Di seguito il testo della canzone Peace Of Mind , artista - Rema con traduzione
Testo originale con traduzione
Rema
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
(It's Kel P vibes)
Yeah, yeah, yeah, ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah
I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah-oh-oh, woah, woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah, woah
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know oh-oh, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh
Hmm, so many things just dey for my mind oh
Hmm, how many happiness man fit to buy oh?
Hmm, everyday man need to wake up to hustle oh
Hmm-mm, but we no dey certain wetin go sup tomorrow
Ewe, ah-ah-ah-ah-ah
One bottle Schnapp to cure my craze
One bottle Schnapp to cure my craze
You no fit dey this country wey you no dey craze
Gunshot no let me meditate
Hypertension full the place
People dey die
Police sef they go deny the case
I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah-oh-oh, woah, woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah, woah
My Mama call me say, take am easy oh
I no know wetin go ease me oh
My baby call me say, she go please me oh
No be everything be sex
And me I no dey find any pity oh
E don tey when I dey hustle oh
Dey jump from shuttle to shuttle oh
Oh-oh, woah, woah, wah
This pain, this pain
This pain no be only my pain
Many people pain join my pain
Many people pain dey run in my vein, hmm
Many people don die in vain, hmm
Mhmm-hm-hm-hm-hm-hm-hm
I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah-oh-oh, woah, woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah, woah
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
(Sono le vibrazioni di Kel P)
Sì, sì, sì, ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah
Sto cercando un po' di tranquillità
Sto cercando un po' di pace
Sto cercando un po' di pace
Sto cercando un po' di tranquillità
Woah, woah-oh-oh, woah, woah
Fai esplodere alcuni alberi stasera
Fai esplodere alcuni alberi
Sto cercando un po' di pace
Sto cercando un po' di tranquillità
Woah, woah, woah, woah, woah
Nessuno lo sa, nessuno lo sa
Nessuno sa se ho la faccia oh
Nessuno lo sa, nessuno lo sa
Nessuno sa se ho la faccia oh
Nessuno lo sa oh-oh, nessuno lo sa
Nessuno sa se io vedo oh
Nessuno lo sa, nessuno lo sa
Nessuno sa se io vedo oh
Hmm, così tante cose mi vengono in mente oh
Hmm, quanta felicità l'uomo è in grado di comprare oh?
Hmm, l'uomo di tutti i giorni ha bisogno di svegliarsi per il trambusto oh
Hmm-mm, ma non siamo sicuri che andremo a cena domani
Pecora, ah-ah-ah-ah-ah
Una bottiglia di grappa per curare la mia mania
Una bottiglia di grappa per curare la mia mania
Non sei adatto a questo paese, non sei una mania
Sparo no fammi meditare
L'ipertensione ha riempito il posto
Le persone muoiono
La polizia se andrà a negare il caso
Sto cercando un po' di tranquillità
Sto cercando un po' di pace
Sto cercando un po' di pace
Sto cercando un po' di tranquillità
Woah, woah-oh-oh, woah, woah
Fai esplodere alcuni alberi stasera
Fai esplodere alcuni alberi
Sto cercando un po' di pace
Sto cercando un po' di tranquillità
Woah, woah, woah, woah, woah
Mia mamma chiamami dì, rilassati oh
Non lo so, vai a rilassarmi oh
La mia piccola chiamami dì, lei va per favore, oh
No essere tutto essere sesso
E io non trovo pietà oh
E don tey quando dey trambusto oh
Saltano dalla navetta alla navetta oh
Oh-oh, woah, woah, wah
Questo dolore, questo dolore
Questo dolore non essere solo il mio dolore
Molte persone il dolore si unisce al mio dolore
Molte persone il dolore mi scorre nelle vene, hmm
Molte persone muoiono invano, hmm
Mhmm-hm-hm-hm-hm-hm-hm
Sto cercando un po' di tranquillità
Sto cercando un po' di pace
Sto cercando un po' di pace
Sto cercando un po' di tranquillità
Woah, woah-oh-oh, woah, woah
Fai esplodere alcuni alberi stasera
Fai esplodere alcuni alberi
Sto cercando un po' di pace
Sto cercando un po' di tranquillità
Woah, woah, woah, woah, woah
Nessuno lo sa, nessuno lo sa
Nessuno sa se ho la faccia oh
Nessuno lo sa, nessuno lo sa
Nessuno sa se ho la faccia oh
Nessuno lo sa, nessuno lo sa
Nessuno sa se io vedo oh
Nessuno lo sa, nessuno lo sa
Nessuno sa se io vedo oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi