
Di seguito il testo della canzone Reggae Blues , artista - Harrysong, Olamide, Iyanya con traduzione
Testo originale con traduzione
Harrysong, Olamide, Iyanya
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
Skibi ooo pop champagne oh ah ah
1: olamide
bobo see baddo wey dem dey boo
dey boo, dey boo
he dey tell amokachi the bull
the bull, the bull
see money for floor like swimming pool
the pool, the pool
eh dey gimme wings like redi bull
the bull, the bull
baby anything you want make i do
i do, i do
i no be tiger back to my bull
my bull, my bull
oya now, our master oh
e dey gbadun oh
if your body touch omoge she go get belle
jesu…
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
sikibi ooo pop champagne oh ah ah
2: kcee
ladies call me talk and do
i talk, i do
cos i no dey for cock and bull
the bull, the bull
dance for reggae, dance my blues
the blues, the blues
na turn by turn life dey do
dey do, dey do
oya my madam
dance for me my madam
i like how you gbalam
i will spray you many dollar eh
oya my madam, dance for me my madam
i like how you gbalam
i spray you many dollar eh
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
sikibi ooo pop champagne oh… ah ah
3: iyanya
baby say am more than good
his good, his good
na me dey put am in the mood oh
in the mood, in the mood
baby come over my place oh
my place, my place
make you dance the reggae, dance the blues
the blues, the blues
if you give am to me i go take am… take am
i like the way you dey shake am… shake am
call me daddy, i go call you mummy oh
i like the way you dey take am… take am
na only you wey no dey fake am… fake am
i call you mummy
just call me daddy oh, daddy
because
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
skibi ooo pop champagne oh… ah ah
4: orezi
no go think am na dollar we spend no be… ah ah
na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer… eh eh
enugu girls dem like to do
to do, to do
as long as you get money to boost
to boost, to boost
baby your baka big like toolz
like toolz, like toolz
follow me come and pay your dues
your dues, your dues
i know that you’re feeling the nigga oh… nigga
and na my money, you feeling the knicker oh
knicker oh, knicker tinini tanana nita
sapala biko n
canzone di harry
dopo il reggae suona il blues
il blues il blues
farti fare come me
lo faccio, lo faccio
divertiti baby boo
bae boo, bae boo
anche il tuo fischio ottiene un fischio
un boo, un boo
condividi il gala, condividi l'alcol
l'alcol, l'alcol
tutti vogliono divertirsi
si arrampicano, si scanalano
per quanto riguarda la moneta elettronica
pagano, pagano
Skibi ooo pop champagne oh ah ah
1: olamide
bobo vedi baddo wey dem dey boo
dey boo, dey boo
Dirà ad amokachi il toro
il toro, il toro
vedere i soldi per il pavimento come la piscina
la piscina, la piscina
eh dammi le ali come redi bull
il toro, il toro
baby tutto quello che vuoi, fallo
lo faccio, lo faccio
non sarò tigre di nuovo al mio toro
il mio toro, il mio toro
oya ora, il nostro maestro oh
e dey gbadun oh
se il tuo corpo tocca omoge, lei va a farsi bella
gesù…
canzone di harry
dopo il reggae suona il blues
il blues il blues
farti fare come me
lo faccio, lo faccio
divertiti baby boo
bae boo, bae boo
anche il tuo fischio ottiene un fischio
un boo, un boo
condividi il gala, condividi l'alcol
l'alcol, l'alcol
tutti vogliono divertirsi
si arrampicano, si scanalano
per quanto riguarda la moneta elettronica
pagano, pagano
sikibi ooo pop champagne oh ah ah
2: kee
le signore mi chiamano parlare e fare
io parlo, lo faccio
perché non sono per gallo e toro
il toro, il toro
balla per il reggae, balla il mio blues
il blues, il blues
na turno dopo turno la vita lo fanno
lo fanno, lo fanno
oya mia signora
balla per me mia signora
mi piace come sei gbalam
ti spruzzerò molti dollari eh
oya mia signora, balla per me mia signora
mi piace come sei gbalam
ti ho spruzzato molti dollari eh
canzone di harry
dopo il reggae suona il blues
il blues il blues
farti fare come me
lo faccio, lo faccio
divertiti baby boo
bae boo, bae boo
anche il tuo fischio ottiene un fischio
un boo, un boo
condividi il gala, condividi l'alcol
l'alcol, l'alcol
tutti vogliono divertirsi
si arrampicano, si scanalano
per quanto riguarda la moneta elettronica
pagano, pagano
sikibi ooo pop champagne oh... ah ah
3: iyanya
baby dimmi che sono più che bravo
il suo bene, il suo bene
na me dey mi hanno messo dell'umore oh
dell'umore, dell'umore
piccola vieni a casa mia oh
il mio posto, il mio posto
farti ballare il reggae, ballare il blues
il blues, il blues
se mi dai il mio, io vado a prenderlo... prendi il mio
mi piace il modo in cui mi scuoti... scuotimi
chiamami papà, vado a chiamarti mamma oh
mi piace il modo in cui prendi il mio... prendi il mio
na solo tu non sei falso sono... falso sono
ti chiamo mamma
chiamami solo papà oh, papà
perché
canzone di harry
dopo il reggae suona il blues
il blues il blues
farti fare come me
lo faccio, lo faccio
divertiti baby boo
bae boo, bae boo
anche il tuo fischio ottiene un fischio
un boo, un boo
condividi il gala, condividi l'alcol
l'alcol, l'alcol
tutti vogliono divertirsi
si arrampicano, si scanalano
per quanto riguarda la moneta elettronica
pagano, pagano
skibi ooo pop champagne oh... ah ah
4: orezi
no vai penso che sia un dollaro che spendiamo non essere... ah ah
na godimento io dey, perché io no vieni in questa vita a soffrire... eh eh
alle ragazze enugu piace fare
fare, fare
fintanto che ottieni soldi per aumentare
aumentare, aumentare
piccola la tua baka grande come toolz
come toolz, come toolz
seguimi vieni e paga i tuoi debiti
i tuoi debiti, i tuoi debiti
so che ti senti il negro oh... negro
e na i miei soldi, ti senti le mutande oh
mutandine oh, mutandine tinini tanana nita
sapala biko n
Fireboy Dml, Olamide • 2020
Olamide, Bella Shmurda • 2020
Olamide • 2016
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi