Oga - Yemi Alade
С переводом

Oga - Yemi Alade

Год
2018
Язык
`Inglese`
Длительность
181340

Di seguito il testo della canzone Oga , artista - Yemi Alade con traduzione

Testo " Oga "

Testo originale con traduzione

Oga

Yemi Alade

Оригинальный текст

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Oga

As you see me

I be Oga, no be package oh

As you see me

Dem dey call me chairman oh

And even if you follow me go my village

Dem dey feely me ooooh

As you see me

For we side na big boys oh

Everything stew everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oh (hey) we go dey alright

Shey you want bet

Make we roll dice

No nii no nii oooh

We turn around ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

Oga oga

Dem be credit the show

Think na so we go dey dress up

Oga oga

Dem be think say na joke

Oga like that

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo

Ebubedike… Ice Water

Obi mo bi mo

Happy yourself baby ooh

Enjoy your life baby oh

Happy yourself baby oh

E sweet for this side baby oh

Wetin dey constant (enjoyment)

Flexing abundance (enjoyment)

Very important (enjoyment)

Living your best life

Everything stew everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oh we go dey alright

Shey you want bet

Make we roll dice

No nii no nii oooh

We turn around ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

(Oga like that)

Перевод песни

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Oga

Come mi vedi

I be Oga, no be package oh

Come mi vedi

Dem mi chiamano presidente oh

E anche se mi segui, vai nel mio villaggio

Dem mi sentono ooooh

Come mi vedi

Per noi side na grandi ragazzi oh

Tutto stufato tutto bello

Troppa salsa, vai a temere le spezie

Las las oh (hey) andiamo bene

Ehi, vuoi scommettere

Facciamo tirare i dadi

No nii no nii oooh

Ci giriamo ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga così)

E il credito e show

Na così andiamo dey benediciamo

(Oga così)

Dem stato pensato dire na scherzo

Ma na dem don dey alzarsi ooh

(Oga così)

La famiglia suona il mio telefono

Ma i soldi continuano ad accumularsi ooh

(Oga così)

Il girly è sempre online

Ma i dati non di esauriscono oh

Ogaoga

Dem essere credito dello spettacolo

Pensa no, quindi andiamo a travestirci

Ogaoga

Dem essere pensare dire na scherzo

Oga così

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo

Ebubedike... Acqua ghiacciata

Obi mo bi mo

Felice te stesso piccola ooh

Goditi la vita piccola oh

Felice te stesso piccola oh

E dolce per questo lato piccola oh

Wetin dey costante (divertimento)

Flettere l'abbondanza (divertimento)

Molto importante (divertimento)

Vivi la tua vita migliore

Tutto stufato tutto bello

Troppa salsa, vai a temere le spezie

Las las oh andiamo bene

Ehi, vuoi scommettere

Facciamo tirare i dadi

No nii no nii oooh

Ci giriamo ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga così)

E il credito e show

Na così andiamo dey benediciamo

(Oga così)

Dem stato pensato dire na scherzo

Ma na dem don dey alzarsi ooh

(Oga così)

La famiglia suona il mio telefono

Ma i soldi continuano ad accumularsi ooh

(Oga così)

Il girly è sempre online

Ma i dati non di esauriscono oh

(Oga così)

E il credito e show

Na così andiamo dey benediciamo

(Oga così)

Dem stato pensato dire na scherzo

Ma na dem don dey alzarsi ooh

(Oga così)

La famiglia suona il mio telefono

Ma i soldi continuano ad accumularsi ooh

(Oga così)

Il girly è sempre online

Ma i dati non di esauriscono oh

(Oga così)

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi