzione

Tesoro, non farti correre da me

Abeg fammi trattare con cautela

Ah, ah, aaahhh

Gamba sopra

Il mio piccolo dammi la gamba sopra ahn ahn

(Mxm)

Postumi della sbornia

E be lei dey dey appendere su eh eh

Gamba sopra

Mia mamma dammi la gamba eh eh

Game Over

Lei deve venire, dammi la fine del gioco

Ah

È il tuo ragazzo Eazi

La mia piccola mi distrae o con il suo bum bum

Se prende un ragazzo, le manda i soldi da Londra

Mi vede come un «Johnny Just Come» (Zagadat)

Quando le scimmie funzionano eh

Babbuino e solo tagliato a pezzi

Io vado a tagliare tutto il bucato eh

Finché mi dai la mia porzione

Tesoro, non farti correre da me

Abeg fammi trattare con cautela

Ah, ah, aaahhh

Gamba sopra

Il mio piccolo dammi la gamba sopra ahn ahn

(Mxm)

Postumi della sbornia

E be lei dey dey appendere su eh eh

Gamba sopra

Mia mamma dammi la gamba eh eh

Game Over

Lei deve venire, dammi la fine del gioco

Eh eh

Non confondono oh oh oh

Non mi confondo

Quando ti giri

Tesoro, mi fai confondere ooo

Ti piace un, un Camerun

Ipnotizzare il ragazzo e il bambino mi fanno confondere

Commando, stai comando

Sei tu a comandare il ragazzo con il sovraccarico

Sì, non sono in grado di stare da solo

Devo chiamare il mio ragazzo prima dell'appuntamento

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi