
Di seguito il testo della canzone Maria , artista - Willi con traduzione
Testo originale con traduzione
Willi
I ain’t gonna put that part in the song but no
Girl you dey make a man wan take you
Girl you dey make a man wan take you
Girl you dey make a man wan touch you u u u
Take you home tonight make you mine gyal
Lady make you follow me no time gyal
Watin dem dey talk e no concern we
My gyal you sexy you dey counter me eh
You dey show when me alone
Girl you be calling my phone
Girl I go show some love
Gyal be asking for more (for more)
Your Body O ya bo
Say na maria ma maria
I like the way you dancing
Say ma Maria ma Maria
Your body so inviting
Say ma Maria ma Maria
I gat you ma baby
Say ma Maria ma Maria
Ayayaya Oyoyoyo
Ayayaya Oyoyoyo
Ayayaya Oyoyoyo (sho sho sho sho)
Ayayaya Oyoyoyo (sho sho shokurubale sho)
Take you downtown for the night
Give you everything that you want
Make you no dey shy away
Make I take you for the night
Make you gimme that your touch
Wey make a man wan reset o
Hook
Say my gyal for you (for you)
I go do things wey you no go ever imagine
For you (for you)
Ama take it slow but give you ma loving babe
For you
Ama take down every man wey try to follow you play
For you (for you)
Skkrr bang skkrr bang
Skkrr ban ban bang
Your Body O ya bo
Say na maria ma maria
I like the way you dancing
Say ma Maria ma Maria
Your body so inviting
Say ma Maria ma Maria
I gat you ma baby
Say ma Maria ma Maria
Say take it from me
I’ve never seen anybody be like you Odo o
Watin I don see
Say no man fit see and no man fit to touch o
Take you downtown for the night
Give you everything that you want
Make you no dey shy away
Make I take you for the night
Make you gimme that your touch
Wey make a man wan reset o
Hook
Take you home tonight make you mine gyal
Lady make you follow me no time gyal
Watin dem dey talk e no concern we
My gyal you sexy you dey counter me eh
You dey show when me alone
Girl you be calling my phone
Girl I go show some love
Gyal be asking for more
Your Body O ya bo
Say na maria ma maria
I like the way you dancing
Say ma Maria ma Maria
Your body so inviting
Say ma Maria ma Maria
I gat you ma baby
Say ma Maria ma Maria
Non inserirò quella parte nella canzone, ma no
Ragazza, fai desiderare a un uomo di prenderti
Ragazza, fai desiderare a un uomo di prenderti
Ragazza, fai venire voglia a un uomo di toccarti u u u
Portarti a casa stanotte, renderti mio amico
Signora, ti faccio seguire senza tempo angelo
Aspettando che parlino e non ci preoccupiamo
Mio angelo sei sexy, mi contrasti eh
Mi mostri quando sono solo
Ragazza, stai chiamando il mio telefono
Ragazza, vado a mostrare un po' d'amore
Gyal sta chiedendo di più (di più)
Il tuo corpo O ya bo
Di' na maria ma maria
Mi piace il modo in cui balli
Dì ma Maria ma Maria
Il tuo corpo è così invitante
Dì ma Maria ma Maria
Ti ho preso mamma piccola
Dì ma Maria ma Maria
Ayayaya Oyoyoyo
Ayayaya Oyoyoyo
Ayayaya Oyoyoyo (sho sho sho sho)
Ayayaya Oyoyoyo (sho sho shokurubale sho)
Ti porto in centro per la notte
Darti tutto quello che vuoi
Non farti scappare
Fatti portare per la notte
Farti dare quel tuo tocco
Wey make a man wan reset o
Gancio
Dì il mio angelo per te (per te)
Vado a fare cose che tu non puoi mai immaginare
Per te (per te)
Ama prenditela con calma ma ti do amorevole tesoro
Per te
Ama abbattere ogni uomo che cerca di seguirti mentre giochi
Per te (per te)
Skkrr bang skkrr bang
Skkrr ban ban bang
Il tuo corpo O ya bo
Di' na maria ma maria
Mi piace il modo in cui balli
Dì ma Maria ma Maria
Il tuo corpo è così invitante
Dì ma Maria ma Maria
Ti ho preso mamma piccola
Dì ma Maria ma Maria
Di' prendilo da me
Non ho mai visto nessuno essere come te Odo o
Aspetto che non vedo
Di 'nessun uomo adatto a vedere e nessun uomo adatto a toccare o
Ti porto in centro per la notte
Darti tutto quello che vuoi
Non farti scappare
Fatti portare per la notte
Farti dare quel tuo tocco
Wey make a man wan reset o
Gancio
Portarti a casa stanotte, renderti mio amico
Signora, ti faccio seguire senza tempo angelo
Aspettando che parlino e non ci preoccupiamo
Mio angelo sei sexy, mi contrasti eh
Mi mostri quando sono solo
Ragazza, stai chiamando il mio telefono
Ragazza, vado a mostrare un po' d'amore
Gyal sta chiedendo di più
Il tuo corpo O ya bo
Di' na maria ma maria
Mi piace il modo in cui balli
Dì ma Maria ma Maria
Il tuo corpo è così invitante
Dì ma Maria ma Maria
Ti ho preso mamma piccola
Dì ma Maria ma Maria
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi