Pesin - Olamide, Limerick
С переводом

Pesin - Olamide, Limerick

Год
2017
Язык
`Inglese`
Длительность
237770

Di seguito il testo della canzone Pesin , artista - Olamide, Limerick con traduzione

Testo " Pesin "

Testo originale con traduzione

Pesin

Olamide, Limerick

Оригинальный текст

No need, I no sure say they go hear Pesin

And if I dey church, I no dey like share testi-mony

They fit go talk say make I help Pesin

Nowadays, nobody dey fit dey send Pesin (ehn?)

Round-about, beggars dey dey disrespect Pesin (yes!)

One minute, you go see say they dey beg Pesin

The next minute, omoh, they don begin dey shank Pesin

(oh my God!)

They must hear Pesin, they must hear Pesin

They must hear Pesin, they must hear Pesin (eeehhh! no be lie, they must hear

Pesin)

They must hear, ehn?

They must hear Pesin

(they must hear. they must hear Pesin)

They must hear, eeehhh!

They must hear Pesin (eeehhh!)

They must hear Pesin, they must hear Pesin

They must hear Pesin, they must hear Pesin

They must hear Pesin, they gats hear Pesin

They must hear Pesin, you have to hear Pesin

Now, listen.

Me, I no too sabi beg Pesin (never)

But at least, if I broke, I supposed tell Pesin (ehn-ehnn!)

Now, the problem for this country be say.

If you beg Pesin for money,

e go dey get this little self-esteem

Is that so?

True or False?

(true!)

No, no, no.

True or False naa?

Answer me, make I clear Pesin (true! true!

true!)

Why e be say Pesin no dey like dey hear Pesin?

(ehn?)

We no be deaf and dumb, but still we no dey hear Pesin (ehh!)

Okay, see!

E get this day when I go near Pesin (near Pesin)

Them be like two chick, the money with them girls plenty

Na only transport-fare I ask, shey I offend Pesin?

(ehh)

They want come finish me with question wey fit wreck Pesin

Them be like: «Hmmnn.

you don’t even care to greet

Where do you come from?

The South or the West, or East?

Abi na North?

The way you take dey here dey beg money

What is your name, age, and where do your parents live?»

Omoh.

Chai!

Before these people wreck Pesin

I ask my friend: «Guy, wetin I go tell them chick?»

You know wetin the idiot tell me?

(no, no, wetin?)

The idiot say him no be Mourinho, him no sabi defend Pesin (haha!)

Now, listen.

I don dey rap since the genesis (genesis)

Another rapper dey try catch up like nemesis (nemesis)

Na me be Don Dada here 'cause, I dey end Pesin (yes)

I no dey rap with one style, I get like ten techniques (yeba!)

I dey rap, I dey sing and I dey sell Pepsi (i dey sell Pepsi)

I dey sell Sim-card and I dey sell Chelsea (i dey sell Chelsea)

I don sell tire, things wey I sell plenty (ehn?)

Na small e remain, I suppose don begin sell Pesin (what?!)

Plus, I be hardcore rapper wey dey tear Pesin

And, all these commercial rappers, dey don dey vex Pesin

'cause, if I show for inside club, they shack Shekpe since

Commercial rappers go enter, dey order Hennessy

Aii, ah.

Fine girl, you no dey friend Pesin?

O nfi’mi se pasko, o tun wa denge si

You say my nose too big like I be Shrek Pesin

When you dey pass for my street, you no dey check Pesin?

Haba!

Calm down, no dey fear Pesin

I no be Ogbanje na, baby, near Pesin

All my goons on deck, we no go let Pesin

.

come disrespect you, or we go tear Pesin

.

dirty slap wey fit make PSP call Pesin

.

say: «Bros, you dey owe and you dey dull Pesin

No dey give us headache oh, panadol Pesin

.

make everybody smile jor, you no be sure Pesin»

Ehh!

Attention for Oga Pesin

Awon eyan B.I.G.

and 2Pac Pesin

Okay, my squad too lit, no wack Pesin

We dey bomb every site and we dey hack Pesin

Haha!

Wait first, make I remind Pesin

Make them no go dey think say I be one Pesin

Omo kan bii one million, I be mad Pesin

They say 'the good die young', me I be bad Pesin

Ahh!

Moët de Chandon, and the Dom Pérignon in

Kini mo se f’awon boys mehn?

Them be telling on me

They say I been with Kinta, I been with Kunte

I been with giga, kukuru ati Yetunde

They said I’m playing around, afi bii Diplo

They can’t touch me, I’m too hot, won ma ni wicklow

Baba, I get patience to give them sick flow and deep flows

To make them Pancake and Cheetos (ohh! ohh! ohh! ohh!)

I remember, when I get bar and I dey spend them gees (ehn?)

I turn coach so-tey, Me I come dey bench Pesin (yeba!)

I turn player and, na shege all these girls them see

Na me be the only player wey no dey wear jersey

Oh Lord, money higher than your self-esteem (Hunchman ohh!)

And, I dey sort bills even as the girls many (ehn?)

I bet you’ll never see a fella who could spend like me (ehn?)

Na so me dey take dey brag, until I learn lesson (learn lesson)

So, big shout-out to the guys wey dey rep Pesin

Gee-boys wey dey work, they no dey tell Pesin

Na the gbebo be say they no sabi help Pesin

Only thing wey they sabi, na to dey flex Pesin

But it’s all good, even as them no dey help Pesin

At least, they go flex Pesin till your head dirty

Eff Pesin, brain looking like a deaf Pesin

And at this point, omoh, them fit even sell Pesin, yeeh

They must hear Pesin.

They mu', They mu', They mu', They mu'

They’m-They'm, They must hear Pesin

Перевод песни

Non c'è bisogno, non sono sicuro che vadano a sentire Pesin

E se non sono in chiesa, non mi piace condividere la testimonianza

Si adattano, vai a parlare, dimmi fammi aiutare Pesin

Al giorno d'oggi, nessuno è adatto a mandare Pesin (ehn?)

Intorno, i mendicanti non rispettano Pesin (sì!)

Un minuto, vai a dire che chiedono l'elemosina a Pesin

Il minuto dopo, omoh, non iniziano a stink Pesin

(Oh mio Dio!)

Devono sentire Pesin, devono sentire Pesin

Devono sentire Pesin, devono sentire Pesin (eeehhh! no be menzogna, devono sentire

Pesino)

Devono sentire, ehn?

Devono sentire Pesin

(devono sentire. devono sentire Pesin)

Devono sentire, eeehhh!

Devono sentire Pesin (eeehhh!)

Devono sentire Pesin, devono sentire Pesin

Devono sentire Pesin, devono sentire Pesin

Devono sentire Pesin, loro ascoltano Pesin

Devono sentire Pesin, devi sentire Pesin

Ora ascolta.

Io, non troppo sabi imploro Pesin (mai)

Ma almeno, se ho rotto, avrei dovuto dirlo a Pesin (ehn-ehnn!)

Ora, il problema per questo paese è dire.

Se chiedi soldi a Pesin,

e vai a prendere questa piccola autostima

È così?

Vero o falso?

(VERO!)

No, no, no.

Vero o falso no?

Rispondimi, chiarisci Pesin (vero! Vero!

VERO!)

Perché dire Pesin no come se ascoltassero Pesin?

(eh?)

Non siamo sordi e muti, ma ancora non sentiamo Pesin (ehh!)

Va bene, vedi!

E arriva questo giorno quando vado vicino a Pesin (vicino a Pesin)

Sono come due ragazze, i soldi con quelle ragazze in abbondanza

Na solo tariffa di trasporto che chiedo, lei offendo Pesin?

(eh)

Vogliono venire a finirmi con una domanda che si adatta al relitto Pesin

Sono come: «Hmmnn.

non ti interessa nemmeno salutare

Da dove vieni?

Il sud o l'ovest o l'est?

Abi na Nord?

Il modo in cui prendi qui elemosina denaro

Qual è il tuo nome, età e dove vivono i tuoi genitori?»

Ooh.

Chai!

Prima che queste persone distruggano Pesin

Chiedo al mio amico: «Ragazzo, se vado a dirglielo, ragazza?»

Lo sai che l'idiota me lo dica?

(no, no, bagnando?)

L'idiota gli dice no be Mourinho, lui no sabi difendere Pesin (haha!)

Ora ascolta.

Non rappo sin dalla genesi (genesi)

Un altro rapper ha cercato di recuperare come la nemesi (nemesi)

Na me be Don Dada qui perché, io dey end Pesin (sì)

Non faccio rap con uno stile, ottengo tipo dieci tecniche (sì!)

Io rap, canto e vendo Pepsi (vendo Pepsi)

Vendo Sim-card e vendo Chelsea (vendo Chelsea)

Non vendo pneumatici, cose che vendo in abbondanza (ehn?)

Per quanto rimango, suppongo di non iniziare a vendere Pesin (cosa?!)

Inoltre, sarò un rapper hardcore che strapperà Pesin

E, tutti questi rapper commerciali, dey don dey vex Pesin

perché, se mi presento all'interno del club, da allora baraccano Shekpe

I rapper commerciali entrano, ordinano Hennessy

Aii, ah.

Brava ragazza, non sei un amico Pesin?

O nfi'mi se pasko, o tun wa denge si

Dici che il mio naso è troppo grande come se fossi Shrek Pesin

Quando passi per la mia strada, non controlli Pesin?

Haba!

Calmati, non hanno paura di Pesin

Non sarò Ogbanje na, piccola, vicino a Pesin

Tutti i miei scagnozzi sul ponte, non lasciamo Pesin

.

vieni a mancarti di rispetto, o andiamo a strappare Pesin

.

schiaffo sporco wey fit fare chiamare PSP Pesin

.

di': «Fratelli, dovete e voi ottuso Pesin

No ci danno mal di testa oh, panadol Pesin

.

fai sorridere tutti jor, non sei sicuro di Pesin»

Eh!

Attenzione per Oga Pesin

Awon eyan B.I.G.

e 2Pac Pesin

Ok, la mia squadra è troppo illuminata, niente Pesin stravagante

Bombardiamo ogni sito e hackeriamo Pesin

Ahah!

Aspetta prima, fammi ricordare a Pesin

Falli non andare, pensano di dire che sono un Pesin

Omo kan bii un milione, sarò pazzo Pesin

Dicono "i buoni muoiono giovani", io sono il cattivo Pesin

Ah!

Moët de Chandon e il Dom Pérignon in

Kini mo se f'awon ragazzi mehn?

Stanno parlando di me

Dicono che sono stato con Kinta, sono stato con Kunte

Sono stato con giga, kukuru ati Yetunde

Hanno detto che sto giocando, afi bii Diplo

Non possono toccarmi, ho troppo caldo, ho vinto ma ni wicklow

Baba, ho la pazienza di dare loro un flusso malato e flussi profondi

Per farli Pancake e Cheetos (ohh! ohh! ohh! ohh!)

Ricordo che quando prendo il bar e li spendo soldi (ehn?)

Mi trasformo in allenatore così-tey, io vengo in panchina Pesin (yeba!)

Divento giocatore e non vedo tutte queste ragazze che vedono

Na me essere l'unico giocatore che non indossa la maglia

Oh Signore, denaro più alto della tua autostima (Hunchman ohh!)

E io spartisco le bollette anche se le ragazze sono molte (ehn?)

Scommetto che non vedrai mai un tipo che potrebbe spendere come me (ehn?)

Na così devo vantarmi, finché non imparo lezione (impara lezione)

Quindi, un grande ringraziamento ai ragazzi che rappresentano Pesin

I ragazzini che lavorano, non lo dicono a Pesin

Na the gbebo be dì che nessun sabi aiuta Pesin

L'unica cosa che sanno, non flettere Pesin

Ma va tutto bene, anche se loro non aiutano Pesin

Almeno, vanno a flettere Pesin fino a sporcarti la testa

Eff Pesin, cervello che sembra un Pesin sordo

E a questo punto, omoh, si adattano anche a vendere Pesin, sì

Devono sentire Pesin.

Loro mu', Loro mu', Loro mu', Loro mu'

Loro sono, devono sentire Pesin

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi