Where I Come From - Shatta Wale
С переводом

Where I Come From - Shatta Wale

  • Год: 2020
  • Язык: Inglese
  • Длительность: 3:37

Di seguito il testo della canzone Where I Come From , artista - Shatta Wale con traduzione

Testo " Where I Come From "

Testo originale con traduzione

Where I Come From

Shatta Wale

Оригинальный текст

Where I come from, nobody go pay ransom

Where I come from

E be like sey nobody dey care oh my God

Where I come from, people dey try Phantom

Pikin dey fly to London

But I tell you If you try you go taya oo

Where I come from

Dem no fit talk people matter

That be why

Me I no dey go church oo

My bible for my chest oh

I be my own pastor

Lomi ee lomi

Ibe like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lom, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Where I come from

Many problem dey oo

I say no food for table

Before evening we crack our brain ooh

Where I come from

Okada be our transport

Trotro station be our airport

We no get Visa, so how we go fly oo

Where I come from

E be who you know oo

And where I come from

Nobody knows, nobody knows tomorrow

Lomi ee lomi

Ibe like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Where I come from, nobody go pay ransom

Where I come from

Ibe like sey nobody dey care oh my God

Where I come from, people dey try Phantom

Pikin dey fly to London

But I tell you If you try you go taya oo

Lomi ee lomi

E be like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Перевод песни

Da dove vengo, nessuno va a pagare il riscatto

Da dove vengo

Sii come se a nessuno importa, oh mio Dio

Da dove vengo, le persone provano Phantom

Pikin vola a Londra

Ma te lo dico se ci provi vai taya oo

Da dove vengo

Le persone che parlano in modo inappropriato contano

Ecco perché

Io non vado in chiesa oo

La mia bibbia per il mio petto oh

Sarò il mio pastore

Lomi ee lomi

Sono come se sognassi

Non voglio svegliarmi

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man non ci vediamo prima

Lomi ee lom, pah pah pah

La vita è una guerra, non voglio cadere

Dico oh babbeo Dio

Aiutami a rompere questo muro

So che la vita è una guerra, non voglio cadere

Dico oh babbeo Dio

Aiutami a rompere questo muro

Da dove vengo

Molti problemi sono ooo

Dico niente cibo per la tavola

Prima di sera ci rompiamo il cervello ooh

Da dove vengo

Okada sii il nostro mezzo di trasporto

La stazione di Trotro è il nostro aeroporto

Non abbiamo visto, quindi come voliamo oo

Da dove vengo

E sii chi conosci oo

E da dove vengo

Nessuno lo sa, nessuno sa il domani

Lomi ee lomi

Sono come se sognassi

Non voglio svegliarmi

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man non ci vediamo prima

Lomi ee lomi, pah pah pah

La vita è una guerra, non voglio cadere

Dico oh babbeo Dio

Aiutami a rompere questo muro

So che la vita è una guerra, non voglio cadere

Dico oh babbeo Dio

Aiutami a rompere questo muro

Da dove vengo, nessuno va a pagare il riscatto

Da dove vengo

Sono come se a nessuno importasse, oh mio Dio

Da dove vengo, le persone provano Phantom

Pikin vola a Londra

Ma te lo dico se ci provi vai taya oo

Lomi ee lomi

Sii come se io sogni

Non voglio svegliarmi

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man non ci vediamo prima

Lomi ee lomi, pah pah pah

La vita è una guerra, non voglio cadere

Dico oh babbeo Dio

Aiutami a rompere questo muro

So che la vita è una guerra, non voglio cadere

Dico oh babbeo Dio

Aiutami a rompere questo muro

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi