
Di seguito il testo della canzone Rain on Me , artista - UGO con traduzione
Testo originale con traduzione
UGO
No let another man confuse you
No let another man replace you
They want to bring you down use you elevate oh
You drop another one, they want to duplicate you
My brother, no conform oh
You see all this your style, ómó na confirm oh
Na Baba God all these songs dey come from oh
I never play it safe, I no be condom oh
As long as you remain a fighter
Look to Baba God to take you higher
Never trust a man, even your father
To ba ló sun peren, dem go chop you like ofada
Na normal thing to run into problem
Never look to man to help you solve them
Cos demma put you on a long thing if you tell them
That’s why I’mma look up ina the sky and say
Holy Father, rain on me
Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Water carry them go
All the people wey no want make I sing song
Water carry them go
Oh na na naa na na na na.
Naa
Oh na na na.
Naa
Oh Lord, have mercy.
Naa
Water carry them go
Olosho power no fit rain on me
Òmuti power no fit rain on me
Emere power no fit rain on me
Rain on me, rain on me
Who God has blessed, no man can curse
Steady moving no be by force
A patient dog never has to rush
But when your bone come, you better be ready to crush oh
Na normal thing to run into problem
Never look to man to help you solve them
Cos demma put you on a long thing if you tell them
That’s why I’mma look up ina the sky and say
Holy father, rain on me
Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Water carry them go
All the people wey no want make I sing song
Water carry them go
Oh na na naa na na na na.
Naa
Oh na na na.
Naa
Oh Lord, have mercy.
Naa
Water carry them go
Oh na na naa na na na na.
Naa
Na na na na.
Naa
Oh Lord, have mercy.
Naa
Water carry them go
Holy father, rain on me
Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Go go
All the people wey no want make I sing song
Oh na na na na naa.
Naa
Na na na na na na.
Naa
Holy Father.
Naa
Water carry them go
Anybody… Naa
Wey no want.
Naa
Oh na na na.
Naa
Oh na na oh na na na.
Water carry them go
Holy father, rain on me
Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Water carry them go
Oh na na na na na na.
Naa
Yee.
Water carry them go
Water carry them go
Water carry them go oh.
Holy Father
Holy Father
Alright Holy Father
No lascia che un altro uomo ti confonda
No lascia che un altro uomo ti sostituisca
Vogliono abbatterti, usarti elevare oh
Ne lasci un altro, vogliono duplicarti
Mio fratello, nessuna conformità oh
Vedi tutto questo nel tuo stile, ómó na conferma oh
Na Baba Dio, tutte queste canzoni provengono da oh
Non vado mai sul sicuro, non sono preservativo oh
Finché rimani un combattente
Guarda Baba Dio per portarti più in alto
Non fidarti mai di un uomo, nemmeno di tuo padre
Per ba ló sun peren, dem vai a tagliarti come ofada
Non è normale incorrere in problemi
Non guardare mai l'uomo per aiutarti a risolverli
Perché demma ti mette su una cosa lunga se gli dici
Ecco perché alzerò lo sguardo nel cielo e dirò
Santo Padre, piovi su di me
Cambia la mia vita e rendimi libero
Tutte le persone che non voglio mi fanno vivere a lungo
L'acqua li porta via
Tutte le persone che non vogliono farmi cantare una canzone
L'acqua li porta via
Oh na na naa na na na na.
Naa
Oh na na na.
Naa
Oh Signore, abbi pietà.
Naa
L'acqua li porta via
Olosho power no fit rain on me
Òmuti power no fit rain on me
Emere Power non può piovere su di me
Pioggia su di me, pioggia su di me
Chi Dio ha benedetto, nessun uomo può maledire
Il movimento costante non essere con la forza
Un cane paziente non ha mai fretta
Ma quando arriva il tuo osso, è meglio che tu sia pronto a schiacciare oh
Non è normale incorrere in problemi
Non guardare mai l'uomo per aiutarti a risolverli
Perché demma ti mette su una cosa lunga se gli dici
Ecco perché alzerò lo sguardo nel cielo e dirò
Santo padre, piovi su di me
Cambia la mia vita e rendimi libero
Tutte le persone che non voglio mi fanno vivere a lungo
L'acqua li porta via
Tutte le persone che non vogliono farmi cantare una canzone
L'acqua li porta via
Oh na na naa na na na na.
Naa
Oh na na na.
Naa
Oh Signore, abbi pietà.
Naa
L'acqua li porta via
Oh na na naa na na na na.
Naa
Na na na na.
Naa
Oh Signore, abbi pietà.
Naa
L'acqua li porta via
Santo padre, piovi su di me
Cambia la mia vita e rendimi libero
Tutte le persone che non voglio mi fanno vivere a lungo
Vai vai
Tutte le persone che non vogliono farmi cantare una canzone
Oh na na na na naa.
Naa
Na na na na na na.
Naa
Santo Padre.
Naa
L'acqua li porta via
Chiunque... Naa
Non vogliamo.
Naa
Oh na na na.
Naa
Oh na na oh na na na.
L'acqua li porta via
Santo padre, piovi su di me
Cambia la mia vita e rendimi libero
Tutte le persone che non voglio mi fanno vivere a lungo
L'acqua li porta via
Oh na na na na na na.
Naa
Sì.
L'acqua li porta via
L'acqua li porta via
Acqua portali vai oh.
Santo Padre
Santo Padre
Va bene Santo Padre
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi