Majesty - Peruzzi

Majesty - Peruzzi

Год
2018
Язык
`Inglese`
Длительность
211830

Di seguito il testo della canzone Majesty , artista - Peruzzi con traduzione

Testo " Majesty "

Testo originale con traduzione

Majesty

Peruzzi

Baby you’re a miracle walahi

Cinderella Cindodo

Be The Bang bang bang

Be the bang bang bang

Bang bang bang bang bang bang

Speroach beatz

Ore

Do-Do…

Dont be shy

I no fit move until I see your light

I’ll cry a river

If I fit walahi

Be the bang bang bang

Baby malo gbagbe

Ah

Say na your cruise I like

Show me that you’re miracle tonight

Take me high I wanna feel alright

If I gum body

Baby go say e dey totori

And I no want to dey bother you

But I wan know if e sure me… sure me

If I gum body

Baby go say e dey totori

And I no want to dey bother you

But I wan know if e sure me… sure me

Nwannem if you see the mame

Her Royal Majesty

Pikin wey fine like this

Suppose dey with me

Nwannem Nwannem

I say nwannem

If you see the mame

Her Royal Majesty

(Her Royal Majesty)

Pikin wey fine like this

(pikin dey fine like this)

E suppose dey with me

(suppose dey with me)

I promise to kiss you before you wake up

Love you without the makeup

Baby dont break up

I’d touch down before the takeoff

Yeah e yea

Luckily for me you know my P

They say I take you personal

I no fit disagree

Omo na confirm P

If you check am

True talk I no dey run scam

Huncho for my area

So I for like give you your own crown

Luckily for me you too sabi

They say I wan dey take you personal

I no fit disagree

Nwannem if you see the mame

Her Royal Majesty

Pikin wey fine like this

Suppose dey with me

Nwannem Nwannem

I say nwannem

If you see the mame

Her Royal Majesty

(Her Royal Majesty)

Pikin wey fine like this

(pikin dey fine like this)

E suppose dey with me

(suppose dey with me)

Kiss you

Kiss You

Before

You Wake up

Love you

Love you

More without the makeup

Kiss you

Before

You Wake up

Be The Bang bang bang

Speroach beatz

Swaps

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi