Waka Shege Take -

Waka Shege Take -

  • Anno di rilascio: 2021
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 3:26

Di seguito il testo della canzone Waka Shege Take , artista - con traduzione

Testo " Waka Shege Take "

Testo originale con traduzione

Waka Shege Take

Shege

Shege Shege

Shege ZONEDGOD

Yo

Omo we fall in Wuse 2 just to catch our trips

Dey sip hennessy blow bazz dey gist

Next thing one chick come siddon with us

Come dey catch our cruise follow us muzz

Say she wanna straff tonight but e get wetin she need

I say whether na loud pills abi na lin

She say not at all na crack she dey hit

But she need like ten k make her money complete

Na so my guy rush give am like say we dey compete

She sef rush collect call her dealer to bring

After many many hit wey this girlie go hit

She and my guy don dey yarn him dey reason her straffs

But I dey notice mood swing say my guy no dey laugh

Me I gas chuk mouth unto what is the p?

She say na her time of the month say she dey bleed

But my guy no dey hear my guy no dey gree

My guy just dey vex for the money wey him spend e yo

I’ll never forget what he said e yo

For the money wey him spend e yo

I’ll never for…

E be like you dey craze (u dey craze?)

Something dey do you for your head

Something dey do you for your head (for your head)

For your head something (something?)

Ehn, som som something dey you for your head (for your head)

E be like you dey craze (u dey craze?)

Something dey do you for your head

Something dey do you for your head (for your head)

For your head something (something?)

Some some so… infact (dey do you for your head)

Waka Shege Take (infact)

Waka waka shege take (infact)

Waka waka shege take (infact)

Waka waka shege take (infact)

Omo we fall in one lounge for lekki phase one (ummm)

We just dey do kareoke cocacola and rum (hmmm)

Na so bouncer bring one girl say she’s really alone

Why? join our table feel comfortable (eyyy)

Based on trips wey she catch she come follow us match (eyyy)

We reach house give her chow on dstv (ummm)

All man dey dey spliff play game dey gist

Small time this girl say she wan dey leave (shooo)

Na there boys eyes clear say na ashi be this (you?)

Say na just ten k for her company since (hmmm)

Na so we find am small thing for her uber at least

But this girl no dey hear this girl no dey gree (shooo)

The girl just dey vex for the time wey she spend e yo

I’ll never forget what she said e yo (wetin she talk?)

For the time wey she spend e yo

I’ll never forget (for where?)

E be like you dey craze (ehn)

Something dey do you for your head (for your head ?)

Something dey do you for your head

Yes you for your head something (something?)

Something something dey (for your head)

E be like you dey craze (u dey craze?)

Something dey do you for your head

Something dey do you for your head (for your head)

For your head something (something?)

Som som something som infact (for your head)

Waka Shege Take (infact)

Waka waka shege take (infact)

Waka waka shege take (infact)

Waka waka shege take (infact)

You Sef you for check am

I dey bend am like na Beckham

People no go hear am if him f up dey go deaf am

ZONEDGOD 97

I no even get for talk am

You sef you for check am

Ahhhh

E be like I dey craze

Something dey do me for my head

Ahhh something

For my head

Something

Ahhhh

E be like I dey craze

Infact

Infact

Infact

Ahhhh

97 I dey craze

Shege ZONEDGOD

Nuovi testi e traduzioni sul sito:

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi