Soupé - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade
С переводом

Soupé - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade

Год
2015
Язык
`Inglese`
Длительность
226060

Di seguito il testo della canzone Soupé , artista - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade con traduzione

Testo " Soupé "

Testo originale con traduzione

Soupé

Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade

Оригинальный текст

Hehehehe

Falz the bad guy

Yemi Alade

Shaydee on the single

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

I dey mad oh

I dey craze oh

I fit die on top your case oh

E dey show I dey see for your face oh

You go still be my sweet potato

E be true I dey tire for the same old

Girls wey dey come for the fame oh

All the ones wey dey jump for the ego

Dem no dey shame oh

Dem be the same oh

I dey like when you smile I dey wait oh

E dey spark the plug in my brain oh

Blood no dey flow for my vein oh

You be angeli oh see you hail oh

I dey craze oh I don pick date oh

And I never even ask for your name oh

I dey shake oh Na your shape oh

I wan talk but liver dey fail oh

I don tire to dey sit down for corner

Dey wait for your love (Hey hey)

See if I get up and I ask you for your number

Would you give me your love (your love)

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

I am captured by your stature

I will search for everything you ask for

And you didn’t ask for

Give you green pasture

I dey see the bigger picture leave passport

All these other boys tryna be your guy but

Dem be cockroach Wey the camphor

Oma need real man to ni swag joh

To ma love eh till the day of rapture

If you gree for me I don hit jackpot

Girl I’ll get you back like Jazz pot

I’m still wishing that you will give me one shot

To take over your heart and be the landlord

I no know whether the love e no true

But you really make a nigga how to sow shoe

Cause I no know how I go approach you

If you know the kind trouble I dey go through

I don tire to dey sit down for corner

Dey wait for your love

Hey hey

See if I get up and I ask you for your number

Would you give me your love (your love)

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

Naijalricszone.com

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Eh le le le

Craze for you

Mayan for you oh

I dey craze for you

Eh lele eh le eh

I dey craze for you

Mayan for you oh

I dey craze for you

I dey craze for you

Перевод песни

Ehehehe

Falz il cattivo

Yemi Alade

Shaydee sul singolo

Bambino

Wey rappresenta l'angolo

Il suo corpo come dire dem

Ti porto vieni da lassù

Oh piccola

Wey rappresenta l'angolo

Sono maya per te

Sono impazzito per te

Sono pazzo oh

Sono impazzito oh

I fit die sopra il tuo caso oh

Lo spettacolo che vedo per la tua faccia oh

Sarai ancora la mia patata dolce

È vero che mi stanco per lo stesso vecchio

Le ragazze vengono per la fama oh

Tutti quelli che saltano per l'ego

Dem no dey vergogna oh

Dem essere lo stesso oh

Mi piace quando sorridi, io aspetto oh

E hanno acceso la candela nel mio cervello oh

Il sangue non scorre per la mia vena oh

Sii angelo oh ci vediamo grandine oh

Sono impazzito oh non scelgo la data oh

E non ho mai nemmeno chiesto il tuo nome oh

Io scuotono oh Na la tua forma oh

Voglio parlare ma il fegato fallisce oh

Non mi stanco di sedermi all'angolo

Aspetta il tuo amore (Ehi ehi)

Vedi se mi alzo e ti chiedo il tuo numero

Mi daresti il ​​tuo amore (il tuo amore)

Zuppa

La mia zuppa di peperoni

Mi hai scaldato come un

Zuppa

La mia dolce banana

Il tuo corpo caldo come un

Zuppa

La mia zuppa di peperoni

Mi fai caldo come un

Zuppa

Il mio riso jollof dolce

Il tuo corpo caldo come un

Zuppa

Bambino

Wey rappresenta l'angolo

Il suo corpo come dire dem

Ti porto vieni da lassù

Oh piccola

Wey rappresenta l'angolo

Sono maya per te

Sono impazzito per te

Sono catturato dalla tua statura

Cercherò tutto ciò che chiedi

E tu non hai chiesto

Darti pascoli verdi

Vedo l'immagine più grande lasciare il passaporto

Tutti questi altri ragazzi cercano di essere il tuo ragazzo ma

Dem be blatta Wey la canfora

Oma ha bisogno di un vero uomo per ni swag joh

Per amare eh fino al giorno del rapimento

Se sei interessato a me, non ho vinto il jackpot

Ragazza, ti riporterò indietro come Jazz pot

Spero ancora che tu mi dia una possibilità

Per prendere il controllo del tuo cuore ed essere il padrone di casa

Non so se l'amore non è vero

Ma fai davvero un negro come seminare le scarpe

Perché non so come ti avvicinerò

Se conosci il tipo di guai che devo affrontare

Non mi stanco di sedermi all'angolo

Aspetta il tuo amore

Ehi ehi

Vedi se mi alzo e ti chiedo il tuo numero

Mi daresti il ​​tuo amore (il tuo amore)

Zuppa

La mia zuppa di peperoni

Mi hai scaldato come un

Zuppa

La mia dolce banana

Il tuo corpo caldo come un

Zuppa

La mia zuppa di peperoni

Naijalricszone.com

Mi fai caldo come un

Zuppa

Il mio riso jollof dolce

Il tuo corpo caldo come un

Zuppa

Bambino

Wey rappresenta l'angolo

Il suo corpo come dire dem

Ti porto vieni da lassù

Oh piccola

Wey rappresenta l'angolo

Sono maya per te

Sono impazzito per te

Zuppa

La mia zuppa di peperoni

Mi hai scaldato come un

Zuppa

La mia dolce banana

Il tuo corpo caldo come un

Zuppa

La mia zuppa di peperoni

Mi fai caldo come un

Zuppa

Il mio riso jollof dolce

Il tuo corpo caldo come un

Zuppa

Eh le le le

Mania per te

Maya per te oh

Sono impazzito per te

Eh lele eh le eh

Sono impazzito per te

Maya per te oh

Sono impazzito per te

Sono impazzito per te

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi