FEM - Davido

FEM - Davido

  • Anno di rilascio: 2020
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 3:22

Di seguito il testo della canzone FEM , artista - Davido con traduzione

Testo " FEM "

Testo originale con traduzione

FEM

Davido

Testo originale

E be like you don dey talk too much

Small talk you don dey talk who talk

Fem (Baddest)

Oboy you don dey doo too much

Small talk you don dey look who talk

Fem (And di baddest)

Person wey dey find the pitty

Omo no dey give me itty bitty

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

You wey dey find the pitty

Odogwu say we like to party

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Nawa 30bg we go para, para, para

Them go para for you

Before the, before the matter get serious

Before the whole matter gets dangerous

You need to make sure you don’t stay too much

'Cause if you say too much, I fit to rup un on you

You see seh I get fans wey dey para gan

You see seh my own G pass G-Wagon

My nigga, I set trains, no tweet starter

I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Para, para, para

Para for me

(Not she killing this one)

Traduzione del brano

Sii come se non parlassi troppo

Chiacchiere tu non parli chi parla

Fem (il peggiore)

Oboy, non sei troppo

Chiacchiere, non guardi chi parla

Fem (e di cattiva)

Persona che troverà il peccato

Omo no dey me itty bitty

Chiamami solo, vuoi sapere 30bg

Conosci 30 bg quando vedi 30 bg

Troverai il peccato

Odogwu dice che ci piace fare festa

Chiamami solo, vuoi sapere 30bg

Conosci 30 bg quando vedi 30 bg

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Fai in modo che mi chiami

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Perché loro don dey para, para, para?

Para per me

Perché tutti don dey para, para, para?

Para per me

Perché loro don dey para, para, para?

Para per me

Nawa 30bg we go par, par, par

Vanno per te

Prima che la faccenda diventi seria

Prima che l'intera faccenda diventi pericolosa

Devi assicurarti di non rimanere troppo

Perché se dici troppo, sono pronto a farti scoppiare

Vedete, ho i fan che sono para gan

Vedi seh il mio pass G G-Wagon

Mio negro, ho impostato i treni, nessun tweet starter

Prendo uomini, non raccolgo ragazzi

Vivo la mia vita, l'uomo si trasforma in vestito in loco

Quando dico na me, diamo loro la vita

Vanno dimmi chi gli dà la mente, dagli la mente

Vivi la mia vita, l'uomo si rivolge a me per adattarsi in loco

Quando dico na me, diamo loro la vita

Vanno dimmi chi gli dà la mente, dagli la mente

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Fai in modo che mi chiami

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Perché loro don dey para, para, para?

Para per me

Perché tutti don dey para, para, para?

Para per me

Parr, par, par

Para per me

(Non sta uccidendo questo)

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi