Wetin You Smoke - Prettyboy D-O, Olamide
С переводом

Wetin You Smoke - Prettyboy D-O, Olamide

  • Anno di rilascio: 2020
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 3:55

Di seguito il testo della canzone Wetin You Smoke , artista - Prettyboy D-O, Olamide con traduzione

Testo " Wetin You Smoke "

Testo originale con traduzione

Wetin You Smoke

Prettyboy D-O, Olamide

Оригинальный текст

Baddo

Baddo

Baddo

PrettyBoy

Any man wey jump make them stand

Ang man wey stand make dey fall

Respect

(Olamide)

Chop them like high tension

Chop them like government dey chop pension

Yaay

(PrettyBoy)

If nothing dey for boys

No come yarn me breeze abeg

No bring yawa come my door

I get problems on my head

We just want the rabba

Bros our eyes dey red

Chop then smoke and ganja

It helps reduce the stress

(Olamide)

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

Yea

Mo wole mo nu monster mo fa leya

Sunday Oliseh before 99, 98

Tell me why dem dey hate

Allah ba mu sa’a I no wan debate

All these yeye boys wanna fuck with me

50 cent, dey no fit yung buck with me

What’s up with me?

Asking what’s up with me?

I’m the only one hot, there’s no topping me

I got the keys to the gate of the fucking game

PrettyBoy D-O no forget the name

We fit jump fence if they lock gate

Or I take my leg breakdown the gate

(PrettyBoy)

Regular

Nuh mi no regular

I talk true

Got no snakes in my circular

I get goons speed dial pon mi cellular

Back then I run jobs with my computer, computer

Nuh dey comprehend

The hunger, didn’t care about the consequence

It’s dangerous, this fast life dangerous

We japa Cos olopa came for us

Mi just want my gwalla

Bros my eye dey red

Always smoke my ganja

It helps me when I stress

(Olamide)

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

(PrettyBoy)

This one no be story story o

Way before the country turning on it own

I did some things that weren’t holy holy o

Before you judge me, know I just dey find money money o

PrettyBoy no dey here for your ceremony o

Light my kush then I pass it to Eni money o

When I started, swear I no get help from anybody o

Had to take it on the chest no time for story story o

Check now

Tinuke and folakemi o

Before they kiss a n, tell them play inna mani mo

Thankful for the money, I give God the glory o

Still remember all the nights wen we sleep for studio

(Olamide)

Make dem mezze, make dey mazzaya

Make dem no come here come dey falaya

If I say picker, you say papaya

Labaje jitan ama tamaya

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

Перевод песни

Cattivo

Cattivo

Cattivo

Ragazzo carino

Qualsiasi uomo che saltiamo li fa stare in piedi

L'uomo sta in piedi per farlo cadere

Rispetto

(Olamide)

Tritateli come se fossero ad alta tensione

Tagliali come se il governo tagliasse la pensione

(Ragazzo carino)

Se non è niente per i ragazzi

No come filami breeze abeg

No bring yawa vieni dalla mia porta

Ho problemi in testa

Vogliamo solo il Rabba

Fratelli, i nostri occhi sono rossi

Tritare poi affumicare e ganja

Aiuta a ridurre lo stress

(Olamide)

Wetin fumi

Wetin fumi

Wetin fumi

Ibeshi

Wetin fumi

Wetin fumi

Wetin fumi

Ibeshi

Ehi, sei impazzito

Oppure sei pazzo

O non prendi

Ibeshi

Ehi, sei impazzito

Oppure sei pazzo

O non prendi

Ibeshi

Ale o ro yan

Ake lei chirurgo

Ani silicio

Ale o ro yan

Ale o ro yan

Ake lei chirurgo

Ani silicio

Ale o ro yan

Mo wole mo nu monster mo fa leya

Domenica Oliseh prima del 99, 98

Dimmi perché odiano

Allah ba mu sa'a I no wan dibattito

Tutti questi ragazzi yeye vogliono scopare con me

50 cent, non vanno bene per me

Che mi succede?

Chiedere cosa mi succede?

Sono l'unico caldo, non c'è nessun superiore su di me

Ho le chiavi del cancello del fottuto gioco

PrettyBoy D-O non dimentica il nome

Installiamo una recinzione per saltare se bloccano il cancello

Oppure porto la mia gamba in panne al cancello

(Ragazzo carino)

Regolare

Nuh mi non normale

Parlo vero

Non ho serpenti nella mia circolare

Ricevo gli scagnozzi di chiamata rapida sul cellulare

All'epoca eseguivo lavori con il mio computer, computer

Non capisco

La fame, non si preoccupava delle conseguenze

È pericoloso, questa vita veloce è pericolosa

Noi japa Cos olopa siamo venuti per noi

Voglio solo il mio gwalla

Fratelli, i miei occhi sono rossi

Fuma sempre la mia ganja

Mi aiuta quando sono stressato

(Olamide)

Wetin fumi

Wetin fumi

Wetin fumi

Ibeshi

Wetin fumi

Wetin fumi

Wetin fumi

Ibeshi

Ehi, sei impazzito

Oppure sei pazzo

O non prendi

Ibeshi

Ehi, sei impazzito

Oppure sei pazzo

O non prendi

Ibeshi

Ale o ro yan

Ake lei chirurgo

Ani silicio

Ale o ro yan

Ale o ro yan

Ake lei chirurgo

Ani silicio

Ale o ro yan

(Ragazzo carino)

Questa non essere storia o

Molto prima che il paese lo riaccenda

Ho fatto alcune cose che non erano santo santo o

Prima che tu mi giudichi, sappi che trovo solo soldi soldi o

PrettyBoy no dey qui per la tua cerimonia o

Accendi il mio kush poi lo passo a Eni money o

Quando ho iniziato, giuro che non ricevo aiuto da nessuno o

Ho dovuto prenderlo sul petto non c'era tempo per la storia o

Controlla ora

Tinuke e folakemi o

Prima di baciare una n, digli di suonare inna mani mo

Grato per i soldi, do a Dio la gloria o

Ricordo ancora tutte le notti in cui dormiamo per lo studio

(Olamide)

Make dem mezze, make dey mazzaya

Fai in modo che non vieni qui come dey falaya

Se dico raccoglitore, tu dici papaia

Labaje jitan ama tamaya

Wetin fumi

Wetin fumi

Wetin fumi

Ibeshi

Wetin fumi

Wetin fumi

Wetin fumi

Ibeshi

Ehi, sei impazzito

Oppure sei pazzo

O non prendi

Ibeshi

Ehi, sei impazzito

Oppure sei pazzo

O non prendi

Ibeshi

Ale o ro yan

Ake lei chirurgo

Ani silicio

Ale o ro yan

Ale o ro yan

Ake lei chirurgo

Ani silicio

Ale o ro yan

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi