Dem Mama - Timaya
С переводом

Dem Mama - Timaya

Год
2019
Язык
`Inglese`
Длительность
283560

Di seguito il testo della canzone Dem Mama , artista - Timaya con traduzione

Testo " Dem Mama "

Testo originale con traduzione

Dem Mama

Timaya

Оригинальный текст

I say they done come

(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Nothing we do them

(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Nigeria na my country oh

Bayelsa na my state oh

This na reality

Well e bin happen for Bayelsa oh

Nineteen Ninety nine oh

I swear I no go forget am oh

When them kill the people oh

And they make the children them orphans oh

Any time wey I think am oh

Water dey pour from my eyes oh

Somebody say make I leave am oh

But I say me I must talk am oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)

Them don kill them papa eh

I say them don kill them mama

them papa them mama them papa them mama eh

I say they done kill them mama eh them papa eh ah

them mama eh ah

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

Na so them march dey go iyo

Ten thousand soldiers for road iyo

Ask them where them dey go

Them say them dey go Bayelsa oh

Which place for Bayelsa

One village they call Odi oh

Na im them enter our village

and rape our young girls

And make us homeless oh (chai)

Them kill our mama iyo

Them kill our ppaa iyo

Them kill our brothers

Them kill our sisters

And make us homeless oh

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

Everybody dey cry oh

I say Government them bad oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)

Them don kill them papa eh

I say them don kill them mama

them papa them mama them papa them mama eh

I say they done kill them mama eh them papa eh ah

them mama eh ah

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

I don die oh

Poverty no good at all oh (chai)

Everyday for Nigeria

Na so the people them dey die oh

Eeeehhh, our government oh

Na why una make us dey cry oh

OOooh, everyday for Nigeria

Na so the people dem dey die oh

Them commot for house for morning oh

Money no dey for your hand oh

Police go stop you for road

Them go collect the one wey you get oh

Them lay allegation for your head oh

For wetin you no do iyo

Before you go know

My brother, you don dey inside cell oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)

Them don kill them papa eh

I say them don kill them mama

them papa them mama them papa them mama eh

I say they done kill them mama eh them papa eh ah

them mama eh ah

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

Перевод песни

Dico che sono venuti

(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Niente li facciamo

(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Nigeria na il mio paese oh

Bayelsa na il mio stato oh

Questa na realtà

Ebbene, succede per Bayelsa oh

Diciannove Novantanove oh

Giuro che non vado a dimenticare sono oh

Quando uccidono le persone oh

E li rendono orfani i bambini oh

Ogni volta che penso di essere oh

L'acqua sgorga dai miei occhi oh

Qualcuno dice di farmi lasciare sono oh

Ma io mi dico che devo parlare sono oh

Dico loro di non ucciderli mamma eh (eh eh)

Loro non li uccidono papà eh

Dico che non li uccidono mamma

loro papà loro mamma loro papà loro mamma eh

Dico che li hanno uccisi mamma eh loro papà eh ah

loro mamma eh ah

Wetin andiamo a fare iyo

Fallo

Dì do iyo

Na così loro marciano dey go iyo

Diecimila soldati per strada iyo

Chiedi loro dove vanno

Dicono che se ne andranno Bayelsa oh

Quale posto per Bayelsa

Un villaggio che chiamano Odi oh

Na im loro entrano nel nostro villaggio

e violentare le nostre ragazze

E rendici senzatetto oh (chai)

Loro uccidono nostra mamma iyo

Loro uccidono il nostro ppaa iyo

Loro uccidono i nostri fratelli

Uccidono le nostre sorelle

E rendici senzatetto oh

Wetin andiamo a fare iyo

Fallo

Dì do iyo

Tutti piangono oh

Dico governarli male oh

Dico loro di non ucciderli mamma eh (eh eh)

Loro non li uccidono papà eh

Dico che non li uccidono mamma

loro papà loro mamma loro papà loro mamma eh

Dico che li hanno uccisi mamma eh loro papà eh ah

loro mamma eh ah

Wetin andiamo a fare iyo

Fallo

Dì do iyo

Non muoio oh

La povertà non va bene per niente oh (chai)

Tutti i giorni per la Nigeria

Na così le persone muoiono oh

Eeeehhh, il nostro governo oh

Na perché non ci fai piangere oh

OOooh, tutti i giorni per la Nigeria

Na così le persone dem dey muoiono oh

Loro vanno a casa per la mattina oh

Soldi no dey per la tua mano oh

La polizia ti ferma per strada

Vanno a raccogliere quello che prendi oh

Stanno accusando la tua testa oh

Per bagnarti non fai iyo

Prima di andare a sapere

Mio fratello, non sei nella cella oh

Dico loro di non ucciderli mamma eh (eh eh)

Loro non li uccidono papà eh

Dico che non li uccidono mamma

loro papà loro mamma loro papà loro mamma eh

Dico che li hanno uccisi mamma eh loro papà eh ah

loro mamma eh ah

Wetin andiamo a fare iyo

Fallo

Dì do iyo

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi