Erima - Dj Big N, WizKid, Dr Sid
С переводом

Erima - Dj Big N, WizKid, Dr Sid

Год
2017
Язык
`Inglese`
Длительность
226350

Di seguito il testo della canzone Erima , artista - Dj Big N, WizKid, Dr Sid con traduzione

Testo " Erima "

Testo originale con traduzione

Erima

Dj Big N, WizKid, Dr Sid

Оригинальный текст

Drop it, Dr Sid oh

Come cure my craze today

Dj Big N, when You’re big

You’re big abeg

Ah woah

YAGA Oshe

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Na you be the winner no be joke oh

Omo na true I dey talk no pinokio

Na you be the spice Ajino moto

Oya pose oh, for the photo

Anywhere you wanna go we can go to

Give you that good good loving wey you want oh

No need for over take my motor

I go dey do you like say na you win the lotto

Baby you set, omo forget

Your ex boyfriend sef he go dey regret

Bad belle people dey go wan make we dey vex

Na that time dey go wan dey play you my cassette

Make we bet, oya make we bet

I go buy you house oh you don’t need to let

I don’t need a puppy baby you go be my pet

Mmmmh ah na you be the best

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Eh right now I don dey maya for your matter

Erima I don dey craze for your matter

See the things wey you do dey make me craze

See the love I get for you baby girl will never fade

Say baby girl go down down down

My baby girl go down down down

My true love I don find now now

And we will never go down down down

To my music she can do this in condo

She dey feel am inside am gan ni

She dey dance azonto

She dey feel am inside am gan ni

She dey dance condo

She dey feel am inside am

Say the music make I dance azonto

She dey feel am inside am goni

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

O girl you fine, o girl you classy

Other girls wey wan try make them fashy

Your body banging

I wanna bang in

Baby don’t leave me hanging

O girl you fine, o girl you classy

Other girls wey wan try make them fashy

Your body banging

I wanna bang in

Baby don’t leave me hanging

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Erima fine

Erima dance make you take my money

Erima geti body

Erima carry body goni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine goni goni eh

Erima carry body

Erima geti body eeh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Перевод песни

Lascia perdere, dottor Sid oh

Vieni a curare la mia mania oggi

Dj Big N, quando sei grande

Sei grande

Ah woah

YAGA Oshe

Erima bene

La danza di Erima ti fa prendere i miei soldi

Eh Erima prendi corpo

Erima porta il corpo gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima bella Erima fine gan ni

Erima porta il corpo erima prendi il corpo eh

Erima ottiene un corpo grosso

Erima balla per me vedi

No, sii il vincitore, non scherzare oh

Omo na true I dey talk no pinokio

Na tu sarai la spezia Ajino moto

Oya posa oh, per la foto

Ovunque tu voglia andare possiamo andare

Dammi quel buon bene amorevole che vuoi oh

Non c'è bisogno di prendere il mio motore

Vado, ti piace dire che vinci al lotto

Tesoro hai impostato, omo dimenticare

Il tuo ex fidanzato se ne rammarica

Le persone brutte e belle vanno sbiadite e ci irritano

Na quella volta se ne vanno, ti ascoltano la mia cassetta

Fai scommettere, oya scommetti

Vado a comprarti casa, oh non è necessario che lo affitti

Non ho bisogno di un cucciolo, vai a essere il mio animale domestico

Mmmmh ah na tu sei il migliore

Erima bene

La danza di Erima ti fa prendere i miei soldi

Eh Erima prendi corpo

Erima porta il corpo gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima bella Erima fine gan ni

Erima porta il corpo erima prendi il corpo eh

Erima ottiene un corpo grosso

Erima balla per me vedi

Eh in questo momento non dey maya per la tua faccenda

Erima, non impazzisco per te

Guarda le cose che fai mi fanno impazzire

Guarda l'amore che provo per te bambina non svanirà mai

Di 'bambina, vai giù giù giù

La mia bambina va giù giù giù

Il mio vero amore non lo trovo ora

E non andremo mai giù

Con la mia musica può farlo in condominio

Si sente dentro am gan ni

Lei balla azonto

Si sente dentro am gan ni

Lei balla in condominio

Si sente dentro di me

Dì che la musica mi fa ballare azonto

Si sente dentro am goni

Erima bene

La danza di Erima ti fa prendere i miei soldi

Eh Erima prendi corpo

Erima porta il corpo gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima bella Erima fine gan ni

Erima porta il corpo erima prendi il corpo eh

Erima ottiene un corpo grosso

Erima balla per me vedi

Oh ragazza stai bene, o ragazza sei di classe

Altre ragazze vogliono provare a renderle alla moda

Il tuo corpo che sbatte

Voglio entrare

Tesoro non lasciarmi appeso

Oh ragazza stai bene, o ragazza sei di classe

Altre ragazze vogliono provare a renderle alla moda

Il tuo corpo che sbatte

Voglio entrare

Tesoro non lasciarmi appeso

Erima bene

La danza di Erima ti fa prendere i miei soldi

Eh Erima prendi corpo

Erima porta il corpo gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima bella Erima fine gan ni

Erima porta il corpo erima prendi il corpo eh

Erima ottiene un corpo grosso

Erima balla per me vedi

Erima bene

La danza di Erima ti fa prendere i miei soldi

Erima geti corpo

Erima porta il corpo goni

Erima dance shoki eh

Erima Erima bella Erima bella goni goni eh

Erima porta il corpo

Erima geti corpo eeh

Erima ottiene un corpo grosso

Erima balla per me vedi

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi