
Di seguito il testo della canzone Rise Up , artista - 2Baba, Falz con traduzione
Testo originale con traduzione
2Baba, Falz
Eh eh Ladies and gentlemen
Introducing
Extra special 2baba
And honourable Falz the bahd guy
(Bahd guyz is in the building yea)
Oow ooh yea yea, woh woh woh woh yea yea
Honorable, eih eih mmm
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Yawa dey today but hey morrow go better
Gbege wey dey now e no go kill us never
I collect 1 Trophy make I take forget am
2 bottles with 2Baba we dey for gether
Make I keep am short o mi o fe soro ju
Everybody know say all my people dem dey colorful
When the gbege jam us for body we lost 1 or 2
And the matter hook us for neck we no no what to do
Stop there, turn round you go see action
Where man fall down, he go still rise up
Weytin no kill man na weytin make him sharp nah
And you no fit die for your film na you be actor
You go wide the chest like you be man o' war
You go wipe the dirt like you be janitor
You recharge the energy and start afresh
Weather you dey Budapest, Lagos city, Marrakesh
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
The pepper go still rest, e go still rest ceteris paribus
Better go still come wey flexing go dey unanimous
All of my people turn, dey turn up till maximum
Bad water wey dey flow come no fit carry us
As I dey talk am so n gbo, sho gba mi gbo
All the kwanta wey you think say kole pari mo
Sofun Tolani, Chidera pelu Amina
Pe adura wa tigba ka ma sha mi mo
To the heroes we lost, we no go forget
Heaven prepare the medal wey dem go collect
Our black panther don unite with black mamba
When the time come, we go still jam for wakanda
When you get up help us, halla captain chika
And God bless the souls of Uwa and Tina
The time tough but no matter how e rough
Bad water wey dey flow come e no fit carry us
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We go rise up again
This thing just wan test every man
The same thing dey happen inside inna every land
E no be competition
This one no concern politician
E just wan test every man
Same thing dey happen for every land o
This no be competition
This one no concern politic, politic
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We go rise up again
A guy!
Chu Falz
Gentlemen
Honorable
Extra Special
Oowww
Eh eh Signore e signori
Presentazione
Speciale 2babà
E l'onorevole Falz il ragazzo bahd
(Bahd guyz è nell'edificio sì)
Oow ooh sì sì, woh woh woh woh sì sì
Onorevole, eih eih mmm
Come gbege accadono in tutto il mondo
E le notizie sono piene di aria
Ti fanno venire meno il fegato
Rendono lo spirito smorzano
Quindi, ragazzi, senza i vostri occhi, vi aguzzerete
Devi prenderti cura di te stesso
Perché la curva si appiattisce
È meglio che inizino ad accadere
Sappi dire gbege vai vieni e vai
Ebelebe, supponiamo di saltare am o
Ebelebe, dovresti saperlo dire
Dobbiamo ribellarci di nuovo, eh
Gbege deve andare e venire
Ebelebe, supponiamo di saltare am o
Ebelebe, dovresti saperlo dire
Dobbiamo ribellarci di nuovo, eh
Yawa è oggi, ma domani va meglio
Gbege wey dey ora e no vai a ucciderci mai
Raccolgo 1 trofeo e mi prendo dimenticare sono
2 bottiglie con 2Baba ci deiamo insieme
Make I Keep am short o mi o fe soro ju
Tutti sanno dire che tutta la mia gente è colorata
Quando il gbege ci inceppa per il corpo, ne perdiamo 1 o 2
E la questione ci aggancia per il collo, non niente cosa fare
Fermati lì, girati e vai a vedere l'azione
Dove l'uomo cade, lui va si rialza ancora
Weytin no kill man na weytin make him sharp nah
E tu non muori per il tuo film e non sei un attore
Ti spalanchi il petto come se fossi un uomo in guerra
Vai a pulire lo sporco come se fossi un bidello
Ricarichi l'energia e ricominci da capo
Meteo a Budapest, città di Lagos, Marrakech
Come gbege accadono in tutto il mondo
E le notizie sono piene di aria
Ti fanno venire meno il fegato
Rendono lo spirito smorzano
Quindi, ragazzi, senza i vostri occhi, vi aguzzerete
Devi prenderti cura di te stesso
Perché la curva si appiattisce
È meglio che inizino ad accadere
Sappi dire gbege vai vieni e vai
Ebelebe, supponiamo di saltare am o
Ebelebe, dovresti saperlo dire
Dobbiamo ribellarci di nuovo, eh
Gbege deve andare e venire
Ebelebe, supponiamo di saltare am o
Ebelebe, dovresti saperlo dire
Dobbiamo ribellarci di nuovo, eh
Il pepe continua a riposare, e vai ancora a riposare ceteris paribus
Meglio andare ancora venire, flettendoti, vai dey unanime
Tutta la mia gente si gira, si presenta fino al massimo
L'acqua cattiva, quando scorre, non è adatta a portarci
Come dey talk, sono così n gbo, sho gba mi gbo
Tutti i kwanta wey che pensi dicono kole pari mo
Sofun Tolani, Chidera pelu Amina
Pe adura wa tigba ka ma sha mi mo
Agli eroi che abbiamo perso, non lo dimentichiamo
Il cielo prepara la medaglia che andiamo a raccogliere
La nostra pantera nera non si unisce al mamba nero
Quando verrà il momento, andiamo ancora a marmellata per il wakanda
Quando ti alzi, aiutaci, halla capitan chika
E Dio benedica le anime di Uwa e Tina
Il tempo è difficile ma non importa quanto sia difficile
L'acqua cattiva viene a fluire e non è adatta a portarci
Come gbege accadono in tutto il mondo
E le notizie sono piene di aria
Ti fanno venire meno il fegato
Rendono lo spirito smorzano
Quindi, ragazzi, senza i vostri occhi, vi aguzzerete
Devi prenderti cura di te stesso
Perché la curva si appiattisce
È meglio che inizino ad accadere
Sappi dire gbege vai vieni e vai
Ebelebe, supponiamo di saltare am o
Ebelebe, dovresti saperlo dire
Dobbiamo ribellarci di nuovo, eh
Gbege deve andare e venire
Ebelebe, supponiamo di saltare am o
Ebelebe, dovresti saperlo dire
Ci rialziamo di nuovo
Questa cosa voleva solo mettere alla prova ogni uomo
La stessa cosa è accaduta in ogni paese
E no essere concorrenza
Questo non è un politico preoccupato
Voglio solo mettere alla prova ogni uomo
La stessa cosa accade per ogni terra o
Questa non essere competizione
Questo non riguarda la politica, la politica
Come gbege accadono in tutto il mondo
E le notizie sono piene di aria
Ti fanno venire meno il fegato
Rendono lo spirito smorzano
Quindi, ragazzi, senza i vostri occhi, vi aguzzerete
Devi prenderti cura di te stesso
Perché la curva si appiattisce
È meglio che inizino ad accadere
Sappi dire gbege vai vieni e vai
Ebelebe, supponiamo di saltare am o
Ebelebe, dovresti saperlo dire
Dobbiamo ribellarci di nuovo, eh
Gbege deve andare e venire
Ebelebe, supponiamo di saltare am o
Ebelebe, dovresti saperlo dire
Ci rialziamo di nuovo
Un ragazzo!
Chu Falz
Gentiluomini
Onorevole
Extra Speciale
Oowww
Falz, Ajebo hustlers • 2021
Yemi Alade, Falz • 2017
Falz • 2014
Falz • 2020
Falz feat. Saeon, Falz, Saeon • 2014
Falz feat. Poe and Yemi Alade, Falz, Yemi Alade • 2014
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi