
Di seguito il testo della canzone Always , artista - Skales, Davido con traduzione
Testo originale con traduzione
Skales, Davido
Tee di di di di di di di di di di di
It’s Davido
Tee di di di di di di di di di di di
Skales
OBO Baddest
S to the K
(Spellz!)
See this loving wey i get, e go take away your sorrow
See this loving wey i get, e go dey until tomorrow
See this loving wey i get, take the lead and I’ll follow
Baby always, always o
Yeah… my toyin tomato, my sweetest potato eh eh
Abeg just corporate o, omoge wa ka collabo eh eh
Come be my portrait o, i like your sexy figure 8 o eh eh
You make me prostrate o, come be my own date o
If na money you want I got it… ah eh I garrit
If na shopping you want I got it… ah eh I garrit
If na visa you want I got it… ah eh I garrit
Baby always, always Ooo
I‘m ready to go very far for your love, far afar
Let’s have a good time baby girl turn it up, turn it up
I love your behind, you got to be mine… ooshey
Give me a chance, to have this dance…
Say you want, even na money know say i no dey manage
What you want, if na love you know say i carry package
Baby girl you say you want, even na to travel
You say we go travel go everywhere
I don buy her what she want…
Ehh baby i buy you all thing, what she want
Baby always always, wait and I go purchase
Girl i gbadun your waist o, baby girl just rotate o
And i no dey complain, we go dey the front page
Baby always, always Ooo
Omo toh fine o, toh fine o, toh fine o, toh fine o
Omo toh set o, toh set o, toh set o, toh set o
Omo toh sweet o, toh sweet o, toh sweet o
I go love you always, always o
(Suka sounds… Spellz)
Baby always, always Ooo
Tee di di di di di di di di di di di
È Davide
Tee di di di di di di di di di di di
Skales
OBO Il più cattivo
S alla K
(Incantesimo!)
Guarda questo amorevole che ho, e vai a portare via il tuo dolore
Guarda questo amorevole wey i get, e go dey fino a domani
Guarda questo amorevole che prendo, prendo l'iniziativa e io ti seguirò
Baby sempre, sempre o
Sì... il mio pomodoro giocattolo, la mia patata più dolce eh eh
Abeg solo aziendale o, omoge wa ka collabo eh eh
Vieni a essere il mio ritratto o, mi piace la tua figura sexy 8 o eh eh
Mi fai prostrare o, vieni a essere il mio stesso appuntamento o
Se na denaro che vuoi, l'ho preso... ah eh io garrit
Se na spesa vuoi, ce l'ho... ah eh io garrit
Se na visto vuoi, l'ho preso... ah eh io garrit
Baby sempre, sempre Ooo
Sono pronto ad andare molto lontano per il tuo amore, molto lontano
Divertiamoci bambina alza il volume, alza il volume
Amo il tuo sedere, devi essere mio... ooshey
Dammi una possibilità, di avere questo ballo...
Dì che vuoi, anche nessun denaro sa dire che non lo gestisco
Quello che vuoi, se ti amo sai dire che porto il pacco
Bambina che dici di volere, anche na viaggiare
Dici che andiamo viaggiamo ovunque
Non le compro quello che vuole...
Ehh piccola, ti compro tutto, quello che vuole
Baby sempre sempre, aspetta e vado a comprare
Ragazza i gbadun la tua vita o, piccola, ruota e basta
E se non ci lamentiamo, andiamo in prima pagina
Baby sempre, sempre Ooo
Omo toh fine o, toh fine o, toh fine o, toh fine o
Omo toh set o, toh set o, toh set o, toh set o
Omo toh dolce o, toh dolce o, toh dolce o
Ti amo sempre, sempre o
(Suka suona... Spellz)
Baby sempre, sempre Ooo
Teyana Taylor, Davido • 2020
Kizz Daniel, Davido • 2024
Aya Nakamura, Davido • 2019
Clean Bandit, Davido, Love Ssega • 2018
Tion Wayne, Jae5, Davido • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi