Di seguito il testo della canzone What Deh Go On , artista - Shatta Wale con traduzione
Testo originale con traduzione
Shatta Wale
To all my boys
Wey dey hustle for the system oo
(No Joke)
Police dey catch weed smoker
We no dey fi sit Nima goka
Rich man go dey sleep soafer
Wey rain fall we dey all suffer
What dey go on,'Hey Ayata'
Tell me something, what be the matter?
Nowadays too much cantata
Our eye open kawa hawa fanta?
All we want is a cool place oo
Tell dem make dem give we our space oo
We no fit pay this school fees oo
Challey I vex, I no dey watch face oo
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward
What be the way forward
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
Light off inna my area
People dey die from malaria
Pastor say Alleluyah
But I need to see no miracle
She abeshika
You buy house for Bulgaria
Your pinky dey school for America
And your country dey need clean water
No better classroom, de kingdom suffer
Ghetto youth make you raise up oo
This time you no go accept oo
If you dey go vote, vote wise oo
Shatta Movement party oo
Temale, dancehall naa
Me I talk if dont like gwaa
If you fight me
Obaa no maa
We go raise up and I bet Accra
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward?
What be the way forward?
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
Police dey catch weed smoker
We no dey fi sit Nima goka
Rich man go dey sleep soafer
Wey rain fall we dey all suffer
What dey go on,'Hey Ayata'
Tell me something, what be the matter?
Nowadays too much cantata
Our eye open kawa hawa fanta?
All we want is a cool place oo
Tell dem make dem give we our space oo
We no fit pay this school fees oo
Challey I vex, I no dey watch face oo
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward
What be the way forward
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
A tutti i miei ragazzi
Che fretta per il sistema oo
(Nessun scherzo)
La polizia ha catturato un fumatore di erba
Noi non dey fi sit Nima goka
L'uomo ricco va a dormire più tranquillo
Quando piove, tutti noi soffriamo
Cosa stanno facendo, 'Hey Ayata'
Dimmi qualcosa, qual è il problema?
Oggi troppa cantata
I nostri occhi aperti kawa hawa fanta?
Tutto ciò che vogliamo è un posto fresco oo
Dì a dem di fare dem di darci il nostro spazio oo
Non siamo in grado di pagare queste tasse scolastiche oo
Challey I vex, io no dey watch face oo
Cosa stanno facendo oo Ghana?
Cosa stanno facendo oo Ghana?
I nostri leader parlano con noi oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
Cosa stanno facendo oo Africa?
Cosa stanno facendo oo Africa?
I nostri leader parlano con noi oo
Quale sarà la strada da seguire
Quale sarà la strada da seguire
Cosa stanno facendo oo Ghana?
Cosa stanno facendo oo Ghana?
I nostri leader parlano con noi oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
Spegni nella mia zona
Le persone muoiono di malaria
Il pastore dice Alleluyah
Ma non ho bisogno di vedere alcun miracolo
Lei abeshika
Compri casa per la Bulgaria
La tua scuola da mignolo per l'America
E il tuo paese ha bisogno di acqua pulita
Nessuna classe migliore, il regno soffre
La gioventù del ghetto ti fa alzare oo
Questa volta non vai ad accettare oo
Se vai a votare, vota saggiamente oo
Festa del Movimento Shatta oo
Temale, dancehall naa
Io parlo se non mi piace gwaa
Se mi combatti
Oba no maa
Andiamo a rilanciare e io scommetto su Accra
Cosa stanno facendo oo Ghana?
Cosa stanno facendo oo Ghana?
I nostri leader parlano con noi oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
Cosa stanno facendo oo Africa?
Cosa stanno facendo oo Africa?
I nostri leader parlano con noi oo
Quale sarà la strada da seguire?
Quale sarà la strada da seguire?
Cosa stanno facendo oo Ghana?
Cosa stanno facendo oo Ghana?
I nostri leader parlano con noi oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
La polizia ha catturato un fumatore di erba
Noi non dey fi sit Nima goka
L'uomo ricco va a dormire più tranquillo
Quando piove, tutti noi soffriamo
Cosa stanno facendo, 'Hey Ayata'
Dimmi qualcosa, qual è il problema?
Oggi troppa cantata
I nostri occhi aperti kawa hawa fanta?
Tutto ciò che vogliamo è un posto fresco oo
Dì a dem di fare dem di darci il nostro spazio oo
Non siamo in grado di pagare queste tasse scolastiche oo
Challey I vex, io no dey watch face oo
Cosa stanno facendo oo Ghana?
Cosa stanno facendo oo Ghana?
I nostri leader parlano con noi oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
Cosa stanno facendo oo Africa?
Cosa stanno facendo oo Africa?
I nostri leader parlano con noi oo
Quale sarà la strada da seguire
Quale sarà la strada da seguire
Cosa stanno facendo oo Ghana?
Cosa stanno facendo oo Ghana?
I nostri leader parlano con noi oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
Siamo stanchi e soffriamo oo
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi