Di seguito il testo della canzone Outta My Head , artista - Simi, Praiz con traduzione
Testo originale con traduzione
Simi, Praiz
Wetin you dey do for my dream oh boy
I dey see you anytime wey I sleep oh boy
You see me I don’t need this thingoh boy
You’re in my head
You’re invading me oh boy
(Wahala dey)
You must be one of a kind
(Wahala dey)
Cause you won’t get out of my mind
(Wahala dey)
I wanna go back to the times
(Wahala dey)
You were outta my mind
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Get outta my head
Wetin you dey do for my bed oh girl
Maybe it is all in my head oh girl
Why you come dey do me this oh girl
I close my eyes
And you’re all I see oh girl
(Wahala dey)
Oh you must be one of a kind
(Wahala dey)
Cause you won’t get out of my mind
(Wahala dey)
I wanna go back to the time
(Wahala dey)
You were outta my mind
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head, girl)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
I really thought that I moved on
The tin wey you do me strong
Oh baby when will you be gone
Why you dey my head for so long
(Wahala dey)
(Wahala dey)
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head, girl)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
(Get outta my head)
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(My head, my head, my head, my head)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Get outta my head
Che cosa fai per il mio sogno, oh ragazzo
Ti vedo ogni volta che dormo, oh ragazzo
Mi vedi non ho bisogno di questa cosa oh ragazzo
Sei nella mia testa
Mi stai invadendo oh ragazzo
(Wahala dey)
Devi essere unico nel suo genere
(Wahala dey)
Perché non uscirai dalla mia mente
(Wahala dey)
Voglio tornare indietro ai tempi
(Wahala dey)
Eri fuori di testa
Wetin lo fai, Wetin lo fai
Per la mia testa
Wetin trovi, wetin trovi
Per la mia testa
Wetin lo fai, Wetin lo fai
Per la mia testa
Wetin trovi, wetin trovi
Per la mia testa
Esci dalla mia testa
Che cosa fai per il mio letto, oh ragazza
Forse è tutto nella mia testa oh ragazza
Perché vieni, fammi questo oh ragazza
Chiudo i miei occhi
E tu sei tutto ciò che vedo oh ragazza
(Wahala dey)
Oh, devi essere unico nel suo genere
(Wahala dey)
Perché non uscirai dalla mia mente
(Wahala dey)
Voglio tornare indietro nel tempo
(Wahala dey)
Eri fuori di testa
Wetin lo fai, Wetin lo fai
Per la mia testa
(Fuori dalla mia testa, ragazza)
Wetin trovi, wetin trovi
Per la mia testa
Wetin lo fai, Wetin lo fai
Per la mia testa
(Fuori dalla mia testa)
Wetin trovi, wetin trovi
Per la mia testa
Pensavo davvero di essere andato avanti
La latta che mi fai forte
Oh piccola quando te ne andrai
Perché mi dai la testa per così tanto tempo
(Wahala dey)
(Wahala dey)
Wetin lo fai, Wetin lo fai
Per la mia testa
(Fuori dalla mia testa, ragazza)
Wetin trovi, wetin trovi
Per la mia testa
(Esci dalla mia testa)
Wetin lo fai, Wetin lo fai
Per la mia testa
(La mia testa, la mia testa, la mia testa, la mia testa)
Wetin trovi, wetin trovi
Per la mia testa
Esci dalla mia testa
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi