Di seguito il testo della canzone Confirm , artista - Patoranking, Davido con traduzione
Testo originale con traduzione
Patoranking, Davido
Shekpe
Baddest
World best
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
As I wake this morning
The first thing wey come my mind
Na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself say omo na to make this money
Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh
Confirm
Market woman, Confirm
Danfo driver, Confirm
Everybody, Confirm o
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Aye Aye Aye Aye
Baba God answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh
Shekpe
My wire no dey ever get dull season
My accountant always calling me
But my eye e dey your body yea
Oh eh
Omalicha give me something
As Jamaica no gree for me
But Anita don plan konji for me
But no oh
Shey you no dey look the man, look the man
The designer fit the man, look the brand
No be China, 150 grand, on my hand
This is shower, I said Don Perion
Me, I no dey ever dey worry
Na my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money
Honey
Ganish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm
Naija people confirm
Galaxy is confirm
Osun money confirm
Confirm
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Shekpe
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Aye Aye Aye Aye
Baba answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh
Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh
Shekpe
Il più cattivo
Il migliore del mondo
Rade dammi questi soldi
Perché questa gente sembra divertente
Baba dammi questi soldi
Perché questa gente sembra divertente
Mentre mi sveglio questa mattina
La prima cosa che mi viene in mente
Na come guadagnare questi soldi
Mentre mi sveglio questa mattina
Dico a me stesso dire omo na per fare questi soldi
Conferma stagione, conferma
Petrolio e gas confermiamo
Un sacco di soldi, conferma
Più in alto più in alto, conferma, eehh
Confermare
Donna di mercato, Conferma
Autista Danfo, Conferma
Tutti, conferma o
Amo questo, amo questa vita
Amo eeh, adoro questo
Amo questo, amo questa vita
Amo eeh, adoro questo
Rade dammi questi soldi
Perché questa gente sembra divertente
Baba dammi questi soldi
Perché questa gente sembra divertente
Sì, sì, sì, sì
Baba Dio rispondi alla mia preghiera eeh
Sì, sì, sì
Oluwa vieni a rispondere alla mia preghiera eeh
Shekpe
Il mio filo non dey mai ottenere una stagione noiosa
Il mio contabile mi chiama sempre
Ma il mio occhio è il tuo corpo sì
Oh eh
Omalicha dammi qualcosa
Come Giamaica, non gree per me
Ma Anita non pianifica konji per me
Ma no oh
Ehi tu no, guarda l'uomo, guarda l'uomo
Il designer si adatta all'uomo, guarda il marchio
No be China, 150 mila, dalla mia mano
Questa è la doccia, dissi a don Perion
Io non mi preoccupo mai
Na mio Dio, forniscono questi soldi
Omo na perché io dey spezzo questi soldi
Tesoro
Ganish master conferma
Autostrada autodidatta
I soldi di Adeleke confermano
Le persone di Naija confermano
Galaxy è conferma
I soldi di Osun confermano
Confermare
Amo questo, amo questa vita
Amo eeh, adoro questo
Amo questo, amo questa vita
Amo eeh, adoro questo
Shekpe
Rade dammi questi soldi
Perché questa gente sembra divertente
Baba dammi questi soldi
Perché questa gente sembra divertente
Sì, sì, sì, sì
Baba rispondi alla mia preghiera eeh
Sì, sì, sì
Oluwa vieni a rispondere alla mia preghiera eeh
Conferma stagione, conferma
Petrolio e gas confermiamo
Un sacco di soldi, conferma
Più in alto più in alto, conferma, eehh
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi