A Star - Nosa
С переводом

A Star - Nosa

Альбом
Open Doors
Год
2014
Язык
`Inglese`
Длительность
242540

Di seguito il testo della canzone A Star , artista - Nosa con traduzione

Testo " A Star "

Testo originale con traduzione

A Star

Nosa

Оригинальный текст

ooooh ooh

yeah yeah yeah

hmmm

lalala la lalala

lalala la lalalala

lalala la lalala

I sabi dey sing with sweet voice

my song dey make people dey rejoice

my broda sabi how to make noise

stand up comedian na im career of choice

my neighbor sabi how to dance (dance)

if you watch im performance you must clap your hands (hands)

another one sabi football (wow)

we dey tell am say one day you go make us proud

God give you something wey dey make you special

and many things wey go need your attention

so, no hide yourself again

because I know that God has made you a star

(a star, a star, a star)

ooh oh oh

(a star, a star, a star)

broda believe say eh

(a star, a star, a star)

broda believe say you be star

(a star, a star, a star)

God has made you

(a star, a star, a star)

made you a star

(a star, a star, a star)

sista believe say you be star

if na only to sweep ground you sabi

e no mean say na there your life go reach

and if you look yourself deep you go see

say you fit open company wey dey clean the streets

bros e no matter wetin you sabi do

another person get the thing wey im sabi too

so swallow your pride and get to work

open your ears make you hear wetin my song dey talk

God give you something wey dey make you special

and na for good no dey use am for evil

so no hide yourself again

now that you know that God has made you a star

(a star, a star, a star)

aaah aaah ah

(a star, a star, a star)

you’re a star

(a star, a star, a star)

yeah yeah

broda believe say you be star

you’re a star

(a star, a star, a star)

God has made you to be

(a star, a star, a star)

made you to be a star

(a star, a star, a star)

sista believe say you be star

no let am hard you to believe

(a star, a star, a star)

woo wooo

(a star, a star, a star)

a star

(a star, a star, a star)

sista believe say you be star

I no dey try to be like another person

I only try to maximize my own potential

wetin I get no be for competition

God give some five some two and to some He gave one

lalala la lalala

lalala la lalalala

whoever you are

know that God has made you a star

(a star, a star, a star)

oh oh (a star, a star, a star)

(a star, a star, a star)

broda believe say you be star

(a star, a star, a star)

whether na hair you sabi do

(a star, a star, a star)

whether na food you sabi cook

(a star, a star, a star)

no be for evil na for good

(a star, a star, a star)

whether na book you sabi write

(a star, a star, a star)

whether na boxing you dey fight

(a star, a star, a star)

broda believe say you be star

(a star, a star, a star)

whether na kpako you know

(a star, a star, a star)

whether na kettle you for know

(a star, a star, a star)

sista believe say you be star

(a star, a star, a star)

(a star, a star, a star)

just believe

(a star, a star, a star)

broda believe say you be star

lalala la lalala

lalala la lalalala

lalala la lalala

drex

Перевод песни

oh oh oh

Si si si

mmm

lalala la lalala

lalala la lalalala

lalala la lalala

I sabi dey cantare con voce dolce

la mia canzone fa rallegrare le persone

mio broda sabi come fare rumore

stand up comico na im carriera di scelta

il mio vicino sabi come ballare (ballare)

se guardi un'esibizione devi battere le mani (mani)

un altro sabi football (wow)

diciamo che un giorno andrai a renderci orgogliosi

Dio ti dia qualcosa che ti rendono speciale

e molte cose che andiamo hanno bisogno della tua attenzione

quindi, non nasconderti di nuovo

perché so che Dio ti ha reso una stella

(una stella, una stella, una stella)

ooh oh oh

(una stella, una stella, una stella)

broda credi dire eh

(una stella, una stella, una stella)

broda crede di essere una star

(una stella, una stella, una stella)

Dio ti ha creato

(una stella, una stella, una stella)

ti ha reso una star

(una stella, una stella, una stella)

sista crede di essere una star

se na solo per spazzare terreno, sabi

e no significa dire che la tua vita va a portata di mano

e se ti guardi in profondità vai a vedere

dì che ti adatti a una compagnia aperta che puliscono le strade

bros e no importa wetin you sabi do

anche un'altra persona ottiene la cosa wey im sabi

quindi ingoia il tuo orgoglio e mettiti al lavoro

apri le tue orecchie per farti sentire bagnare la mia canzone che parla

Dio ti dia qualcosa che ti rendono speciale

e na per il bene non dey use sono per il male

quindi non nasconderti di nuovo

ora che sai che Dio ti ha reso una stella

(una stella, una stella, una stella)

aaah aaah ah

(una stella, una stella, una stella)

sei una stella

(una stella, una stella, una stella)

Yeah Yeah

broda crede di essere una star

sei una stella

(una stella, una stella, una stella)

Dio ti ha creato per essere

(una stella, una stella, una stella)

ti ha fatto diventare una star

(una stella, una stella, una stella)

sista crede di essere una star

no, ti sono difficile da credere

(una stella, una stella, una stella)

woo wooo

(una stella, una stella, una stella)

una stella

(una stella, una stella, una stella)

sista crede di essere una star

Non cerco di essere come un'altra persona

Cerco solo di massimizzare il mio potenziale

Wetin non ottengo essere per la concorrenza

Dio ne dia cinque a due e ad alcuni ne diede uno

lalala la lalala

lalala la lalalala

chiunque tu sia

sappi che Dio ti ha reso una stella

(una stella, una stella, una stella)

oh oh (una stella, una stella, una stella)

(una stella, una stella, una stella)

broda crede di essere una star

(una stella, una stella, una stella)

se na capelli lo fai

(una stella, una stella, una stella)

se na cibo che sabi cucini

(una stella, una stella, una stella)

non essere per il male na per il bene

(una stella, una stella, una stella)

se na prenota, sabi scrivi

(una stella, una stella, una stella)

indipendentemente dal fatto che tu combatta

(una stella, una stella, una stella)

broda crede di essere una star

(una stella, una stella, una stella)

se na kpako lo sai

(una stella, una stella, una stella)

se non ti tengo per sapere

(una stella, una stella, una stella)

sista crede di essere una star

(una stella, una stella, una stella)

(una stella, una stella, una stella)

credici e basta

(una stella, una stella, una stella)

broda crede di essere una star

lalala la lalala

lalala la lalalala

lalala la lalala

drex

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi