The Matter - Zlatan, PapiSnoop
С переводом

The Matter - Zlatan, PapiSnoop

  • Anno di rilascio: 2020
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 2:30

Di seguito il testo della canzone The Matter , artista - Zlatan, PapiSnoop con traduzione

Testo " The Matter "

Testo originale con traduzione

The Matter

Zlatan, PapiSnoop

Оригинальный текст

It’s Mansa Jabulani

Haha Wahala!

(Ibile) Court!

All Cases has being adjourned till next week (AAstala)

Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

Zlatan

Shey you don hear the matter?

Abi you no get data

They say pikin wey i born resemble Naira Marley

We dey on top the matter

As we dey on top the matter

Na hin we hear another matter

They say two papa post one pikin for children’s day

We dey solve the matter (Ah happy children’s day)

Say this one na big palava

Ah But we go solve the matter

Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter

We go solve the matter

Burna and David dey fight

KRF make you solve the matter

Dem say dem see condom for isolation center

NCDC solve the matter (ah Abba Kyari)

Igbo dey cure corona

Rahman Jago dey on top the matter

Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan?

Call me jor make we solve the matter

Dem say Mercy dey para

Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother)

Curfew meet Bobrisky for outside yesterday

Na one judge wan judge the two matter

Ah Wo!

see me see wahala

Na who go solve the matter

Too much Kasala

Lawyer Kunle go solve the matter

See me see wahala

I order Shawarma, i see akara

Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

Papisnoop

Haa!

Olosho fe wa wahala

Mo do, O cum O gbe raba

Shey mo jo Obi Cubanna

Abi mo jo Jowizaza

Yepaa

Wo!

E ye ma copy cat

Eyin omo ase e ye wa wahala

Haa, na only Zanku be the president wey get mind to change producer

Yepaa

Aunty fe ji Airpod (Matter)

Tenant do omo Landlord (Matter)

Police dog ge omo solider je (Matter)

Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Matter)

Uber driver n lo learner (Matter)

Street fighter la n so no be Wale Turner (Matter)

Oushe ton ni ko fiyin wire (Matter)

Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Matter)

Oh sniiiff

Zlatan

See me see wahala

Na who go solve the matter

Too much Kasala

Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle daa)

See me see wahala

I order Shawarma see akara

Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

You get bitcoin matter Patricia go solve the matter

Ibile!

Who go solve the matter?

Their papa, their mama

Kerewa, Kerejo

(Ah Matter)

Kereji, kerewa

(Ah, ah Matter)

Their papa, their mama

Перевод песни

È Mansa Jabulani

Haha Wahala!

(Ibile) Corte!

Tutti i casi sono stati aggiornati alla prossima settimana (AAstala)

Dey don ladro giudice telefono oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

Zlatan

Ehi, non senti la questione?

Abi non ottieni dati

Dicono che pikin wey i born assomigli a Naira Marley

Siamo in cima alla questione

Poiché siamo in cima alla questione

Na hin, sentiamo un'altra questione

Dicono che due papà mettano un pikin per la festa dei bambini

Risolviamo la questione (Ah, buona festa dei bambini)

Dì questo na grande palava

Ah, ma andiamo a risolvere la questione

Perché noi non risolviamo la questione e passiamo questa faccenda gentile

Andiamo a risolvere la questione

Burna e David combattono

KRF ti fa risolvere la questione

Dem dicono che vedono il preservativo per il centro di isolamento

NCDC risolve la questione (ah Abba Kyari)

Igbo curano la corona

Rahman Jago è in cima alla questione

Il fratello Wetin Jude fa Cynthia Morgan?

Chiamami jor per risolvere la questione

Dem dicono Misericordia dey par

Dì che i suoi fan non la supportano (Eyan BigBrother)

Il coprifuoco incontra Bobrisky per l'esterno ieri

Nessun giudice vuole giudicare le due questioni

Ah Woi!

guardami vedi wahala

Na che vanno risolvere la questione

Troppo Kasala

L'avvocato Kunle va a risolvere la questione

Guardami vedi wahala

Ordino Shawarma, vedo akara

Troppo Palava, zia Yemisi, viene a risolvere la questione

Papisnoop

Ah!

Olosho fe wa wahala

Mo do, O cum O gbe raba

Shey mo jo Obi Cubanna

Abi mo jo Jowizaza

Wo!

E si ma copia cat

Eyin omo ase e ye wa wahala

Haa, na solo Zanku essere il presidente ci viene in mente di cambiare produttore

Zia fe ji Airpod (Materia)

Tenant do omo Proprietario (Materia)

Cane poliziotto ge omo solider je (Materia)

Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Materia)

Uber driver n lo studente (argomento)

Street fighter la n quindi non essere Wale Turner (materia)

Filo Oushe ton ni ko fiyin (Materia)

Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Materia)

Oh sniiiff

Zlatan

Guardami vedi wahala

Na che vanno risolvere la questione

Troppo Kasala

L'avvocato Kunle va a risolvere la questione (Avvocato Kunle daa)

Guardami vedi wahala

Ordino Shawarma e vedere akara

Troppo Palava, zia Yemisi, viene a risolvere la questione

Ottieni la questione bitcoin Patricia vai a risolvere la questione

Ibile!

Chi va a risolvere la questione?

Il loro papà, la loro mamma

Kerewa, Kerejo

(Ah materia)

Kereji, Kerewa

(Ah, ah Materia)

Il loro papà, la loro mamma

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi