Whiskey - Ice Prince, Sunny Neji
С переводом

Whiskey - Ice Prince, Sunny Neji

  • Anno di rilascio: 2017
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 4:56

Di seguito il testo della canzone Whiskey , artista - Ice Prince, Sunny Neji con traduzione

Testo " Whiskey "

Testo originale con traduzione

Whiskey

Ice Prince, Sunny Neji

Оригинальный текст

Rose

Hennessy

Me I no dey see my enemies

Rose… aii.

aii

Iceprince Zamani

Sammy Gyang hey

Wanchan guy

Dan iskan guy

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

Help me say

Ah two thousand and four Bolaji was the main guy

My nigga no dey ever comot with the same tie

Fly nigga, cool Cat wey dey make friends

If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense

In two thousand and five Bolaji don dey finish school

The graduation party bad, omo pretty cool

See the girl, them a dress like Beyonce

If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?

In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag

He don dey roll among the niggas wey dey form swag

He don dey chill among the niggas wey dey pop pass

Last thing wey I hear was he was buried in a compound

Damn

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

All say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

I used to know a pretty lady called Elizabeth

She been dey jand and me I never get my Visa yet

I been dey see am like the apple of my eye

Any nigga come around and we go battle till we die… yes

If na my Lizzy, omo na she wey dey come first

And I’m attracted to the booty in the long dress

So if na catwalk

When she go the Plaza

Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex

E never tey wey Lizzy travel go America

And then I realised America was very far… yes

All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men

Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Aiiya mamama eh

Mamamama eh

Mamamama eh

Mama

Aii yai yai yai

Nobody dey do you brother

You better think well

Its you and now

Only one way

Aii yai yai yai

Many people dem don go

Where dem dey?

We no know

Hey

Aii yai yai yai

Aiiya mamama eh

Mamama eh

Mamamama eh

Mama eh

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

My generation

My generation

We take a girl to the room and we tell her

Baby undress yourself

YOLO

Brother YOLO no dey bring life back

True story

What an elder sees sitting down

You know the rest

Перевод песни

Rosa

Hennessy

Io non vedo i miei nemici

Rosa... aii.

aii

Iceprincipe Zamani

Sammy Gyang ehi

Ragazzo Wanchan

Dan iskan ragazzo

whisky whisky whisky whisky

Portami vai

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Portami vai

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Portami vai

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Portami vai

Aii yai yai yai yai

Storia della storia

Noi gattiamo dare gloria a Dio

Ci piace vivere la vita lentamente

YOLO no riportano la vita

Mi senti dire

Storia della storia

Noi gattiamo dare gloria a Dio

Ci piace vivere la vita lentamente

YOLO no riportano la vita

Aiutami a dire

Ah duemilaquattro Bolaji era il ragazzo principale

Il mio negro non va mai in giro con la stessa cravatta

Fly nigga, cool Cat che fanno amicizia

Se Bolaji non è il club, la festa non ha senso

Nel duemilacinque Bolaji non finisce la scuola

La festa di laurea brutta, omo piuttosto cool

Vedi la ragazza, loro un vestito come Beyonce

Se Bolaji na tuo padi, intendi dire che appartieni a shey?

Nel duemilaotto Bolaji don dey viene Lag

Non rotola tra i negri, ma fa lo swag

Non si rilassa tra i negri che passano per il pop

L'ultima cosa che ho sentito è che è stato sepolto in un recinto

Dannazione

whisky whisky whisky whisky

Portami vai

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Portami vai

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Portami vai

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Portami vai

Aii yai yai yai yai

Tutti dicono

Storia della storia

Noi gattiamo dare gloria a Dio

Ci piace vivere la vita lentamente

YOLO no riportano la vita

Mi senti dire

Storia della storia

Noi gattiamo dare gloria a Dio

Ci piace vivere la vita lentamente

YOLO no riportano la vita

Conoscevo una bella signora di nome Elizabeth

Lei è stata dey jand e io non ho ancora mai ottenuto il mio visto

Sono stato a vedere sono come la pupilla dei miei occhi

Qualsiasi negro viene in giro e andiamo a combattere finché non moriamo ... sì

Se na mia Lizzy, omo na lei verranno prima

E sono attratto dal bottino con il vestito lungo

Quindi se na passerella

Quando lei va al Plaza

Lizzy va dey waka come dire che il suo papà prende il complesso

E non sono mai stati i viaggi di Lizzy in America

E poi mi sono reso conto che l'America era molto lontana... sì

All'improvviso Lizzy ha dato un'occhiata a tutti gli uomini di città

L'ultima cosa che ho sentito è l'annuncio della sepoltura di Lizzy

Storia della storia

Noi gattiamo dare gloria a Dio

Ci piace vivere la vita lentamente

YOLO no riportano la vita

Mi senti dire

Storia della storia

Noi gattiamo dare gloria a Dio

Ci piace vivere la vita lentamente

YOLO no riportano la vita

Mi senti dire

Aiiya mamma eh

Mamma eh

Mamma eh

Mamma

Aii yai yai yai

Nessuno ti fa fratello

Faresti meglio a pensare bene

Sei tu e ora

Solo un modo

Aii yai yai yai

Molte persone non ci vanno

Dove sono?

Non lo sappiamo

Ehi

Aii yai yai yai

Aiiya mamma eh

Mamma eh

Mamma eh

Mamma eh

Storia della storia

Noi gattiamo dare gloria a Dio

Ci piace vivere la vita lentamente

YOLO no riportano la vita

Mi senti dire

Storia della storia

Noi gattiamo dare gloria a Dio

Ci piace vivere la vita lentamente

YOLO no riportano la vita

Mi senti dire

La mia generazione

La mia generazione

Portiamo una ragazza nella stanza e glielo diciamo

Baby spogliati

YOLO

Fratello YOLO non riportano la vita

Storia vera

Quello che vede un anziano seduto

Tu conosci il resto

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi