2Baba Zone - Olamide
С переводом

2Baba Zone - Olamide

  • Альбом: The Glory

  • Anno di rilascio: 2016
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 2:24

Di seguito il testo della canzone 2Baba Zone , artista - Olamide con traduzione

Testo " 2Baba Zone "

Testo originale con traduzione

2Baba Zone

Olamide

Оригинальный текст

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh my)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my… oh my goodness ohh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

Oya;

oh my God;

they want to start again

They want to start dey yarn;

they want to start to complain

They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain

Those kind matter wey dey cause me pain

I maintain to sustain, when I no see the cake

Monkey dey work, Baboon dey chop

I dey hustle in vain

How man go carry plane dey go Costain?

Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain

(Ehh; oh my; oh my)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my goodness; oh oh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh oh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my… oh my goodness oh ehh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

Why you make the kids cry?

Why' you killing one another?

Strong face for your brother, like Custom wey dey border

But, nothing mega, nothing pai

No dey bother;

cause' I know someday, we go need each other

But, till then, make you stay for your lane

If I say the water white;

no dey tell me you plain

Respect my point of view;

no look me like am insane

Insane;

ehh;

no look me like am insane

Cause' I dey tell you my pain

When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain

Poor man dey pack water inside him house with him plate

Him plate;

ehh;

enough propaganda;

tell them 'Da Pada!;

What is good for the geese, is good for the gander

And the youths are not confused

We just dey wait make them finish before we go loose am

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my goodness; oh oh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh oh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my… oh my goodness oh eh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my; oh oh; oh my)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh my; oh my goodness; eh eh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue

Перевод песни

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh mio... oh mio)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh mio... oh mio dio ohh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

Oia;

Oh mio Dio;

vogliono ricominciare

Vogliono iniziare il filo;

vogliono iniziare a lamentarsi

Vogliono filare quelle cose gentili che disperdono il mio cervello

Quei gentili contano che mi causano dolore

Mi mantengo a sostenere, quando non vedo la torta

La scimmia lavora, il babbuino taglia

Mi affretto invano

In che modo l'uomo va a portare l'aereo va a Costa?

Quei vestiti li macchiano, si lavano per la Spagna

(Ehh; oh mio; oh mio)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh mio Dio; oh oh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh mio... oh oh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh mio... oh mio dio oh ehh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

Perché fai piangere i bambini?

Perche' vi ammazzate l'un l'altro?

Faccia forte per tuo fratello, come Custom wey dey border

Ma niente mega, niente pai

Nessun problema;

perché lo so che un giorno avremo bisogno l'uno dell'altro

Ma, fino ad allora, fatti restare per la tua corsia

Se dico l'acqua bianca;

no, dimmi che sei chiaro

Rispetta il mio punto di vista;

no, guardami come se fossi pazzo

Pazzo;

eh;

no, guardami come se fossi pazzo

Perché ti dico il mio dolore

Quando raggiungi, l'uomo si coccola, in qualsiasi momento e piove

Povero uomo gli impacchetta l'acqua dentro casa con il suo piatto

Lui piatto;

eh;

abbastanza propaganda;

digli 'Da Pada!;

Ciò che va bene per le oche, va bene per il maschio

E i giovani non sono confusi

Aspettiamo solo che li finiscano prima di lasciarci andare

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh mio Dio; oh oh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh mio... oh oh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh mio... oh mio dio oh eh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh mio; oh oh; oh mio)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh mio... oh mio; oh mio dio; eh eh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi