Mosquito Song - Seun Kuti
С переводом

Mosquito Song - Seun Kuti

  • Альбом: Many Things

  • Год: 2008
  • Язык: Inglese
  • Длительность: 7:26

Di seguito il testo della canzone Mosquito Song , artista - Seun Kuti con traduzione

Testo " Mosquito Song "

Testo originale con traduzione

Mosquito Song

Seun Kuti

Оригинальный текст

Na wetin be this matter sef

Na wetin be this matter sef

Mosquito dey bitin me

E bite me I sick for body

E bite me for hand (Mosquitto dey)

E bite me for leg (Mosquitto dey)

E bite me for ear (Mosquitto dey)

Even bite me for mouth (Mosquito dey)

E bite me for nose (Mosquito dey)

E bite me for yansh (Mosquito dey)

Event bit me blo cos (Mosquito dey)

Ha ra ra ra

Tell me now now now now

Tell me now now now now now now

We don tire to dey sick

We don tire to dey die

Every day of every weel

E dey happen for your eye

Na the government of the people

No put clean water for the people

Na the government of the people

No take good care of the people

So I say make una hear

Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)

Till we die finish una go (Stop the corruption)

Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)

Till we die finish una go (Stop the corruption)

Перевод песни

Na wetin be questa questione sef

Na wetin be questa questione sef

La zanzara mi ha morso

E mordimi io sto male per il corpo

E mordimi per mano (Mosquitto dey)

E mordimi per la gamba (Mosquitto dey)

E mordimi per l'orecchio (Mosquitto dey)

Mordimi persino per la bocca (Mosquito dey)

E mordimi per il naso (Mosquito dey)

E mordimi per yansh (Mosquito dey)

L'evento mi ha morso blo cos (Mosquito dey)

Ha ra ra ra

Dimmi ora ora ora ora ora

Dimmi ora ora ora ora ora ora ora

Ci stanchiamo di ammalarci

Ci stanchiamo di morire

Ogni giorno di ogni settimana

E accadono per i tuoi occhi

Na il governo del popolo

Non mettere acqua pulita per le persone

Na il governo del popolo

No prendersi cura delle persone

Quindi dico fai sentire

Shey na finché moriremo finiamo una go (ferma la malaria)

Finché non moriremo finiamo una partita (ferma la corruzione)

Shey na finché moriremo finiamo una go (ferma la malaria)

Finché non moriremo finiamo una partita (ferma la corruzione)

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi