Di seguito il testo della canzone Dis Love , artista - WizKid, Tiwa Savage con traduzione
Testo originale con traduzione
WizKid, Tiwa Savage
Top boy
Yah
Tell me baby girl how you dey o?
Baby tell me make I know how you dey o?
Baby tell me how much I go pay o
And we go fly go anywhere for holiday o
This love na walangolo
This love na wantinti
Make we play like we dey movie o
That kind play wey you go dey play mummy oo
Mummy o mummy o Mummy ooo
Girl na me go dey play Daddy oo
Girl if you be baby I be nanny o
See as you fine like Agbani o
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
[Tiwa Savage
Anywhere you dey
I go dey o
Long as I dey with my baby o
Wetin them no know them go hate o
Kiss me baby make them vex o
Carry the matter for their head o
Kiss me baby make I rest o
Nobody do me like you do
Kiss me baby make them vex o
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
[Wizkid[
Baby girl I love you
Sit down pon it
Baby girl come whine up pon it o
I know you love this beat, sweet melanin
Oh you could be my sweet Seniorita
American girl come whine up for me
My Jamaican girls come whine up for me
Ojota girls come whine am for me
My Caribbean girls come burst up for me
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
London boy come give it to me
All my Lagos boys them spend it on me
Jamaican boys them jam it for me
My American boys them swag it for me
Yea
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
DJ Spinall
Give it to me
Give it to me
Give it to me
Spinall
Wahgwan
Spellz
Ragazzo migliore
Sì
Dimmi bambina come stai?
Tesoro dimmi facci sapere come stai?
Tesoro dimmi quanto vado a pagare
E noi andiamo volando andiamo ovunque per le vacanze o
Questo amore na walangolo
Questo amore na wantinti
Facci giocare come se fossimo in un film o
Quel tipo gioca quando vai a giocare a mamma oo
Mamma o mamma o mamma ooo
Ragazza na me vai a giocare a papà oo
Ragazza se tu sei piccola io farò tata o
Vedi come stai bene come Agbani o
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Tesoro, fammi dey dove sei tu
Vieni a farti mostrare un amore speciale
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Tesoro, fammi dey dove sei tu
Vieni a farti mostrare un amore speciale
[Tiwa Selvaggio
Ovunque tu sia
Vado via
Finché sono con il mio bambino o
Bagnarli non sapere che vadano odio o
Baciami piccola, falli arrabbiare o
Portare la questione per la loro testa o
Baciami piccola, fammi riposare
Nessuno mi fa come te
Baciami piccola, falli arrabbiare o
Questo amore na walangolo
Questo amore na wantinti
Questo amore na walangolo
Questo amore na wantinti
[Wizkid[
Bambina ti amo
Siediti su di esso
Bambina vieni a lamentarti pon it o
So che ami questo ritmo, dolce melanina
Oh, potresti essere la mia dolce Seniorita
Ragazza americana vieni a lamentarti per me
Le mie ragazze giamaicane vengono a lamentarsi per me
Le ragazze Ojota vengono a piagnucolare per me
Le mie ragazze caraibiche vengono a scoppiare per me
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Tesoro, fammi dey dove sei tu
Vieni a farti mostrare un amore speciale
Ragazzo londinese, vieni a darmela
Tutti i miei ragazzi di Lagos li spendono per me
I ragazzi giamaicani lo inceppano per me
I miei ragazzi americani, loro lo scambiano per me
Sì
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Tesoro, fammi dey dove sei tu
Vieni a farti mostrare un amore speciale
Questo amore na walangolo
Questo amore na wantinti
Questo amore na walangolo
Questo amore na wantinti
DJ Spinall
Dallo A me
Dallo A me
Dallo A me
Spinale
Wahgwan
Spellz
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi