If E Happen For Lagos - Runtown
С переводом

If E Happen For Lagos - Runtown

Год
2020
Язык
`Inglese`
Длительность
211300

Di seguito il testo della canzone If E Happen For Lagos , artista - Runtown con traduzione

Testo " If E Happen For Lagos "

Testo originale con traduzione

If E Happen For Lagos

Runtown

Оригинальный текст

If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still

Dey japa

If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Gats keep am on a low

Eyes on my money gats keep am on the low

Cuz gidi gidi gada gada no Dey win fight

So we bring the fire brother me I can’t shout

Shey cos you see me in a Bentley

You want to friend me, just to end me

Shey na my fault say God Dey bless me

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still

Dey japa

If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing

Перевод песни

Se non conosci un grande uomo, non conosci mai una persona

Non fai brillare gli occhi, non vedi mai qualcosa

Non fai mai festa per eko, omo non fai mai niente

Governo na yawa, dem no Dey non fanno niente

Na so dem waka, waka, waka

Tutti cercano la risposta

La materia, la materia, la materia

Se me lo chiedi, chi vado a chiedere sono

Omo Wetin Dey pa pa pa

Il discorso del governatore dice na federale

Lo stesso motivo per cui i ricchi stanno diventando sempre più ricchi e il motivo per cui il povero continua a farlo

Ehi Giappone

Se succede per Lagos

Crea e Dey all'interno di Lagos

E come succede per Lagos

Gats mantiene la mattina al minimo

Gli occhi sui miei soldi gats tengono al minimo

Perché gidi gidi gada gada no Dey vincere la battaglia

Quindi portiamo il fuoco fratello me non posso gridare

Ehi, perché mi vedi in una Bentley

Vuoi farmi amico, solo per finirmi

Shey na colpa mia, dico che Dio mi benedica

Na so dem waka, waka, waka

Tutti cercano la risposta

La materia, la materia, la materia

Se me lo chiedi, chi vado a chiedere sono

Omo Wetin Dey pa pa pa

Il discorso del governatore dice na federale

Lo stesso motivo per cui i ricchi stanno diventando sempre più ricchi e il motivo per cui il povero continua a farlo

Ehi Giappone

Se succede per Lagos

Crea e Dey all'interno di Lagos

E come succede per Lagos

Crea e Dey all'interno di Lagos

Se non conosci un grande uomo, non conosci mai una persona

Non fai brillare gli occhi, non vedi mai qualcosa

Non fai mai festa per eko, omo non fai mai niente

Governo na yawa, dem no Dey non fanno niente

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi