
Di seguito il testo della canzone Danger , artista - P.Square con traduzione
Testo originale con traduzione
P.Square
See me, see wahala dey
Eh
Wahala dey
As we dey enter
Na saw some people just mental
Cos them dey feel this instrument
Everybody to the center
Omo wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We come rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
I dey see danger
You go see danger
Omo, see danger
We dey see danger
Wahala dey
Wahala dey oh
If them dey talk our agenda
Make them go check our calender
Na different countries we
Dey enter
From january to december
Omo, wahala dey
So make remember
na baba god be the defender we no retreat, we no
Surrender
Make take them back to sender
Omo wahala dey
Wahala dey hala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force, we come dey rhyme again
From naija we do dey play away
Omo wahala dey
Repeat chorus
E don dey
Make we dey hustle make we enter
Them say them no go gree say we be stranger
Them say we we come from jail
We no remember
See where we dey today E no be today
Anything wey them like, make them do
Don’t let them get your way
All the bads things them do, dey fade away
Them say you
Na them go tire eh
We still dey hammer eh
See me see wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force we come dey rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
See danger 8x
Eh eh
Guardami, vedi wahala dey
Eh
Wahala dey
Mentre entriamo dey
Na ha visto alcune persone solo mentali
Perché loro sentono questo strumento
Tutti al centro
Omo wahala dey
Wahala dey
Dicono che p-quadrato che indossiamo di nuovo il filo
Torniamo a fare rima
Da naija non giochiamo in trasferta
Omo wahala dey
Vedo il pericolo
Vai a vedere il pericolo
Omo, vedi il pericolo
Vediamo il pericolo
Wahala dey
Wahala oh
Se parlano della nostra agenda
Falli andare a controllare il nostro calendario
Na diversi paesi noi
Entrano
Da gennaio a dicembre
Omo, wahala dey
Quindi ricorda
na baba dio sii il difensore noi no tiriamo, noi no
Resa
Restituiscili al mittente
Omo wahala dey
Wahala dey hala dey
Dicono che p-quadrato che indossiamo di nuovo il filo
Ci limitiamo a forzare, torniamo di nuovo a fare rima
Da naija giochiamo in trasferta
Omo wahala dey
Ripeti il ritornello
E don dey
Facciamoci sbrigare, facciamoci entrare
Loro dicono loro no go gree dicono che siamo stranieri
Dicono che veniamo dal carcere
Non ci ricordiamo
Guarda dove dey oggi E non essere oggi
Qualunque cosa gli piaccia, falla fare
Non lasciare che prendano la tua strada
Tutte le cose brutte che fanno, svaniscono
Loro dicono te
Na loro vanno stanco eh
Ancora martelliamo eh
Guardami vedi wahala dey
Wahala dey
Dicono che p-quadrato che indossiamo di nuovo il filo
Noi semplicemente ci costringiamo a tornare di nuovo in rima
Da naija non giochiamo in trasferta
Omo wahala dey
Vedi pericolo 8x
Eh eh
P.Square • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi